Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 300 pages)
where did all these ashawo guys come from? |
*As a very close friend of Jesus, saucekid ressurects after 1 week* |
Na wetin my eye dey see sef |
To the 3 chiefs of Kuvukiland and fellow Kuvukians who have been here through thick and thin i have noticed that there is an influx of users into the jokes section and some people do not even sleep again sef. Normally this posters take permission from the people of kuvukiland befoe any replies from "outsiders" are posted. I know that sammy has been ding his work well enough but these guys are supposed to pay "marchin ground money" before they even reply a post. Abi dem don give sammy the "package" and sammy don chop clean mouth? |
na who go do am that kian tin |
No, the name na Sabi-einstein |
Saucekid, pls find a job for jaymob and emperoh |
words from a field marshall |
e be like say Tufe and Delib mouth na Plug n Play devices oh. See as dem mouth look like USB yansh |
wrong saucekid, The guy use im school fes put for akawo. And guess who the akawo head is. . . . . . . TUFE |
trip |
yea saucekid enof owambe groovins |
Whether na sign language interpreter or na interpreter language sign, as far as say u tell me say i get the answer, i no get beef wit u |
Nice one |
yea, school of grammatograghy |
Poster, i enjoyed your joke well well. Hope you wont soak urself before ur time reaches |
i wonder why these nld people no go let my wife enjoy her stay for naija |
tufe:LAWWWWWWDD!!!!!! Well i dont blame you, Tufe What do you get when you make love to ur housegirl and at the same time, staring at a black and grey photocopy of nitnurse's pix? |
That assumption is too fat oh. Abi u get "masters' for nursery school? |
Rebellious:I hope my name is not there oh!!! ![]() I gave u a chance to become a concubine and u refused. |
Na which kain direction u dey give my wife? See me see open adultry oh!!!!! |
Ephisi, So u decide to enter NLD after all these yrs? Seun do give me 2 bedroom flat for NLD so na there u go dey see me from now on |
uspry1:The person is actually trying to communicate with the deaf people through sign language |
Too much peace talks ![]() |
See small quentin wey register last week na im wan dey hussle for wife? Saucey, u no tell am the kuvukian way of getting a babe? |
Na which party be that? The one wey u throw for batcha? |
*Mr moderator has been seen to me partial by Transparency International* |
Ztyle, In as much as tessy is ur friend, there are certain limits of that friendship which i'll define. There is love in sharing but wen it concerns my wife/wives, ztyle i no dey carry them play. If na war, ask saucekid wetin happen to SegunPC. I wouldnt wan wat happened in 1980 happen again just becos of woman. BE WARNED!!!!!!! ![]() |
that person bloody needs spankings |
na who dey ressurect these dead threads? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 300 pages)