Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 300 pages)
Clemcy, My blood dey hot now now that any more attackc on my wives fit cos nigeria to divide into 3 |
me i don tire to see dis kain joke |
Clemcy, bla bla follow? I dey my period now so it wont work |
My sister, NITEL strike bin affect starcomms, and the starcomms people no fit tell me in advance say dem go fit dey affected. Na yesterday wey i go rake for the office say i go burn down their oga house. them just connect me sharp sharp |
@Poster It'll keep going down till u weep. My mum worked with M-Tel before it was sold and she even bought N1m worht of shares believing that the company will make waves. My mum belived so much in NITEL that she turned down a job from Mobil when she started. Now she regrets it and will use her last ounce of blood to make sure her children dont work in government offices. We all see that the company is a scam. Sell the remaining shares u have or forgo the money. Its not worth the while. Personally, i dont see shares as the quickest way to make money cos u cant control that market. |
[size=14pt]HOW MANY TIMES WILL THIS BE POSTED[/size] |
nice one ayusman |
Nice joke mr poster Tufe n TJ, I no know why una 2 wan cause problems. Why mention my wife, aristole? Now i dey on my peace parole, na im una wan extra-offend me? |
nice idea but the concept aint tight enof Hw will the teacher eat his head ![]() |
and perform bla bla on her becos of migines . . . . |
@Poster Well done. the joke rocks anytime of the day |
sammy, u don dey carry me play for NLD. anytime i no dey, u dey carry my wives dey dash person. My patience is weaning |
nice |
Is tufe dat broke to be washin sammy's boxers |
. . .of 2 dilapidated souls |
nA WETIN MY nAIJASTYLE DO UNA |
[size=15pt]NA WETIN BE THIS[/size] |
Na wa oh. Why una dey attack my Naijastyle? |
nice joke |
True yarn Sam, Arsenal has been given excuses abt injury, buildin a team, overstretched players, young players etc. They forget that no matter hw young u are, if a big club buys you, u are a good player and have to show for the money spent on you. Well i don tire cos some people sabi carry too many problems abt soccer. people are too biased that good football is no longer appreciated. arsenal plays good flowing soccer thats the future of football but the essence of soccer is wat happens after 90mins. Flowing soccer is only appreicated when it comes to giving awards and sortin out good players. I don tire cos tis thread is turnong into a soccer thread |
SAM MILLA:Sammy, u now see the problems associated with riddles |
ephisi, i dey kampe. This NITEL strike just make starcomms look like idiots for PH. I just couldnt connect at all. But i'm back and here to protect all that is mine |
Tessy sends Sam milla $100 try money gram in order to keep his his job as a MOD alive Sammy, why didnt u come to me make we talk as "man to man"? Must my wife know that ur broke? |
Chaiiii see ur naked butt just dey invite me This ur arse no get part 1Na wa oh, i really invested in this piece of arsse ![]() |
I hope all is well. Saucey, na who u dey price coffin for? |
Ztyle, anytime i no dey online, hawks and vulture dey attempt to snatch my wives times without number. And me i no dey carry them play cos dem love me die. And u are not exempted too from those list. Sam Milla attempted once and he did not find it funny. So dont attempt to think of attempting it |
Then its gonna be tough for him cos i will keep an eye on him till he runs over to politics section |
Hmmmm. . . . . . . . A code transmitter? |
Ztyle, E be like say u still get pimples for face. By the time i deal with you, ur hands will be shaking next time u reply my post |
Now, that tongue stinks Olulu, close ur mouth |
thats because you dont have any of those. seun gave limited space for sigs else i would told u more |
Padlock no dey come with one key ![]() intepreters are welcome |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 300 pages)