₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,564 members, 8,446,060 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 02:26 AM

Toggle theme

Ituen's Posts

Nairaland ForumItuen's ProfileItuen's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 300 pages)

Jokes EtcRe: Love Letter To Nightnurse by ituen(m): 12:29am On Apr 15, 2008
Tufe, evergie

if una like, dey ginger sincity.

Wne hands touch that guy, body go tell am to leave person wife alone
Jokes EtcRe: Planning World War 3 by ituen(op): 12:24am On Apr 15, 2008
Oga MOD,

u sef dey think?
Jokes EtcRe: Who Knows by ituen(m): 12:18am On Apr 15, 2008
e be like say ur location dey confuse u
Jokes EtcRe: possession of good looks by ituen(m): 12:16am On Apr 15, 2008
dups:
@ituen
sorry my guy u ar hansome guy am waiting for u at the
police station so hurry up.
Na now you sabi something

I hope police no go tell me to fill to many form b4 dem release u oh
Jokes EtcRe: Lamentations Of A Nairalander (Quentininc) by ituen(op): 12:04am On Apr 15, 2008
quentininc:
ituen came to nairaland with the aim that he'll get to meet some girls.he actually met some girls and struck good correspondences with them got their phone nos and started talking with them programming them as usual during MTN midnite calls.ekaette b/w 12:30-1:30,ngozi from 1:30-2:30,amina from 2:30-3:30,bisi from 3:30-4:30.to cut a long story short him start to use accent on phone dey use eliminate come eliminate ekaette,ngozi & amina come decide 2 c bisi because her voice dy angelic on phone come decide 2 enter night bus from ituen villa go lag only 2 c bisi all this while him dey bother bisi 2 send am an MMS of herself after spending 24 hrs with no where to stay in lag come get a room for 1 guest house and for bisi to come see am come turn out to be that fat thing way u c.but as congi dey kill am n him get deposit something after riding the babe thruout that entire night guyman by force lean.confirm the true jerk from kronky he can attest to what i am saying
Quentin,

YOu try oh. This kain long message with no punctuation baffle me oh. By thetime i arrange ur message well, my time for cafe finish.

For record purposes, i'm not hear to argue with you. I only wanted to voice out ur plea.

Can you remember when i needed to use a condom on bisi, i had to get one from your wallet.

Could you tell me wat this pix was doing in the center spread of your wallet?

Abeg no vex, come explain
Jokes EtcRe: Hey Don't Look So Surprised by ituen(m): 11:49pm On Apr 14, 2008
na wa oh. you go force am?
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by ituen(m): 11:45pm On Apr 14, 2008
chai, tufe don fall mugu
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 11:39pm On Apr 14, 2008
hehehehe grin grin grin

Tufe, u catch am there
Dating And Meet-up ZoneRe: Sexy Clemcykul by ituen(m): 11:38pm On Apr 14, 2008
Tufe,

na which day u n princess start
Jokes EtcRe: Men Are Too Clever by ituen(op): 11:37pm On Apr 14, 2008
Na so tufe go dey do like say im sabi love.

very soon pricess go abandom am like Lola did
Jokes EtcRe: Am Back by ituen(m): 11:33pm On Apr 14, 2008
Gilgee, i like that proverb.

Tortoise know the cost of livin dat na y im dey carry im house dey waka



tessybaby:
LMSAO
grin grin grin grin grin grin

oo these guys, i love u all just brotherly love
Good babe, but make e no pass brotherly love oh
Jokes EtcRe: Four Men In A Car by ituen(m): 11:32pm On Apr 14, 2008
Well boy to boy is not a bad idea.

Ask ayusman forfurtehr details
Jokes EtcRe: Lmao by ituen(m): 11:27pm On Apr 14, 2008
olulu:
clem darling,
clem honey,
come to da da

grin grin grin grin
see car washer dey yarn

wen the car owner show, im go hide face
Jokes EtcRe: My Point Exactly by ituen(m): 11:25pm On Apr 14, 2008
. . abi u dey aspire to reach that level
Jokes EtcRe: Four Men In A Car by ituen(m): 11:23pm On Apr 14, 2008
abi u dey trip for am too?
Jokes EtcRe: Heart Surgeon's Funeral by ituen(m): 11:22pm On Apr 14, 2008
Hmmm


na so una dey marry these days?
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by ituen(m): 11:19pm On Apr 14, 2008
See small sammy of 15yrs don dey spoil oh
shocked shocked shocked shocked shocked
u don dey sabi boobs
Jokes EtcRe: Weird Optical by ituen(m): 11:08pm On Apr 14, 2008
next time u go without tufe's permission, take a lawn moxwer with you.

Tufe likes his "yonder" very bushy
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by ituen(m): 11:06pm On Apr 14, 2008
na who be dat? angry angry angry
Jokes EtcRe: Four Men In A Car by ituen(m): 10:55pm On Apr 14, 2008
I don dey notice say sammy wan bein dey snatch wife oh
Jokes EtcRe: Just In Case You Die In America by ituen(m): 10:49pm On Apr 14, 2008
Na the Uncle i pity pass
Jokes EtcRe: Guinea Brocade by ituen(m): 10:07pm On Apr 14, 2008
Aristole,

Prepare for me oh, this night na our 2 go destroy that Vitafoam.
Jokes EtcRe: Dime by ituen(m): 10:00pm On Apr 14, 2008
Gra gra love
Jokes EtcRe: Imagine A World...... by ituen(m): 9:58pm On Apr 14, 2008
Sam,

I no go anywhere. My wives don go vacation to the carribean islands.
Jokes EtcRe: Black Kids Birtday Party by ituen(m): 9:54pm On Apr 14, 2008
Tufe,

TYTY no be the prob.

Where is lola?
Jokes EtcRe: What A Wife by ituen(m): 9:41pm On Apr 14, 2008
na the love of "i just see her pix"
Jokes EtcRe: Morning duty by ituen(m): 9:28pm On Apr 14, 2008
This fight do dey too much oh
Jokes EtcRe: Crasy Baby by ituen(m): 9:23pm On Apr 14, 2008
hehe grin
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by ituen(m): 9:22pm On Apr 14, 2008
Abeg make una 3 try cool down. [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4483[/img]


WHere is Sammy? [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4486[/img]

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 300 pages)