Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 300 pages)
gilgee:NO be small part 2 ![]() |
Una 2 just like trouble oh ![]() |
thank GOD u know sef |
gilgee:bad boi speaking |
Sauce never tell you say dem break im heart thrice? |
Aristole, ![]() Na who tell you say i go give you up? Make the wonded people go treat themselves. Na now i take my time read that letter. This is preposterous |
Well i'm yet to see any place he has disrspected you apart from the time you were a newbie on NLD |
Mr MOD, this has been posted b4 |
Gilgee, u no follow too? |
long time delib |
Saucekid, Gilgee Una dey see me see Tufe oh. na wa for im attach on Miggy since yesterday |
hehehe ![]() |
Ib, Dont mid dat boy, very soon na [size=18pt]BAN [/size] for am ![]() |
Thank you my brother. If them leave tufe, im go hold dat piss till end of final whistle |
Ogre, So if eldee come, wetin eim go fit do? Na real Amebo you be oh. |
OK, so na wen the kidnapping go occur na? |
Evergie, So ur mind still dey nightnurse? ![]() |
dont tell me sorry, na osas u suppose dey tell dat one |
Osas, you are free to be kidnapped by love IB, carry go |
OK, back to the thread. I can now proclaim you fit enough to date Osas(if na wetin dey ur mind oh) |
At times such behaviours na CARRY-OVER oh |
King, Na wa oh. This your campaign gives me the impression that you are married to one of em blondes. Tufe, ur limit for the direct attack don dey reach oh. No be every thread you go dey spread am ![]() |
Osas, Now tell me what you are supposed to be doing if u cant liven things up IB, Your age don baffle me. In fact, na carbon dating i go use |
good guy, e be like say na thses qualities i been see in you way make me give u the position as the youngest chief in kuvuki |
hmmmm Na my miggines una dey do like this ![]() |
chaiiiiiii This girl wont kill me. Meanwhile i have to see you mum over this age problem. |
Aristole, I do any bad tin. Check my reply well oh |
Osas n IB, Gongola state is the new adamawa state. IB, im begining to suspect this ur age declaration oh |
so u see |
make eim dey fear dey go |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 300 pages)