Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 300 pages)
eim sabi clap? |
U still dey find students? |
you wey dey buy shares carelessly, u no go buy this one? |
i taught TYTY well enof for her to represent worldwide |
ashewo!!! for where my wife dey again? |
smelling mouth again? |
Dups, I don come. The police go release u? |
if u no fit answer simple question, leave am for others to answer |
i don forget u be madam-know-every |
then they must be silly boys |
. . . . . Trainings like . . . . . The use of breasts in eradicating mosquitoes |
my broda, na ontop water i go find daily bread |
i don do am b4 so i no fall mugu ![]() |
Olulu, too bad. I was born 4 days b4 you and therefore naturally ahead of you ![]() |
Pope, make u know say na me give migines money to start the biz |
cheiiiiiiiiiiiiiii ![]() Na who throway the guy na? |
gilgee na servant b4 im becoem prince due to some irreguarities |
Smashing TYTY |
The guy na Hell Marketing officer He is here to sell the idea to some living beings |
Too old na |
Baby, Im back. Do quick come room abeg. My bla bla don suffer since. |
@Clem, I don survive anothe 2weeks of work. Na shark and Isam i bring come. U go still collect? |
Who the hell is the FINEIDIOT? Na who wan live on expired time? |
No be small infact, na which of my wife i go do enlargement on sef? |
seenit b4 but its cool |
na who no dey see dirty tin for those pix? |
do u know his background |
I miss u too Clemcy Na work wan kill your man for high sea. I don land and back to reclaim my throne Sammy tell me say fight dey for KUVUKI land |
Chaiii. . . . na im u dey use deceive the 15yr old boys like Sam millan |
Sammy, Tell them oh. ELSE . . . . . . . .you know na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 300 pages)