Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 300 pages)
ok read am |
good one sammy |
Olulu, I wonder how many hours and websites u musta checked just to post that |
Olulu just start extra-mural lessons for lying |
Clemcy, e be like say u wan trouble too. Wen e come to my wives, i no dey carry dem play oh. I dey shoot anybody eveen Sam Milla if tresspassing dey |
Sammy Leg? The guy dey use eim heel dey break palm kernels |
Na who dey find SAMMY MILLAR? The person must pay consultancy fee |
as for him, na monkey u go see |
swan |
The person will be stupid to pick the call a second time |
Nooooooo na call you send us |
make eim use im legs clap all we want na clap |
thank you |
Dupe said that she needed an ugly man. I don volunteer myself and she no wan talk again Abi am i handsome enough to get disqualified |
Clemcy, I no knowwhy u wan put katakata for my family issue |
. . . . as if u sabi swahili |
see ya laff life suffer man own |
Do i smell jealousy? Dont fear Clemcy, Lola na my wife-in-law |
Na so my wives hungry you reach? ![]() |
gilgee (the prince), or segun (bellboy) can be of help |
nope 4 my bedroom |
na so naija be na |
I told u not to try it on ur twin na |
chai, . . . . this my wife too sabi something |
that guy no go focus now his life never reach terminal stage |
u don come again oh |
NA WHERE UNA CARRY THIS ONE COME FROM ADEMILLER, HW U DEY? ![]() |
At the end of their first date, a young man takes his favorite girl home. Emboldened by the night, he decides to try for that important first kiss. With an air of confidence, he leans with his hand against the wall and, smiling, he says to her, "Darling, how 'bout a goodnight kiss?" Horrified, she replies, "Are you mad? My parents will see us!" "Oh come on! Who's going to see us at this hour?" "No, please. Can you imagine if we get caught?" "Oh come on, there's nobody around, they're all sleeping!" "No way. It's just too risky!" "Oh please, please, I like you so much!!" "No, no, and no. I like you too, but I just can't!" "Oh yes you can. Please?" "NO, no. I just can't." "Pleeeeease?, " Out of the blue, the porch light goes on, and the girl's elder sister shows up in her pajamas, hair disheveled. In a sleepy voice the sister says: "Dad says you should go ahead and give him a kiss, Or I can do it for you Or if need be, he'll come down himself and do it. But for crying out loud tell him to take his hand off the INTERCOM button it is waking up everyone in the house!" |
WEY THAT SAMMY WEY I GIVE INTERIM POSITION DEY ![]() ![]() SAMMY, COME GIVE ALL THOSE SYCHOPHANTS RESIGNATION LETTERS COS MY GOVT CAN CONDONE RUBBISH EVEN SEGUN SEF DEY GIVE ME WARNING ![]() |
robin |
e be like say dem no know say na oga now |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 300 pages)
