Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 300 pages)
gilgee:This na the last warning i go give u for NLD ![]() |
lightning solder ur balls ![]() |
NIce one This one dem don dey tell u say u dey improve, i hope all is well |
clemcy, see ur life |
To my nightnurse,[img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=2355[/img] I LOOOOOOOOOOOVVVVVVVVVVVEEEEEEEE YYYYYYYYYYYYOOOOOOOOOOUUUUUUUUU [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4648[/img] [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4594[/img] [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4599[/img] [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4616[/img] [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4607[/img] |
wetin u dey check intactness for? u be inspector? |
take ya time oh |
HCL, na wa for yu. i don even forget say u dey this country. where u dey since? try oh nice jokes anyway |
na so wetin? |
thank goodness say u been dey there wen the tin wan commot for "down below" |
. . . . left breast - N25 (mango size) right breast - N100 (pawpaw size) down below - mastercard required |
Success dey see im menses for now |
storm go carry everybody go |
Gilgee, u go be her right hand man? |
very very funny |
alcohol no good oh |
gilgee:lands gilgee a thunderous slap U no dey fear my wife? |
25 kobo u mean |
me i no know if the guy fit get wife sef talklessof blonde |
am still tinking lets throw it to the audience to deliberate AUDIENCE, wat can we do to help the naijastyle |
If u fit get clone, why u think say i no get 1200 clones |
kronky na Ex chairman na So the biz dey blood |
confirm under his high state? |
Make my head big so that i go fit drink panadol for u |
Zubansky la touche Welcome to NLD jokes section. We offer clasical jokes that you make you forget ur hunger and insult ur boss(if he overrides ur hooking up to NLD) But very soon, u will get the basic intiation into the Kuvuki hood and the normal banter from militants in this forum But as the HEad of chiefs, Kuvuki kingdom, protection is abound only if u suscribe to that offer. For further details, kontact Head of Defence, Kuvuki (General Saucekid) |
Donkey kong kronky |
Kronky the donkey kong |
ok dont worry, i go play you soon |
silly boi ![]() |
No be NCNC party you dey? |
i wish him 40 more years of happy and painless sniffing |
Giligee, Na the slave trade effect dey worry the boy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 300 pages)