European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 10:00pm On Jun 16 |
Dribble him papa
Burst net
Sarr, can you see how it's done? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:59pm On Jun 16 |
See goal  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:56pm On Jun 16 |
Senegal don check out mentally  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:54pm On Jun 16 |
fredoooooo: Na Barcola express be dat left side now  Coastal road  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:54pm On Jun 16 |
BlueRayDick: 😂😂😂
The kind pasting wey we go Don collect; Ekong go Don lay pass for France attackers to do their thing. Even Nwabali fit Don calm down do one better howler since.
Make dem dey deceive themselves like say no be the same Nigerian team wey no qualify for the tournament we dey talk about  Make we deceive ourselves small nau  That back go don commit atrocities and abominations before half time. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:51pm On Jun 16 |
Na Sarr kill this match |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:49pm On Jun 16 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:48pm On Jun 16 |
andrewbaba44: See People wey Dey match France don collect 2-0
Even ferran torres wasteful brother don score
Lmao We both know Nigeria would have collected this 2 in the first half But...Make we lie small for ourselves tonight |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:47pm On Jun 16 |
Senegal go qualify by God's grace  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:46pm On Jun 16 |
Super sub don score |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:46pm On Jun 16 |
Referee whistle dey power saver mode  As long as the tackle isn't life threatening, take your time and stand up by yourself |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:44pm On Jun 16 |
Person wey get Jackson as striker, never get striker |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:34pm On Jun 16 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:33pm On Jun 16 |
Where all the beautiful Senegalese women dey? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:32pm On Jun 16 |
Na Offside this boy go score |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:32pm On Jun 16 |
Haaaaa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:31pm On Jun 16 |
Koulibaly lost focus there |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:30pm On Jun 16 |
See as France dey run Oso ahia for box 18 E don happen  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:28pm On Jun 16 |
See wetin Mbappe miss |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:26pm On Jun 16 |
I think say na PK?
Thank you Jesus |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:25pm On Jun 16 |
PK joor
Mane whyyyyy?? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:22pm On Jun 16 |
PK |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:21pm On Jun 16 |
Emaprince: Who will be our midfielders sef.
Ndidi? NdidiKamma  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:21pm On Jun 16 |
Mendyyyy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:20pm On Jun 16 |
fredoooooo: Having jackson and saar in a team though  Very very  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:19pm On Jun 16 |
This Jackson sef
What did he want to do there? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:18pm On Jun 16 |
Senegal no dey even pull out
Dem go pass am from back reach attack. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:08pm On Jun 16 |
BlueRayDick: Don't mind dem. Make dem dey use patriotism spirit dey whine us  Mbappe never take one single shot in 45 minutes France has only one shot in 45 minutes Senegal has 5 Make I hear say our defense never mess up under this attack |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:06pm On Jun 16 |
andrewbaba44: Leave banter for now
Hope you know Morocco didn’t beat us till Pk even the drc too
Yes we love to banter naija but they are very good under Eric chelle
Dey talk truth at times Nobody said Nigeria is bad But Nigeria cannot play like this, if it was us tonight Na the truth be that |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:00pm On Jun 16 |
If Sarr score this goal now, France for don dey destabilized into the break |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:00pm On Jun 16 |
BlueRayDick: How Nigeria Wan take put ball inside the net? Na from defense we go score play goalkick enter their post? 
The way Una go just sit down dey overrate our disjointed team while ignoring the superior team work play of teams like Senegal ehn.....
Just look at the way the Senegalese are moving the ball from attack to defense and still having attempts on goal like they are Frances mate in international football. Our national team can't do that make we no lie abeg Maybe na another Nigeria dem dey talk about. The ones wey we watch recently? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 8:55pm On Jun 16 |
Roland17: Which kain rubbish we dey play laidis for goodness sakes!
There absolutely no chemistry. Afrodoc, u see my issue with Deschamps! Make e dey go after this one abeg!  Better go soak your chaplet inside Goya Olive oil, and pray for draw |