Jabar2017's Posts
Nairaland Forum › Jabar2017's Profile › Jabar2017's Posts
Search no more,ur c e I is here...just check my siggy... |
Oh na dis guy make my ticket come yesterday....Paul thank u at least d won ticket go cook good food for dis weekend.. |
I beg I wan trek go Europe,dis country don tire pesin,who get link... |
I always talk am say all dis celebrity marriage na china own,he no go last... |
VOsimhen144:especially candidlady,she go sentence him to death before court go do their own... |
I belong to comment viewers association of Nigeria( COVAN). We are a non-violent organization, Our goal is to read and scroll to the next comment and smile. commenters should please, make their comment very brief as possible so that we can scroll to the next one. Thank you. God bless nigeria |
good job from both side,atleast if the military cant take this guys they should face each other.more of this jaare. ![]() |
Wet her boyfriend first I wan ask him one question I mean just one question believe me the girl go come out... |
He wan do Bleep u for d lion but d lion Bleep am up big time..... |
Make Russian's soldier no go catch dis ones as pow walahi na day nd night Dem go dey sama deir p****sy.... |
Oya Putin stop d war now now before naija con invade Russia..... |
Bantu10:I swear u don dey mad.... which prophet b dat.... |
Good one,after I was defamed dat Lcredit still want me to pay Kobo I no get....awon were gbogbo.. |
Owo Ile for ikorodu... |
Hmmm
|
With dis report if I be the father I dey go shrine straight,he get wettin Yoruba dey call..won ma ro oku yen..you go give d dead person anything like gun, Cutlass,e.t.c he go choose one of dose and boom d hunt go begin, anybody dats involved in his death will be kill with either anything d dead person choose...after 7days u go see d result.. |
This Sunday I no dey comot for ouse I wan hear preaching for d side of my ouse church whether d pastor go talk about dis news or not because before preaching go start d pastor must talk about local nd international news....I must surely hear or better still make I attend as a first timer... |
I just read bandits up dere,hope Fulani have not relocate Shaa.... |
E be like say u be one of dis loan agent dat use to disturb people for loan repayment,Dem don report ur number to Whatsapp.... sorry bro.. |
I dey always talk am all dis Chinese wedding he no dey last.....
|
China wedding Eno dey last.... |
I swear d guy just die for nothing,dis idiot will continue sending d defamatory message to his contact even in his grave, one less mumu to worry about..... something dey will later apologize nd beg u to pay small amount... |
Omo it's time to jaapa comot for this country.... |
Sorry to hear dis bro,but if want ur money back go borrow from them again nd don't pay it,if u are in thought go join say no to sokoloan on Facebook nd u will thank me later..... Me am owing like 7app nd am not paying any Kobo for now cos I no get shishi... |
Guys shower me prayers,my wife is pregnant nd she is just some month to go before she deliver help a brother with prayer here.... thanks... |
I no blame dis man,na d mumu people wey vote for him I blame, person wey dey live abroad come win governorship election nd still nothing to show for it for 8years.... |
Make I go dey prepare for next year cos e go hard gan.....save enuff cash nd stock some food....dis apc na scam... |
For Tuesday morning,which Kain nonsense News be dis... |
Dos wicked senior back in secondary school days,u are strong man guy,may God bless ur union..... Nd to dat foolish senior Raheem wey beat me blue black for government college ikorodu u will never go unpunish I swear....am waiting for dat day wen me nd u go meet... |
