₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,462 members, 8,422,200 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 08:49 PM

Toggle theme

Jackpot's Posts

Nairaland ForumJackpot's ProfileJackpot's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 174 pages)

Jokes EtcRe: Bashys Wedding by jackpot(f): 8:40pm On Mar 22, 2011
adjain:
Yinks Sweerie luv, you're denying me abi? after the gold, em, em, chewing gum and other stuff i bought u last nyt? okay o. . . luv is wicked

tiffs bra and whisks away
yinkalink:
Sum p'ple here dey demented oh. Shaq luv,i c wat u mean 'bout privacy. Pls dnt diss my state again sha, we break bones 4 less dan dat. U kn.
yinkalink:
Sum p'ple here dey demented oh. Shaq luv,i c wat u mean 'bout privacy. Pls dnt diss my state again sha, we break bones 4 less dan dat. U kn.
yinky yinky, why na?
my guy adjain is tryin 2 crack joke now. .demented is a strong word IMO. .peace! cool wink

by d way sef, wetin u and dat ground-nut exporter millionaire shekarau dey do sef. . tongue tongue tongue
no defend am ooo shocked grin shocked
Forum GamesRe: Make A Sentence From 5 Letters **reloaded** by jackpot(f): 7:29pm On Mar 22, 2011
Corruption And Nepotism Destroyed Yemen

L Y N C H
Forum GamesRe: Make A Sentence From 5 Letters **reloaded** by jackpot(f): 7:21pm On Mar 22, 2011
Corruption And Nepotism Destroyed Yemen

L Y N C H
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by jackpot(op): 6:28pm On Mar 22, 2011
NO. .i mean NORWEGIAN embassy psychiatric hospital **no ofeince**

do you think she's hallucinating huh
Jokes EtcRe: Bad Day by jackpot(f): 6:17pm On Mar 22, 2011
shakara4u:
shoot the farter ryt in the head

and sincerely what did u see?
u no know say i wear bullet proof helmet tongue tongue tongue
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 6:10pm On Mar 22, 2011
bright007:
This is incredible!!do u mean u are chykason, my nephew?ok I will tell dani to take u back from the village wit his keke 2011 model.I know he will b kind enough!!!
na ur main man na. nurrin dey 'appen,

but dani no dey 'gree on d AC for d Keke. He dey conserve fuel. . .lol

how titled man lyk me go enta keke ride without air con tongue grin grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 6:00pm On Mar 22, 2011
tanimz:
You still never win jackpot? cool
exercise small fatience 4 me na. cool cool
i go hit am fery soon. . . wink wink cool cool
by d way, which 7 star restaurant hotel we go spend d dough sef huh grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 5:52pm On Mar 22, 2011
bright007:
O-/--<
\ O /
   I
  /\
Enough of your nonesense Jackkettle.
Oya back to your village!
bright, no mess wit ma chieftaincy title name na. grin grin grin grin
u beta call me chykason tongue tongue grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 5:48pm On Mar 22, 2011
dani1luv:

Sha come take ya boxers, c odour shocked grin
i been dey find my boxers wey i hang 4 outsyd grin grin grin grin grin grin grin grin
but dani, no be dat boxie i wear fisit chi girl baby na tongue tongue grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 5:22pm On Mar 22, 2011
El Guapo:
Dani easy easy ok, abeg easy embarassed

Just hail me small abeg, for the sake of Grade A kidnappers here who wouldn't mind stucking me in an uncompleted building, giving me half cooked Yam and calin ma wife to say 'Your husband have been kidnapped, if u really love him go get us N5,0000 shocked cheesy
lol grin grin grin grin grin grin grin grin
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 3 by jackpot(f): 2:48pm On Mar 22, 2011
I'm askin you~ tongue
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 2:42pm On Mar 22, 2011
huh :-x
Jokes EtcRe: Bashys Wedding by jackpot(f): 2:39pm On Mar 22, 2011
:-x :-x :x
Jokes EtcRe: If You Are The Creator of The Poster Above You by jackpot(f): 2:37pm On Mar 22, 2011
Efemena_xy:
^^ double weirdo lipsrsealed lipsrsealed
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by jackpot(op): 2:35pm On Mar 22, 2011
yes. **no ofeince**

are you in loff? huh
Jokes EtcRe: Rude Gurl by jackpot(f): 2:29pm On Mar 22, 2011
distinkt@:
Hehe crackpot,u wlda bin a real slick if u werent born 2mnths b4 u was due.trick!shaq,my opera's 'oper8in' 2ice dz days.yinka,nada.jst rmembrd dat lil wayne's song
bros, easy nah. .
Take breath small na before speakin another sentence.
**i mean no punctuations**
grin grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 2:25pm On Mar 22, 2011
dani1luv:
Chai. . . Dani You dun suffer!!! huh huh huh
First of all aw you know say na 12 seater . . You bin dey envy the type abi,

Afterall nor be 2011 model or. . .na twenty,twelve tongue . At least i still get mode of transportation, unlike some unparalized he-goats. . like u grin grin grin grin

trekking dun distort their mode of waka[/b]ment. . .dem go talk say na swagger walk, chai [b]JP, pple like yinka & Id nor go knw say na

trekking paralyzed em. grin grin grin grin

How you manage reach this spa sef,  . grin grin grin . . .
i climb bike. . .lol grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Bad Day by jackpot(f): 2:18pm On Mar 22, 2011
dani1luv:
Where is the Joke undecided undecided undecided undecided

i no quote again
oh thank God! Now what are we discussing?
No topic? Chai!

**farts long and louder** grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Bashys Wedding by jackpot(f): 2:14pm On Mar 22, 2011
shakara4u:
answer

u d best luv,

u want me to answer u publicly so that these boys will start disturbing our privacy ba?
just whisper it. . .they can't hear it. . .lol
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by jackpot(op): 2:08pm On Mar 22, 2011
Of course not!

Are you dreaming? grin grin grin
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 3 by jackpot(f): 2:01pm On Mar 22, 2011
i want milk
Jokes EtcRe: World's Greatest Blunders by jackpot(f): 1:59pm On Mar 22, 2011
I tell you say i dey find my rolex watch? tongue tongue grin grin
mtchew!
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 1:55pm On Mar 22, 2011
yinkalink:
[color=#990000][/color] mtschew!
Jokes EtcRe: Bashys Wedding by jackpot(f): 1:30pm On Mar 22, 2011
shakara4u:
If there's anybody here that does not want this couple(Bashy n Yinka) to be joined together in holy matrimony, he or she should speak out now! waz seatin at the extreme of the church,so i stood up & walked towards the alter. As the bride(yinka) saw me comin closer, she fainted. The bridegroom & the congregation were in confusion. When i got to the front, the pastor asked, "Why dont you want these people to be joined together? SHAKARA4U: "I could not hear your voice clearly from the back sir, so I decided to come and tell you that the speaker at the back is faulty!!
shakara4u:
same here pweeety


how waz your nyt?

u dont want to pack to our matrimnial home ba?
bashy_demy=shakara4u?
Jokes EtcRe: This Kain Court by jackpot(f): 1:24pm On Mar 22, 2011
yinkalink:
fyn, dreamt of u thruout.
moi huh
Jokes EtcRe: This Kain Court by jackpot(f): 1:24pm On Mar 22, 2011
yinkalink:
fyn, dreamt of u thruout.
moi huh
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 3 by jackpot(f): 1:21pm On Mar 22, 2011
Hes in toilet~
Jokes EtcRe: Lay Your Complaints To The Moderators Of This Section Section Here by jackpot(f): 1:18pm On Mar 22, 2011
Dani, take a look at dis yeye thread

https://www.nairaland.com/nigeria/topic-628600.0.html
Jokes EtcRe: Bad Day by jackpot(f): 1:14pm On Mar 22, 2011
**farts**
Jokes EtcRe: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by jackpot(f): 1:08pm On Mar 22, 2011
Lol. . tongue grin grin grin

yinka, una dey sell pure water here sef?
E bin pa mi. . wink cool
Jokes EtcRe: World's Greatest Blunders by jackpot(f): 1:02pm On Mar 22, 2011
Dis Ranoscky and his [i]mosquito[/i]gerian swag sef. .
**Yawns**
Yinks. .jackpot oliver wants some more. .lol
grin grin grin
Jokes EtcRe: Can You Imagine! by jackpot(f): 12:55pm On Mar 22, 2011
It's time to open an "Insult" thread.
Nerves don dey run high shocked

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 174 pages)