Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 11:23am On Aug 16, 2008 |
why |
|
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 11:17am On Aug 16, 2008 |
hahaha b like say na beer u dey use brush teeth 4 morning my head stil dey nack me from yesterday own. I will resume later today  thank God it's weekend |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 11:07am On Aug 16, 2008 |
my broda i dey feel o jare as for me i must av beer today  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 10:09am On Aug 16, 2008 |
see this awof man
u dey find invitation 4 where u go go chop rice today abi |
Jokes Etc › Re: Free I.T Training by jaymobb(m): 10:04am On Aug 16, 2008 |
garby don dey turn to full naija babe o  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 10:51pm On Aug 15, 2008 |
u and dat ur wife wey be say na only 4 nite una like to dey show. VAMPIRES  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 10:36pm On Aug 15, 2008 |
o boi wetin u dey find here, i think u and ur wife dey the oda side  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 10:04pm On Aug 15, 2008 |
Hahahaha |
Jokes Etc › Re: Impressing a Young Lady by jaymobb(m): 10:19am On Aug 14, 2008 |
 at least i don knock sense put for that im coconut head e come remain ur own |
Jokes Etc › Re: Tufe's Experience At Equlibrium's Hospital by jaymobb(m): 9:41am On Aug 14, 2008 |
 dials tufe on his nepa line o boy beta show background o, eqwl wan take u dey shine 4 these babes o |
Jokes Etc › Re: Iteun Open Season Closed! U! Yes U R Nxt! by jaymobb(m): 9:23am On Aug 14, 2008 |
equil na small rat na  |
Jokes Etc › Re: Iteun Open Season Closed! U! Yes U R Nxt! by jaymobb(m): 9:03am On Aug 14, 2008 |
atleast u dey fear face, if not i 4 just pieces u 4 here  |
Jokes Etc › Re: Who Ituen Really Is ;d ;d by jaymobb(m): 8:27am On Aug 14, 2008 |
and everybody say |
Jokes Etc › Re: preacher goes hunting by jaymobb(m): 8:24am On Aug 14, 2008 |
Amen |
Jokes Etc › Re: Iteun Open Season Closed! U! Yes U R Nxt! by jaymobb(m): 8:20am On Aug 14, 2008 |
*goes off to buy beer* |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 1:38am On Aug 14, 2008 |
pdp |
Jokes Etc › Re: Oga i sorry 4 u ooooooo by jaymobb(m): 1:23am On Aug 14, 2008 |
;d ;d |
Jokes Etc › Re: The Much Awaited Wedding by jaymobb(m): 1:03am On Aug 14, 2008 |
A fool in love |
Jokes Etc › Re: Impressing a Young Lady by jaymobb(m): 1:00am On Aug 14, 2008 |
*gives cescky a very big knock on his big head for repeating that question* |
Jokes Etc › Re: Simple Questions, Complicated Answers by jaymobb(m): 12:07am On Aug 14, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Iteun As The Evil Son. . . . by jaymobb(m): 11:59pm On Aug 13, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Impressing a Young Lady by jaymobb(m): 1:04pm On Aug 13, 2008 |
na who dash am tape player to play love song @poster wetin dey worry 4 dat ur head sef  |
Jokes Etc › Re: Free I.T Training by jaymobb(m): 12:55pm On Aug 13, 2008 |
Ta!!
why u wan deny u think say we no sabi ur face
see u for bak there na u dey wear the fila wit red around it |
Jokes Etc › Re: Software Engineer And His Wife by jaymobb(m): 12:35pm On Aug 13, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Equlibrium Tried Cheating A Nun! by jaymobb(m): 12:29pm On Aug 13, 2008 |
|
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 12:08pm On Aug 13, 2008 |
what r u people tyming * strolls out in anger*  |
Jokes Etc › Re: More Pictures :d:d by jaymobb(m): 12:04pm On Aug 13, 2008 |
madam kedu ife me eze gi |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by jaymobb(m): 9:43am On Aug 13, 2008 |
Amugbos |
Jokes Etc › Re: More Pictures :d:d by jaymobb(m): 9:41am On Aug 13, 2008 |
wit ur bicycle abi |
Jokes Etc › Re: Learn Chinese In 5 Minzz: by jaymobb(m): 9:29am On Aug 13, 2008 |
gabrywyl: Must be another type of Chinese you guys speaking from another part of don't know where.  no mind dem they are all speaking calabar and not chinese |
Jokes Etc › Re: Free I.T Training by jaymobb(m): 8:54am On Aug 13, 2008 |
shatap
show us where u dey 4 dat picture |