Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 7:07am On Aug 17, 2008 |
Hahahaha abeg jeovy explain am to the babe. me i no fit shout o jare  |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Kills Jeovy 4 April Fool Prank! by jaymobb(m): 7:05am On Aug 17, 2008 |
u go wait tire today  |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Kills Jeovy 4 April Fool Prank! by jaymobb(m): 6:58am On Aug 17, 2008 |
Hmmmmm |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 6:45am On Aug 17, 2008 |
* Reads gabry's post and fall to the ground laffing my ass off* Abeg make person explain to gabry wetin toto blow whistle mean b4 she chop person  |
Jokes Etc › Re: Equlibrium Tried Cheating A Nun! by jaymobb(m): 6:35am On Aug 17, 2008 |
*Grabs a can of beer and sits. waiting for the drama to unfold* |
Jokes Etc › Re: . by jaymobb(m): 12:10am On Aug 17, 2008 |
Did u hear dat clemcy is now in yaba left |
Jokes Etc › Re: . by jaymobb(m): 11:45pm On Aug 16, 2008 |
Did you hear dat the first person to walk on moon na naija man |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 11:10pm On Aug 16, 2008 |
shatap there |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 11:09pm On Aug 16, 2008 |
yea |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 10:59pm On Aug 16, 2008 |
studio43: @jay,
infact i wan break world record .  na for beljing u go do dat one o |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 10:55pm On Aug 16, 2008 |
Na poverty dey worry am |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 10:25pm On Aug 16, 2008 |
Hahahaha
o boy i dey wit am but in this case no be my fault again o |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 10:23pm On Aug 16, 2008 |
see them. vampires meji  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 10:13pm On Aug 16, 2008 |
ta the no 1 citizen sef no get level  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 10:11pm On Aug 16, 2008 |
o boy studio wey ur wife dey abi loffer don corner enta im crib  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 10:05pm On Aug 16, 2008 |
@studio Hahahaha abi o. na why me retire i don sow my bla bla bla to my trouser nothing 4 dem again  God don punish devil  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 10:01pm On Aug 16, 2008 |
Oyaletor: why u no carrry udeme come for me!!!! who give u permission to drink @studio weda dey cold o so i took some shot of red label/mixing God sef go understand if i skip sunday service tomorrow  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 9:55pm On Aug 16, 2008 |
studio u forget to add isi ewu/nwokbi wit soft drink
me i don tire for this our naija babes sef, all of them na scamist |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 9:51pm On Aug 16, 2008 |
oyelator who tel u say we too spoil
abi u no sabi say this na adult discussion is if u no wan hear gist then cover ur ears |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 9:49pm On Aug 16, 2008 |
Beer is good for the system
i just dey show from my usual weekend drinking hw una dey 4 here o jare |
Jokes Etc › Re: Iteun Open Season Closed! U! Yes U R Nxt! by jaymobb(m): 4:30pm On Aug 16, 2008 |
i cast away d spirit of confusion 4rm u |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 4:07pm On Aug 16, 2008 |
d koko no get definition o, but if u follow me to my bedroom i fit show you  |
Jokes Etc › Re: Iteun Open Season Closed! U! Yes U R Nxt! by jaymobb(m): 4:06pm On Aug 16, 2008 |
olodo |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Kills Jeovy 4 April Fool Prank! by jaymobb(m): 3:52pm On Aug 16, 2008 |
up nigeria  |
Jokes Etc › Re: Fine Boy Equlibrium by jaymobb(m): 3:07pm On Aug 16, 2008 |
waiting for kerewa |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 3:00pm On Aug 16, 2008 |
Hahahahaha u r so right  |
Jokes Etc › Re: Iteun Open Season Closed! U! Yes U R Nxt! by jaymobb(m): 12:06pm On Aug 16, 2008 |
were is my boy equli he should come out from where he is hiding now and let the match start
my beer don dey cold |
|
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 11:57am On Aug 16, 2008 |
shatap |
Jokes Etc › Re: Zain My 5th Wife by jaymobb(m): 11:54am On Aug 16, 2008 |
ask the mofo above |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 11:38am On Aug 16, 2008 |
tufe shun all these ur toasting wit unneccesary grammer d babe don already knw say u be agbero  |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 11:34am On Aug 16, 2008 |
Explain |