₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,411 members, 8,450,225 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 12:13 AM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 69 pages)

Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 8:38am On Apr 16, 2008
u bera not b grin
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 8:37am On Apr 16, 2008
wat secret

the baby isnt even google's own i wonda who the real dad is sef
Jokes EtcRe: Lmao by jaymobb(m): 8:33am On Apr 16, 2008
@naijastyle
y are u shocked abi u no sabi before sey olulu na the house boi wey dey help am service madam
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by jaymobb(m): 8:14pm On Apr 15, 2008
u better speak up and stop hmmmmin
Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 7:51pm On Apr 15, 2008
since when
Jokes EtcRe: Please, Save A Soul! by jaymobb(m): 8:08am On Apr 15, 2008
4 where na
Jokes EtcRe: Am Back by jaymobb(m): 7:19pm On Apr 12, 2008
gilgee na which one u dey na y u dey fall our hand 4 here so na after we don drop bet u wan come dey sey u b pastor


bros u knw sey he who fights and runs away na fear dey catch o
@ gilgee
u chicken little
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by jaymobb(m): 7:09pm On Apr 12, 2008
right ko right ni
Jokes EtcRe: Describe Yourself In One Word by jaymobb(m): 7:01pm On Apr 12, 2008
grin
na the new style b that
Jokes EtcRe: gongo aso by jaymobb(m): 6:55pm On Apr 12, 2008
we no he went to sell guns to the rebel leader and that in his dictionary is peace keepin
Jokes EtcRe: Am Back by jaymobb(m): 6:38pm On Apr 12, 2008
*hands him a bottle of chilled beer and sits to watch the fight too*
Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 6:34pm On Apr 12, 2008
im wan come take style run

**strolls into that near by bush wit my koboko and flogs his trouble making ass out of dere**
Jokes EtcRe: Am Back by jaymobb(m): 9:46am On Apr 12, 2008
na only minges
she sef bin divorce me those days,
Jokes EtcRe: Who Knows by jaymobb(m): 9:43am On Apr 12, 2008
quentin u don hear
learn to padlock ur mouth wen ituen is talkin
Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 9:30am On Apr 12, 2008
before nko na only kolo dey sabi im fellow kolo man
Jokes EtcRe: Lets Laugh At Some Blondes by jaymobb(m): 8:56pm On Apr 11, 2008
she sef no sabi
Jokes EtcRe: How We Toast Them/how They Toast Us by jaymobb(m): 8:49pm On Apr 11, 2008
pay u 4 what na waec we dey write
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 8:46pm On Apr 11, 2008
na that place im b dey before
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 3:48pm On Apr 11, 2008
@ gilgee

u sef
Jokes EtcRe: Lmao by jaymobb(m): 3:26pm On Apr 11, 2008
na hw u take get am sef
Jokes EtcRe: The Perfect Male by jaymobb(m): 9:06pm On Apr 10, 2008
;d ;d
Jokes EtcRe: I Have Never Lied In My Entire Life. by jaymobb(m): 9:00pm On Apr 10, 2008
tessybaby:
all men are liars tongue
minus me
Jokes EtcRe: One Week To Live. by jaymobb(m): 8:59pm On Apr 10, 2008
na so u go think d one wk go expire
Jokes EtcRe: Tell Me by jaymobb(m): 8:51pm On Apr 10, 2008
unless im go use im head cos leg sef no dey
Jokes EtcRe: Who Knows by jaymobb(m): 8:40pm On Apr 10, 2008
u na kain i go use flog kraze gomot your body
Jokes EtcRe: How We Toast Them/how They Toast Us by jaymobb(m): 8:32pm On Apr 10, 2008
no time grin
Jokes EtcRe: Lmao by jaymobb(m): 8:30pm On Apr 10, 2008
@ efe

which level my sista

odikwa ok wit u?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 69 pages)