JBL316's Posts
Nairaland Forum › JBL316's Profile › JBL316's Posts
The man brain need to be reconfigured...e no no say e go pay rent...abi? Ewu! |
ExAngel007:But they are kids na!...Oh u no know b4? |
Women deceiving men since 5000 BC! |
You are entitled to know the terms of an agreement before you sign. Please get clarifications before proceeding. Doesn't sound good to me sha |
asshole |
Bullshit |
the guy na which person responsibility sef? every man get im own wahala wey e dey try sort out which 1 be say im colleagues abandon am? Anyway sha....Mr Obi don do im bit finish All of us at 1 point or the other go finish our own bit....we go con cut out. RIP Mr Obi |
ok...we haff seen...then what? when i dey grow up....dem call some parts of the body as Private parts...meaning no be for the general public E b like say this one no get private part |
Na 2 people dey get pikin o....the man and the wife. E dey obvious say 1 person out of dem 2 dey show power and we know d person, because it is in their xter to show power At the end of the day...Dominic know who im papa be...im know who im mama be....tht one no require fight to know. Papa Domonic be careful...Mama Domonic be careful Ah ah...after 21 years! Dem no dey chop rat from head reach tail finish, u go con say... e dey bitter! Na Dominic life una dey take dey play gamble so! |
Shit! Thatz the word to describe the situation. Tough! That describes the possibility of a resolution Hope! That describes all u can do if u still want to remain in the dead relationship. Having said all that, u have a life to live. U have made some serious mistakes, nevertheless u are valuable. I do not know if u believe in God. If u do, make ur way right with him. God will forgive u all ur wrong if ur truly repentant, and when he does be rest assured things will fall in place including ur husband possibly making up with u. If at the end of it all he does not, move on with ur life and make the best of it. Like i said, ur valuable....ur mistakes notwithstanding and u have a life to live....so...live it! |
if u check inside the guy (Ubi Frankinstien) skull na popcorn dey instead of white matter! |
Errror! Police go release the guy after some time. E go return to area with im crew with fulllllllll force. Area go con give their own testimony. if u ask me.....una for kukuma kpai the guy....end of story! |
y nt ask Chidinma Okeke? |
Hahahahahaahaha....who lose...no be dem dey die for training so?....keep killing dem, the unfit-lobbying-son-broda-cozin-frend-of-corrupt-politician, with training...until dem respect due process....e dey pain me o gaga! |
she has not married him so comot ur nose from anoda people tinz! |
E dey sweet this time...make una enter first...I pray for una sha |
Emeka Offor is another broke azz son of a yansh looking for favour..... |
Instead of selling the aforementioned assets...the proceeds will not be enough for the thieves.....y not just sell the country....that way the problems of Nigeria are permanently solved. ah ah! |
Grind the cassava prick take make gari....buy groundnut soak the gari....food is ready drink am....u go experience orgasm like never before.......akpa! |
Commit suicide as fast as possible.....by any means die...please die.....drink sniper,,,,jump into the lagoon....slap a soldier man,,,,by any means make sure u die....shuoooo |
Yansh affairs! |
Dangote trucks killing people since 1888 AD |
Wait o....nobody dey there to buy the case on behalf on the pikin? Na wa for una ooo |
nma24:Y u go believe?....u dey there?....oh....i forget na the same racket u dey like the babe |
My ID card still dey with dem since wey i do am....the tin don expire sef for their hand and i no see for 1 dey sef |
E FOR GOOD SAY MAKE DEM CONCESSION THE WHOLE COUNTRY.....AT LEAST THAT WAY THE PERSON WEY GET NAIJA GO MAKE SURE SAY THINGS WORK......am just thinking sha |
TENSION DEY D LAND! |
HEHEHEHEHEHEHEH.....this shuld tell u people in NASS what Nigerians go thru on a daily basis, reported and unreported , in the hands of people who wear uniforms that has ropes on their shoulders. Uniformed people are conquerors, Nigerians are the conquered! |
Anybody like collect blame e no consine me. na fuel nigerians want....make same available or else..... |
The guy don dip im hand for inside the common wealth! Im get luck say dem still allow am wear cloth...u no say the first thing wey dem dey do tiff na to strip am naked |
This is what is called Yawa Incorporated! |
I swear this entrepreneur must be a Nairalander! |