Celebrities › Re: BBNaija's Cross Posts His Nude Video On Snapchat by Jesse6(m): 12:51pm On Oct 27, 2021 |
Him wan trend abeg no be mistake |
Celebrities › Re: Cross Dresser Jay Boogie Flaunts His Boobs And Curves In New Swimwear Photos by Jesse6(m): 12:21am On Oct 03, 2021 |
Omo end time shaa |
Culture › Re: Moment Omoba Tsola Emiko Was Crowned As 21st Olu of Warri by Jesse6(m): 4:41pm On Aug 21, 2021 |
This guy go ball like maad |
Celebrities › Re: I Go Dye And I Go Save (Throwback Photo) by Jesse6(m): 7:24pm On Aug 07, 2021 |
Time shaa |
Celebrities › Re: Aneke Twins - Chidiebere And Chidimma Celebrate Birthday - Pictures by Jesse6(m): 7:20pm On Aug 07, 2021 |
I thougt they were related to Mercy John |
Foreign Affairs › Re: Youths In Ghana Reject Salah Rice Donated By A Member Of Parliament by Jesse6(m): 5:02pm On Jul 20, 2021 |
I like the energy |
Politics › Re: President Buhari Full Of Energy As He Walk Back Home After Observing Eid El-kabi by Jesse6(m): 4:56pm On Jul 20, 2021 |
Wetin dey shock me kastina people still dey rejoice say dem see buhari |
Celebrities › Re: Which Of These Books Did You Read In School? by Jesse6(m): 10:16pm On Jul 10, 2021 |
The drummer boy |
Autos › Re: Brand New 2021 Maybach Benz GLS600. Verifiable Custom Duty Paid. #248M by Jesse6(m): 10:34pm On Jul 06, 2021 |
Omo see machine |
Politics › Re: Insecurity In Nigeria Will End Soon – Osinbajo by Jesse6(m): 12:06am On Jun 25, 2021 |
We don't want all these noise let your result speak for you |
Education › Re: Jamb Result Checker: Different Ways To Check Your JAMB Result by Jesse6(m): 12:04am On Jun 25, 2021 |
Wow congrats bro bluestack: Waw I scored 287. Congratulations to me |
Crime › Re: US: Man Murders Son After The Boy Found Photos Of His Dad In Women's Clothing by Jesse6(m): 8:43am On Jun 23, 2021 |
Na only death be the only news now |
Investment › Re: The Following BSC Trustwallet Dapp Free Airdrop Will Make You Rich by Jesse6(m): 11:39pm On Jun 22, 2021 |
I have been trying But everything seems not to be going well |
Romance › Re: Nairaland Now Pay For Reading News!!! by Jesse6(m): 5:28pm On Jun 22, 2021 |
The way people around me keep asking me whether I use to get paid on nairaland ehh |
Politics › Re: Mikel Obi Meets Lagos State Governor, Babajide Sanwo-olu. by Jesse6(m): 1:45pm On Jun 22, 2021 |
Shey Mikel dey on tour within the country ni |
Politics › Re: Nobody Can Push Igbo Out Of Nigeria – Abaribe by Jesse6(m): 1:38pm On Jun 22, 2021 |
Now na pursue dem wan pursue them No be them wan go again okay is alright |
Crime › Re: Nigerians Look Into Our Problem, We Are Dying, Police Officer Cries Out by Jesse6(m): 1:30pm On Jun 22, 2021 |
Na before I dey pity police oo But after wetin dem do my innocent guy I no send them again |
Crime › Re: Doctor Jane Ofoma, Ex-Soldier Ibrahim Musa Arrested For Drugged Cookies, Cocaine by Jesse6(m): 1:29pm On Jun 22, 2021 |
If medical doctor go fit shock hand for drugs matter wetin remain again |
Business › Re: Florida Woman Finds $1 Billion In Her Account, becomes 615th Richest Person by Jesse6(m): 1:12pm On Jun 22, 2021 |
The bank go still collect am |
Politics › Re: Lagos Ranked World’s Second Most Stressful City By Vaay by Jesse6(m): 10:31am On Jun 21, 2021 |
Bros I say money dey Lagos I no wan talk again Edusouls: How much u don get from Lagos? Stop deceiving ur self no money in Lagos, but only suffering and stress |
Politics › Re: Only ₦3Bn Released From ₦12.5bn Youth Investment Fund by Jesse6(m): 7:42am On Jun 21, 2021 |
No be everybody hybridblood07: If you see opportunity, you sefto loot. Corruption dey our blood |
Politics › Re: Only ₦3Bn Released From ₦12.5bn Youth Investment Fund by Jesse6(m): 5:18am On Jun 21, 2021 |
If i just reason the kind money wey these people dey loot since 19s E dey pain me |
Politics › Re: Lagos Ranked World’s Second Most Stressful City By Vaay by Jesse6(m): 5:15am On Jun 21, 2021 |
Money dey Lagos But the stress no be here |
|
Politics › Re: They Promised Us N1,000 To Support Buhari - Pro-buhari Protesters by Jesse6(m): 6:56pm On Jun 12, 2021 |
Omo no be small bastard oo As in 1k oo SimplyFacts: The worst of Democracy is better than the best of Military,,, as simple as that. The man no suppose get paid 
#1k for all this wahala? Poverty is a bastard. |
Romance › Re: BTC by Jesse6(m): 1:48pm On Jun 08, 2021 |
Am ready |
|
Politics › Re: FG Vs Twitter - I Stand With President Buhari by Jesse6(m): 11:25am On Jun 07, 2021 |
"Buhari will come and go But the office of the President remains" |
Politics › Re: Despite Denial, Nigeria Army Retires 29 Generals After Yahaya’s Appointment by Jesse6(m): 11:18am On Jun 07, 2021 |
Why them been deny am? |
Family › Re: My Dad Said Something This Morning That Made Me Proud Of Him by Jesse6(m): 8:44am On Jun 03, 2021 |
My guy they don't know A time will come u can't do anything with your money gasparpisciotta: Hmmm!!! War is not good ooo, money will be useless. We only pray that God forbids the outbreak of war in Nigeria. |
Politics › Re: Niger Delta Urhobo Youths Fume Over The Death Of Immigration Officer by Jesse6(m): 8:39am On Jun 03, 2021 |
With the way this matter dey go if e escalate na everybody go suffer am oo |
Celebrities › Re: Nuella Njubigbo Acquires A N19m Lexus SUV (Photos, Video) by Jesse6(m): 6:40am On Jun 02, 2021 |
Hard work pays lol |