Travel › Re: Woman Drives Car Into A Ditch During Thunderstorm In Enugu (photos) by Jmichael1(m): 10:15pm On Jun 05, 2022 |
|
Romance › Re: What Do I Call Dis One? by Jmichael1(op): 10:13pm On Jun 05, 2022 |
anthonyuncle: guy,
na what else? bros hw i wn take knw?
my mind dey commot 4rm dis banny any time i get opportunity to talk to her |
Politics › Re: Rapper Erigga Vows To Vote For Peter Obi As President by Jmichael1(m): 10:11pm On Jun 05, 2022 |
rollywise: Let's get serious bro. Not everyone can travel out. Did you see what happened in the church today ofcux i saw it... i knw u will all blame buhari 4 wat happend bt don't 4get dem no they mount checkpoint for church.. |
Health › Re: Mosquitoes Or Heat: Choose Your Poison by Jmichael1(m): 9:39pm On Jun 05, 2022 |
Mosquitos dn nearly make me cry one night,i prefer heat ooh |
Romance › Re: What Do I Call Dis One? by Jmichael1(op): 9:36pm On Jun 05, 2022 |
anthonyuncle: liver dey fail this one repeatedly liver ke...u knw hw many babes i get? |
Travel › Re: Woman Drives Car Into A Ditch During Thunderstorm In Enugu (photos) by Jmichael1(m): 9:33pm On Jun 05, 2022 |
BadNews: Nawa o bros u dey break?
wetin happen na wen u never post any bad news today abi u never waka meet any1? |
Romance › Re: I Usually Cry When I Am Cummming When Its Too Sweet...pls Help!! by Jmichael1(m): 9:28pm On Jun 05, 2022 |
Sum guys here can relate bro,no mind there forming. |
Romance › Re: What Do I Call Dis One? by Jmichael1(op): 9:25pm On Jun 05, 2022 |
Hollybratt: I agreed wit ur signature, bro u truly cum a long way hahahahahaha i swear bro,and i still havd a long way to go... |
Food › Re: How To Make Okro Stew by Jmichael1(m): 9:21pm On Jun 05, 2022 |
We dey fyn way to make money u dey tell us abt okro soup.... |
Romance › Re: What Do I Call Dis One? by Jmichael1(op): 9:19pm On Jun 05, 2022 |
|
Politics › Re: Rapper Erigga Vows To Vote For Peter Obi As President by Jmichael1(m): 9:16pm On Jun 05, 2022 |
Johel: I hope you won't bite your fingers when it's time tho. i don't gv myslf false hope bro....
peter obi face no cum board..
this is nigeria.. |
Romance › Re: I Need A Lady To Live With Me by Jmichael1(m): 9:14pm On Jun 05, 2022 |
Even if u are clean,no lady go gree stay u with dis kind moniker...
APC+2=double suffering... |
Politics › Re: Rapper Erigga Vows To Vote For Peter Obi As President by Jmichael1(m): 9:09pm On Jun 05, 2022 |
Johel: God pass dem...they will all die one day,and Nigeria will witness a new face,I will be alive to witness it by God's grace...what God cannot do does not exist. eeh....,.wait till then nah. bt for now notin go make labour party win apc or pdp 4 dis country..... |
Politics › Re: Rapper Erigga Vows To Vote For Peter Obi As President by Jmichael1(m): 9:07pm On Jun 05, 2022 |
rollywise: And we endure another eight years of untold hardship and killing. The blood and struggle of the endsars will be in vain. When will it ever move us to say it is enough ? so 4 ur mind nigeria go beta pass lyk dis? country wen both the living and dead dn tire 4.... |
Politics › Re: Rapper Erigga Vows To Vote For Peter Obi As President by Jmichael1(m): 9:01pm On Jun 05, 2022 |
Johel: Only a fool and a mad person will vote Atiku, Tinubu and the other ode called osibanjo. bros make nobody deceive..these men u mention dn already knw the next president,and peter obi face no cum board... |
Politics › Re: Rapper Erigga Vows To Vote For Peter Obi As President by Jmichael1(m): 8:58pm On Jun 05, 2022 |
Zonefree: Man like Erigga aka Paper boy aka See money aka New money aka Their ear well well aka King of the South.
Every sensible Nigerian should be OBITIFIED. same way we were all atikulated the last time,bt las las wetin happen? bros abeg make we 4get false hope,notin L.P wn do 4 were apc and pdp dey..... |
Romance › Re: What Do I Call Dis One? by Jmichael1(op): 8:53pm On Jun 05, 2022 |
laluski: How can I unread what I just read from this Ss1 boy or delete it from my brain na u and our last born be mate,if at all he no senior u., |
Politics › Re: Rapper Erigga Vows To Vote For Peter Obi As President by Jmichael1(m): 8:48pm On Jun 05, 2022 |
Roniyke1234: We keep adding to our numbers... members wen no go win one state,those ones slf na still members? |
Romance › What Do I Call Dis One? by Jmichael1(op): 8:43pm On Jun 05, 2022 |
There's dis pretty grl in my street that i wud love to bleep and move on,bt i got a problem here...
i always admire dis grl wen i'm alone at home,i'll be lyk...omoh if i see gift(her name) today i must tell her one or two tinz 4 her left ear...bt i lose interest in dis same grl each time i see her.
i've notice dis tin more than 3 times....i admire her wen i'm alone bt lose interest in her the moment i see her..
what do i call dis one,its dat our spirit no match or wat? |
Romance › Re: Can I Get An Apartment For 300000 Naira In Lagos? by Jmichael1(m): 8:26pm On Jun 05, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram My Gee!
U just de everywhere..
WTF MAN! boss wetin man go do nah?
nairaland na our home,na only here dy gv me joy 4 de street |
Romance › Re: Ladies Is This True?? by Jmichael1(m): 8:22pm On Jun 05, 2022 |
Iphone and car to big self..
jst get 1 room and food stuff,u are good to go... |
Romance › Re: Can I Get An Apartment For 300000 Naira In Lagos? by Jmichael1(m): 8:17pm On Jun 05, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram abeg anybody wey get single room to rent at bariga shomolu at 60k, make una link me up..
i like dat shomolu because ASHAWOO house plenty for that area...
E go de me very easy to JAZZ in ASHAWOO house at anytime...
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN! haa!...boss... dem use ashawo swear gv u? |
Romance › Re: 7 Ways To Stop Loving Someone Who Doesn’t Love You Back by Jmichael1(m): 8:10pm On Jun 05, 2022 |
Simp will always be a simp,no advice can stop it.... |
Romance › Re: Does Love Really Exist? by Jmichael1(m): 8:08pm On Jun 05, 2022 |
U no see the other thread wen say there's notin lyk true love.... |
Travel › Re: Drunk Driver Kills Nigerian Man 6 Weeks After Arriving In The US (photos) by Jmichael1(m): 8:05pm On Jun 05, 2022 |
Today bad news plenty ooh....
bt never post any tin tody... |
Travel › Re: Drunk Driver Kills Nigerian Man 6 Weeks After Arriving In The US (photos) by Jmichael1(m): 8:02pm On Jun 05, 2022 |
Highlandgee: It could just be destiny so destiny no even allow am enjoy beta tin 4 once... |
Romance › Re: Davido's Aide, Israel's Wedding Introduction ( LOVE OR MONEY) by Jmichael1(m): 5:13pm On Jun 05, 2022 |
Nah ur marriage? |
|
Romance › Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Jmichael1(m): 4:51pm On Jun 05, 2022 |
Think4Myself: You sound like a Yahoo boy na yahoo boys be nigeria problem? |
|
Romance › Re: Can I Get An Apartment For 300000 Naira In Lagos? by Jmichael1(m): 4:33pm On Jun 05, 2022 |
Ferrytech: even 100 you will but not estate ( i pay 4million in total yearly 4m yearly for rent alone...hw much u cum dey work a year? bros abeg no vex ooh,na question me ask. |
Romance › Re: Today Makes One Year Of Tb Joshua's Death. by Jmichael1(m): 4:27pm On Jun 05, 2022 |
Medianna: Ahhhhh
No its not up to a year joor.
That should be around august or so he died june 6 2021 |