Josywhyte's Posts
Nairaland Forum › Josywhyte's Profile › Josywhyte's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 97 pages)
Northerners just dey like chinese people for film. Despite all the killing them still plenty....hahahaha Wahala be like boko haram. Our soldiers just dey die for this people hand like chicken because of bad Army general and government |
U be real okoko. Tell bobrisky to give u house na. Shey na your idol? Unam ikot nte afo |
Where is proof |
Una quarrel just dey like small children own |
All of u are the same |
As y'all discussing fuel price,also discuss insecurity o. Bunch of vampires |
I will transfer back N10m and keep the remaining for myself. N1m extra is for taking too long to pay me back my money |
Boyfriend wey u no dey sure say u go marry na u go beat,extort and film the innocent opeyemi sake of say she dey date your bf. Now e don land u for wahala and u don regret your actions. That will be the last thing i will ever do: fighting or beating a fellow guy like me over a woman.... Na only my mama i fit fight for,not even my wife talk more or less my gf |
If the judge needs covid test,he should call on the NCDC to come carry out the test on them and give him the result. Simple as that. The judge shouldn't use this as a medium to trap them in the cell there even after meeting bail conditions.... Bullshit |
Too much talk no dey full basket. Your predecessor said more than this and ended up doing nothing. No different between u and him |
What a sight to behold. God bless Taraba and her people |
Spineless fools |
IPOB should also demand for over N1trn compensation since this is what the country is all about...Nonsense set of people. When u people(fulani herdsmen) were busy killing people at will people didnt demand for compensation. Now that people have risen up and kicked against u and your incessant killings and butchery u want to inflow of foodstuff and are demanding for compensation. Compensation kee u dia |
So make i do wetin now |
No be Lai Mohammed write all this English i bet u |
How this one take concern we youths? Baba your traveling to school not fit join butter with bread....safe trip sha |
hstar:Now you're speaking my language. Life is all about hustling |
one of the reasons i hate this people |
When will that same government post how N1m youths have been empowered or given jobs |
Fuckingmallam45:If as a striker u no see assist bros na for u to come back come follow hustle ball and do link-up play like when Drogba,Rooney, and even Firminio dey do |
The community is suffering when they have oil. Wicked government of rivers state |
This guy is a very nice striker. Abraham go just dey run for pitch like person wey dey knack jazz |
In politics,no permanent friend or enemy. Its anywhere 'belle face i go' pattern that we practice in Naija... Moreover,nothing concern me if Wike join APC or HIV or AIDS. All na still for their benefit and pocket |
This country nawa o |
See my sister |
Despite their lateness he still would have wedded them. Him wan tell me say him never attention function late before? RIP to you sir |
True true the future is female |
Can u imagine what this castrated cow is saying. I should stand up to men with guns on their hands? I swear you're not normal. Give me guns and watch me stand up to them,not the other way around. Your belle dia! |
First of all tackle the police that have been innocent citizens,fulani herdsmen and yourself as well before u delve into this one |
The thread should read thus: 'FG to borrow $1.2bn to share among APC members in preparation for 2023" |
Something wey don past since 12th u come dey post am now make we do wetin? |
These terrorists are paid by the government to carry out these attacks and kidnappings,negotiate with them,pay them handsomely which they(terrorists) will use the funds to procure more weapons in preparation for 2023. The FG knows what it is doing. They can't fool us anymore. Tomorrow u will hear that Niger state government or a personnel from the FG come out to say they didn't pay a dime for the kids to be released. Make una use una tongue count una teeth. All these things are staged! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 97 pages)
, na beta assist d guy no see, he for Dey nack net anyhow, abi Angelfrost