JustGood's Posts
Nairaland Forum › JustGood's Profile › JustGood's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 87 pages)
mamaput, iya ndagbe I am happily married with 2 lovely kids. I sleep on the same bed with my wife everynight. Who do you sleep with every night? |
I found this very interesting http://stephi.blog.co.uk/2007/07/24/galloway_s_not_the_only_one~2692068#comments George Galloway, whether you love him or loathe him, agree with him or disagree with him, wasn't suspended from parliament for a lack of probity, he was suspended for questioning the probity of what he described as the "Double Standards Committee". |
where will she find non-existent proof? |
Wait, I dey come. I go give you wetin dey happen |
If Satan is a man, he has to be George Bush |
mamaput:The useless husband that you CHOSE to marry: what does that make you? The man don see say you be agbero woman wey no get better for head. That man is better off in life without an agbero woman making his life miserable |
spiked, no vex jare mamaput na yeye woman wey don become iya ndagbe. she no fit handle family life, so, how she go come dey advise people on family life? |
mamaput, iya ndagbe you have made your life miserable and and you could not keep your own home; how do you qualify to advise (wrongly) any Nigerian girl? did you not give yourself all these advise before your own family life collapsed? |
swing, no doubt say those people dey act like savages sometimes but should we give people the justification to act in such ways by provoking them and brining out any such instincts in them. |
davidylan:Mosques go still dey there becos many of their own citizens sef na moslems, unless dem want begin oppress dem own citizens too. If Saudi make law say dem no want Bible, make una sef make law say una no want quran for una country. Every country get right to determine which law dem want use for dem country. Na by force to do things as the west dey do them? Dem go troop to the west becos the west sef need dem to be exploited, and for yeye espionage purposes. West no dey ever like any country wey dem no get full dossier on so dem dey want the citizens of other to come tell dem about dem countries. |
angel101:Na Islamic attack be 9/11 and 7/7? abeg go begin use better head. Na US first give Osama 'refuse' bin Laden all the wealth and influence wey him get. So if you want take am back, make you take the matter back well well reach where the whole thing start. The time wey America dey use the refuse bin man to do dem dirty work against the Russians, dem dey happy. The monster don turn around against dem and na that time wey e be say na all Islamic people be dem enemies |
mamaput, iya ndagbe make you go sort out why your life no settle before you come dey try advise people for here. Person wey never sabi handle her own affairs want turn to adviser; shuo |
yeye who want listen to all the yeye noise for naija? e be like say when una reach abroad, una dey forget the kind people wey we be for naija. How many people tell you say dem sabi who be linkin park? Linkin park ko, leaking garage ni. Who be cold player? una too dey misyan sef |
mamaput:How many girls here told you I ever talked to them before? I am a married man and have absolutely no need for any girl here. I am happy with the way my family is. I just dont want irresposible women like you to try and mislead young girls on this site. Go and live your miserable life yourself and dont drag younger girls into the same kind of misery. You made your life the misery that it is; so go and deal with it. |
You need to be sure you know what love is and how it works |
real FANTAsy, even SPRITEsy ha ha ha |
why you no get american woman? abi your only credential na american passport? |
mamaput:na wa o Irresponsible woman say she dey enjoy. You just dey do those things to try and fill the void in your miserable life. Dont come and preach your immoral lifestyle to young Nigerian girls here. You want make other girls get your kind miserable life. Iya ndagbe |
Me I go talk my own. George Bush na bushman. Why him dey so determined to destroy the ways of life of muslim nations? Why western nations dey so bent on destroying Islamic ways of life? Why cant you preach in peace and make them see that your own ways of life are better than theirs? PM Gordon Brown has called on us to defend our way of life from terrorists. We should also respect the way of life of others!!! chikenna |
Nothing worng with husband and wife going out together when they feel like it |
so many (only) nigerian men have ask me what am doing out inthe night.Because dem believe say as you dey there, you dey available for yanshing. Any woman wey dey responsibly married no go dey for club without her man. |
yeye people dey always give bad advise for here. So, person don marry (possibly with one or two kids) and him go come dey go night club: some girls for here get problems and dem no go ever settle down. Whether na for drinking or na for dancing to go dey smooch babes, all na bad things for any married man to do indulge in. Why una no fit stay for una home dey plan una lives to make things better and make the future of children better? Make una look all the people wey say e dey alright to go clubbing after marriage and see how many of dem get husbands. Na these same ways of thinking make oyinbo people dem no dey ever get settled marriages. You no fit go club just dey watch. You go either to go dance or to drink. You go dance with half naked girls and you go dey tempted or you go drink too much and evil thoughts go enter ya head. |
This militia no get the gist of denex post sha na wa oh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 87 pages)