₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,401 members, 8,450,144 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:53 PM

Toggle theme

JustGood's Posts

Nairaland ForumJustGood's ProfileJustGood's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 (of 87 pages)

Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 4:13pm On Jan 18, 2007
e be like say goat don shit for ya head
when una dey find naija man na so una go dey do kurube kurube all over the place
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Beckham Vs Fabio Capello by JustGood(m): 4:12pm On Jan 18, 2007
beckham na mumu.
wetin he sabi play wey dem dey shout him name like dat? e no fit dribble anybody for him life. na only to dey wait for corner and free kick. useless and over rated
make dem pay better players like Yobo better money abeg
FashionRe: Guyz Can U Try A G-string On? by JustGood(m): 4:10pm On Jan 18, 2007
this razor na craze woman.
who tell una say the thing sexy sef? na becos everything wey show body dey sexy.
if woman wear only pata go market, she dey sexy
na so e be now
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 4:07pm On Jan 18, 2007
you no see say na nairaland dem call am? abi naira na american currency?
Music/RadioRe: Jamaican Musicians I Love by JustGood(m): 4:02pm On Jan 18, 2007
Sunny Nneji, Oliver de Coque, Ayefele
Music/RadioRe: Jay-z's -show Me What Uve Got by JustGood(m): 3:59pm On Jan 18, 2007
Lagbaja better pass am
Music/RadioRe: Which Fm Station Do U Listen To Most Often And Why? by JustGood(m): 3:57pm On Jan 18, 2007
where be cosmo? na rhythm i like
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 3:56pm On Jan 18, 2007
so you no be naija come dey talk about your country programme for here. carry wahala go
Music/RadioRe: Is Nas Really Claiming Nigeria? by JustGood(m): 3:55pm On Jan 18, 2007
if he no be naija make he carry go
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 3:50pm On Jan 18, 2007
no be only pardon. you go see passion sef
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 3:47pm On Jan 18, 2007
you normal at all? how that one take concern naija people
mrs follow follow
PoliticsRe: Atiku Invites US To Partake In Our Elections by JustGood(m): 3:46pm On Jan 18, 2007
yeye people plenty for nigeria. atiku na one of the yeye people. na america dey follow make laws for nigeria?
yeye rolling
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 3:37pm On Jan 18, 2007
na here you dey advertise for man.
you no dey even find man for better relationship. na just for one year. na person wey go dey yansh you you dey find. no wonder you still dey find for internet at that age.
I go tell my grand uncle make he come apply for you becos you never sabi the kind driver wey dey drive you
RomanceRe: Having Relationship Issue, Dating A Nigerian Man, I'm An African American Female by JustGood(m): 3:32pm On Jan 18, 2007
yeye people
after you don go round all naija boys for america finish you come dey talk another thing about feelings. na your past dey haunt you so and you dey find people like you for here wey go support you.
you dey lie say you no get anything with somebody wey call you and appear for ya door. lie lie
if you no get anything to hide yu for carry phone when the guy call you. make you no come call dog monkey for her o.
you say you be african american. which place for africa be your own african american. you don reach africa before?
carry wahala comot jo
FamilyRe: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 3:25pm On Jan 18, 2007
God forbid bad things. how man go marry prostitute? repent or no repent.
small time she go dey see her old customers for road. how me i go feel that time?
tufiakwa
FamilyRe: Nigerian Men Don't Marry Early Enough? by JustGood(m): 3:23pm On Jan 18, 2007
How guys go marry if money never arrive? small time the wife go dey go yansh big man wey get money
FamilyRe: Mastubation by JustGood(m): 3:22pm On Jan 18, 2007
make you dey watch porn film well well
FamilyRe: Guys Can You Marry A Single Mum? :-\ by JustGood(m): 3:21pm On Jan 18, 2007
How man go marry after1 or after 2 sef when better single babes full town?
PoliticsRe: Western Business Interests In Africa by JustGood(m): 3:18pm On Jan 18, 2007
Who no sabi say oyinbo people get devil for heart

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 (of 87 pages)