₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,401 members, 8,450,144 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:53 PM

Toggle theme

JustGood's Posts

Nairaland ForumJustGood's ProfileJustGood's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 (of 87 pages)

RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 6:02pm On Jan 19, 2007
make una see am see trouble o
she dey ask person question about how the guy see relationship afetr she don tell us say she na failure for relationships
too much yanshing different guys get side effect
yeye
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 6:00pm On Jan 19, 2007
yeye girl. as you kiss dat one wey he yansh you tire comot na so others go yansh you tire comot.
who dey find broken chasis like you? after all guys finish with you your whole body go collapse
if you no get serious problem why you no fit find man wey e come be say na internet forum you dey find man wey you fit decieve and hide your yeye from.
your yeye go reveal you to any man after a short period. too many of una type full internet.
somebodi talk say if all the pipul wey no you no want you and you dey find person wey no sabi you, you get skeleton for wardrobe
na so man go dey with you and other guys go dey enter house dey hide under bed so tay some fit dey hide inside wardrobe sef and when your man no dey, dem go dey helep am service ya toto
yeye
FamilyRe: Guys Can You Marry A Single Mum? :-\ by JustGood(m): 5:47pm On Jan 19, 2007
na so o Flodel
all de yeye girls wey don waste dem lives dey always talk yeye for internet
TravelRe: How Not To Get A Wife In Nigeria If You Live Abroad by JustGood(m): 5:44pm On Jan 19, 2007
make una no kill th guy joooo
una no like truth at all
when all those university girls just dey sell dem body like chicken nko?
how person go want marry ogogoro mistress?
why she no get man b4 london guy arrive?
TravelRe: How Not To Get A Wife In Nigeria If You Live Abroad by JustGood(m): 5:41pm On Jan 19, 2007
once you reach naija dem don sabi say you just land from abroad and you be easy target for those babes.

Most of your points dey very true sha
Christianity EtcRe: Pre-Marital Sex Is Not Fornication by JustGood(m): 2:50pm On Jan 19, 2007
yeye girls dey always find ways to dey yansh anyhow
dis one say no be fornication to dey yansh about when you never marry
na so toto scratch you reach? you come dey find approval for here
yeye
Music/RadioRe: What Are You Listening To Right Now? by JustGood(m): 2:44pm On Jan 19, 2007
una no dey hear KSA, Oliver de Coque, Dan maraya, Lagbaja etc?
why all of una just dey talk yeye pipul dem?
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 2:42pm On Jan 19, 2007
na mr yanshing she dey find
RomanceRe: Why Nigerian Men Treat Foreign Women Better? by JustGood(m): 2:40pm On Jan 19, 2007
na mumu mango do like dat
na naija women i dey treat well. foreign women na for yanshing
FamilyRe: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 2:39pm On Jan 19, 2007
pipul wey don practice de thing before dey always support demsef
yeye
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 2:38pm On Jan 19, 2007
abeg help me ask dem whether this na nairaland abi na dollarland
yeye pipul
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 12:50pm On Jan 19, 2007
good
silver bowl head
FamilyRe: Marrying A Woman 5 Years Older by JustGood(m): 12:49pm On Jan 19, 2007
age no be just number o.
age go tell you how old person be.
na the time wey una reach 40 yrs wey you go sabi say you don hook to grandma
you never sabi anything. if you dey enjoy the yansh make you enjoy am but no take am serious o
when you begin see say she old e fit too late for you
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 12:45pm On Jan 19, 2007
front of ya head wey be like silver bowl.
the boy go soon comot leave you when him see say you be yeye girl wey dey try do like oyinbo
how many times you see man dey complain of ill luck with women?
na you and pipul like you dey always come complain for board say men no good
una no dey remember as una live una lives dat time.

yeye silver bowl head grin
FamilyRe: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 12:40pm On Jan 19, 2007
pros toto don dabaru sef. she no fit feel ya thing again becos too many different shape don enter there b4
RomanceRe: Inter-racial/inter-ethnic Marriage Is It Wrong? by JustGood(m): 12:38pm On Jan 19, 2007
your family not want am because dem wise pass you and dem sabi say the love go pafuka when una begin live as man and woman.
if na for yanshing, me sef fit yansh any woman sha o
RomanceRe: Inter-racial/inter-ethnic Marriage Is It Wrong? by JustGood(m): 12:37pm On Jan 19, 2007
if you marry woman wey no sabi as you dey do things the yeye love go pafuka one time
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 10:21am On Jan 19, 2007
small time sef all the small small boys go turn you to football dey play you around
so tay dem go use you score goals
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 10:16am On Jan 19, 2007
goat don shit for ya head.
that's why una no dey ever settle down and come dey blame the whole world
yeye
FamilyRe: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 10:12am On Jan 19, 2007
na so dem lie for you inside pretty woman
so na film story you dey take live ya life. i pity you ma bros.
all the tori weyd em dey tell about love stories, dem no go tell you how the story take end.
CelebritiesRe: Jennifer Hudson :dream Girls by JustGood(m): 10:08am On Jan 19, 2007
we neva watch our own better girls finish.
na your pipul you dey try promote for here. you won dey use this place to publicise your own pipul
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 9:58am On Jan 19, 2007
e be like say goat don shit for una 2 head
you want follow join yab me becos you dey chop for her land?
FashionRe: The Best Perfume by JustGood(m): 5:28pm On Jan 18, 2007
yeye rolling
go buy lofinda for oshodi market
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wenga Serve Death Treat by JustGood(m): 5:26pm On Jan 18, 2007
wetin cocern you with the boy english? you sabi speak hausa reach am?
FashionRe: Guyz Can U Try A G-string On? by JustGood(m): 5:25pm On Jan 18, 2007
ashewo girl na dick dey ya head
yeye
FashionRe: Guyz Can U Try A G-string On? by JustGood(m): 5:24pm On Jan 18, 2007
e be like say goat don shit for ya head
Music/RadioRe: Jamaican Musicians I Love by JustGood(m): 5:23pm On Jan 18, 2007
wetin happen?
Music/RadioRe: What Are You Listening To Right Now? by JustGood(m): 5:22pm On Jan 18, 2007
Jennifer wetin? abi goat shit for ya head?
Music/RadioRe: What Are You Listening To Right Now? by JustGood(m): 5:22pm On Jan 18, 2007
Oliver de Coque
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 5:21pm On Jan 18, 2007
you still dey here? na here you want find naija man?
yeye
FamilyRe: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 5:19pm On Jan 18, 2007
if she no be pros she no go see any customer as she no get customer before. abi you sef don follow dey lick ass? na so una dey talk when oyinbo don brainwash una finish with dem yeye behavior
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 5:18pm On Jan 18, 2007
you sabi say na so bad pipul dey always find pipul follow join body.
dem go dey support pipul wey be like dem. dem go still relax dem qualifications after all the yeye home boys wey meet their description don scatter dem chasis finish. na dat time dem go appreciate betta naija boys

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 (of 87 pages)