Music/Radio › Re: 'Sweet Mother' Lyrics (Prince Nico Mbarga) by JustGood(m): 6:01pm On Jan 20, 2007 |
the song dey super |
|
Music/Radio › Re: Let's Talk About Nigerian Musicians by JustGood(m): 5:57pm On Jan 20, 2007 |
you no appreciate betta naija music? |
Music/Radio › Re: Are Nigerian Musicians Really Good? by JustGood(m): 5:55pm On Jan 20, 2007 |
naija musicians dey very good |
Music/Radio › Re: Nigerian Musicians Don't Study Music by JustGood(m): 5:54pm On Jan 20, 2007 |
must they go to study music? many musicains abroad sef no study music and dem no fit read music |
Music/Radio › Re: Wanted: Oby Onyioha Lp by JustGood(m): 5:53pm On Jan 20, 2007 |
i hear that song and I like am you go reach naija radio station to get am sha |
Music/Radio › Re: Olo Mi -- By Tosin Martins. by JustGood(m): 5:51pm On Jan 20, 2007 |
olo mi dey nice |
Music/Radio › Re: Faze Kolomental & Psquare Bizzybody Pt 2 Done With Exactly The Same Beat, True? by JustGood(m): 5:48pm On Jan 20, 2007 |
make una talk about music jo |
Music/Radio › Re: 2face Idibia: Innocent Ujah Idibia by JustGood(m): 5:45pm On Jan 20, 2007 |
2face is 3 much |
Music/Radio › Re: Why Do People Dislike New Styl-plus (expression) by JustGood(m): 5:43pm On Jan 20, 2007 |
i no dislike am |
Music Business › Re: New Record Label: Searching For Talented Nigerians by JustGood(m): 5:41pm On Jan 20, 2007 |
where your office dey? |
Music/Radio › Re: 2Face vs Styl-Plus by JustGood(m): 5:38pm On Jan 20, 2007 |
2 of dem hot o |
Music/Radio › Re: List Your Top 10 Nigerian Songs Of All Time by JustGood(m): 5:37pm On Jan 20, 2007 |
follow follow i dey come back to tell u others |
Music/Radio › Re: Who Is The Best Entertainer In Africa? by JustGood(m): 5:36pm On Jan 20, 2007 |
ksa sef dey good for stage o |
Music/Radio › Re: Vote for Your Favourite Song In 2Face's New Album (Grass To Grace) by JustGood(m): 5:35pm On Jan 20, 2007 |
2face is 3 much |
Music/Radio › Re: Latest Naija Songs by JustGood(m): 5:34pm On Jan 20, 2007 |
where dem dey? |
Music/Radio › Re: Paul Play[angel Of My Life] by JustGood(m): 5:33pm On Jan 20, 2007 |
paul play na baba |
Music/Radio › Re: Church Songs, Hymns by JustGood(m): 5:31pm On Jan 20, 2007 |
emi na re Oluwa mowa dupe ore atodunmodun mowa dupe ore atosu mosu mowa dupe ore igba gbogbo emi na re Oluwa |
Music/Radio › Re: 'Never Far Away' By Lagbaja by JustGood(m): 5:29pm On Jan 20, 2007 |
lagbaja and tamedu |
Music/Radio › Re: P-square vs Styl-Plus by JustGood(m): 5:29pm On Jan 20, 2007 |
dem 2 dey sha |
Music/Radio › Re: Where Can I Download Some Igbo Traditional Music? by JustGood(m): 5:28pm On Jan 20, 2007 |
i no sabi o |
Music/Radio › Re: Why Isn't Nigerian Music Very Popular Internationally? by JustGood(m): 5:27pm On Jan 20, 2007 |
becos naija pipul don dey craze naija pipul no dey proud of demsefs |
Music/Radio › Re: Nkem Owoh in 'I Go Chop Your Dollar' and 'Susana' by JustGood(m): 5:25pm On Jan 20, 2007 |
nkem na very good actor |
Music/Radio › Re: 2Face Idibia's "OLE" Music Video by JustGood(m): 5:24pm On Jan 20, 2007 |
2face is 3much |
Music/Radio › Re: Why So Much Hate on Genevieve Nnaji? by JustGood(m): 5:24pm On Jan 20, 2007 |
dem 2 just dey kampe |
Music/Radio › Re: Who Is The Hottest Female Rapper In Nigeria? by JustGood(m): 5:23pm On Jan 20, 2007 |
weird mc dey cool sha |
Music/Radio › Re: P-Square: Peter & Paul Okoye by JustGood(m): 5:22pm On Jan 20, 2007 |
the guys dey good |
Music/Radio › Re: Olori Oko By Infinity by JustGood(m): 5:21pm On Jan 20, 2007 |
olori oko dey good |
Music/Radio › Re: Sound Sultan vs. Ruggedman: Who's Better in Rhyming? by JustGood(m): 5:19pm On Jan 20, 2007 |
I like dem two |
Family › Re: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 5:11pm On Jan 20, 2007 |
small time tories go win election and dem go begin make laws wey go make pipul like you remember say you no dey for ya home |
Family › Re: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 5:11pm On Jan 20, 2007 |
na ya papa get uk? you sef still be foreigner for uk. even if you get kpali abi bnp never catch up with you? yeye |
Family › Re: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 5:09pm On Jan 20, 2007 |
as you don talk say make the guy no come uk becos him no want prostitute, na im come mean say all of una for uk na prostitute? na wa o me sef no want come the place to meet una if una all be prostitute |