Family › Re: Gay and Lesbian Couples Can Now Marry in the UK. Blessing or Curse? by JustGood(m): 6:45pm On Jan 20, 2007 |
who tell you saymany people accept dem? yeye |
Music/Radio › Re: 2Face Idibia Finally Releases Another Album? by JustGood(m): 6:43pm On Jan 20, 2007 |
how una see the album? |
Music/Radio › Re: Who Knows these Nigeria Artists - Styl-Plus by JustGood(m): 6:40pm On Jan 20, 2007 |
this styl-plus dey kool sha |
Music/Radio › Re: Dance In Nigerian Music Videos? by JustGood(m): 6:39pm On Jan 20, 2007 |
make dem dey show us betta naija dance some too like to copy oyinbo |
Music/Radio › Re: Eedris is finally out of Kennis Music by JustGood(m): 6:37pm On Jan 20, 2007 |
e be like say the guy don land betta bucks |
Music/Radio › Re: Which Are Your Favorite Rappers In Nigeria? by JustGood(m): 6:35pm On Jan 20, 2007 |
2 many to mention |
Music/Radio › Re: What's Up With Lemar Obika? by JustGood(m): 6:34pm On Jan 20, 2007 |
lemar still remember say him get naija roots? |
Music/Radio › Re: What is Happening to Eedris Abdukarim? by JustGood(m): 6:34pm On Jan 20, 2007 |
na by force to rap? |
Music/Radio › Re: Which Hip Hop Squad Do U Think Is The Best In Nigeria by JustGood(m): 6:32pm On Jan 20, 2007 |
i no sure |
Music/Radio › Re: 2Face Lyrics Stolen From Faze Of Plantation Boys? by JustGood(m): 6:31pm On Jan 20, 2007 |
na so? |
Music/Radio › Re: Tired Of Listening To 2Face CD? by JustGood(m): 6:29pm On Jan 20, 2007 |
i no fit tire |
Music/Radio › Re: I'm A Musician But I Need Sponsorship by JustGood(m): 6:27pm On Jan 20, 2007 |
send your demo to producers |
Music/Radio › Re: Omotola Is A Horrible Singer: by JustGood(m): 6:26pm On Jan 20, 2007 |
dem still dey try |
Music/Radio › Re: Soundcity: Nigeria's Channel O by JustGood(m): 6:24pm On Jan 20, 2007 |
make dem do am well o |
Music/Radio › Re: Nigerian Artistes And Poor Live Performances by JustGood(m): 6:23pm On Jan 20, 2007 |
na crowd dey make oyinbo live performance be like say e good |
Music/Radio › Re: Plantation Boiz ? Who Sings Better? by JustGood(m): 6:22pm On Jan 20, 2007 |
those guys dey bam when dem dey together |
Music/Radio › Re: Genevieve Nnaji in the Music Profession? by JustGood(m): 6:21pm On Jan 20, 2007 |
she better for acting sha |
Music/Radio › Re: Illiterate Nigerian Hip Hop Artists by JustGood(m): 6:20pm On Jan 20, 2007 |
2pac na illiterate pdiddy na illiterate wetin u dey yan sef? |
Music/Radio › Re: Iya Basira by JustGood(m): 6:19pm On Jan 20, 2007 |
even for obalende |
Music/Radio › Re: King Wasiu Ayinde Marshal - K1 The Ultimate by JustGood(m): 6:18pm On Jan 20, 2007 |
kwam1 |
Music/Radio › Re: Eldee = Greatest Rapper From Nigeria by JustGood(m): 6:17pm On Jan 20, 2007 |
the lyrics dey good |
Music/Radio › Re: Best Nigerian Song You've Ever Listened To? by JustGood(m): 6:16pm On Jan 20, 2007 |
dem 2 plenty to name |
Music/Radio › Re: Omotola Jalade's Music CD by JustGood(m): 6:15pm On Jan 20, 2007 |
the girl too fine |
Music/Radio › Re: Apala Music - Musiliu Haruna Ishola by JustGood(m): 6:14pm On Jan 20, 2007 |
apala na correctest naija music |
Music/Radio › Re: Awilo Videos by JustGood(m): 6:12pm On Jan 20, 2007 |
the guy videos na wa |
Music/Radio › Re: Any Website With Yoruba Music Lyrics? by JustGood(m): 6:10pm On Jan 20, 2007 |
ypu don get the lyrics? |
Music/Radio › Re: Jeremiah Nyang- Nigerian Music Artist, Do You Know Him? by JustGood(m): 6:09pm On Jan 20, 2007 |
e be like say the guy dey good |
Music/Radio › Re: How Can One Offer Nigerian Music Downloads Legally? by JustGood(m): 6:06pm On Jan 20, 2007 |
make we dey pay for am |
Music/Radio › Re: Lord Of Ajasa: Sumtin Else by JustGood(m): 6:05pm On Jan 20, 2007 |
na so he razz reach? |
Music/Radio › Re: Faze or 2Face (tuface): who is better in singing? by JustGood(m): 6:04pm On Jan 20, 2007 |
2face dey sing o |
Music/Radio › Re: Gbade.x Versus Naijafan by JustGood(m): 6:03pm On Jan 20, 2007 |
where the guy dey? |
Music/Radio › Re: OFFICIAL Request Naija Music Thread!!! by JustGood(m): 6:02pm On Jan 20, 2007 |
make we get betta naija thread |