₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,391 members, 8,450,097 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 07:25 PM

Toggle theme

JustGood's Posts

Nairaland ForumJustGood's ProfileJustGood's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 (of 87 pages)

RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 5:06pm On Jan 20, 2007
woman wey dey find man for internet say anoda person na low life
na wa o
yeye
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 5:05pm On Jan 20, 2007
correct applicant
na you go yansh dat yeye girl tire
RomanceRe: Nigerian Man Loves US Woman by JustGood(m): 1:26pm On Jan 20, 2007
make you send the guy better dollars to take process visa wey he fit take reach america
Music/RadioRe: List Your Top 10 Nigerian Songs Of All Time by JustGood(m): 1:08pm On Jan 20, 2007
10 too much.
i fit talk of some sha
RomanceRe: Who Cheat Most? A Guy Or A Girl. by JustGood(m): 1:06pm On Jan 20, 2007
na men dey cheat pass for africa
na women dey cheat pass for uk and america
for africa men dey very free and controlling so chance dey for dem to cheat
for uk and america na women dey always control de men so chance dey for dem to cheat
FoodRe: I Hate Beans by JustGood(m): 1:02pm On Jan 20, 2007
as you hate beans make you look like opolo
Music/RadioRe: Faze Kolomental & Psquare Bizzybody Pt 2 Done With Exactly The Same Beat, True? by JustGood(m): 1:00pm On Jan 20, 2007
dis one dey yab person wey dey naija
person wey dey naija better pass you wey run away
weak man wey no fit stand up and be counted for naija
yeye
Nairaland GeneralRe: Nairalanders Who Piss Me Off by JustGood(m): 12:58pm On Jan 20, 2007
all of una dey piss me off but i too big for una prick and toto so una no fit piss me off
na operation una go do if una want piss me
TravelRe: How Not To Get A Wife In Nigeria If You Live Abroad by JustGood(m): 12:53pm On Jan 20, 2007
person wey no fit get woman come go naija dey go find woman and dey follow woman wey him go dey carry go all the big big places and clubs don enter wahala.
FamilyRe: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 12:47pm On Jan 20, 2007
na lie.
prostitute wowo pass 2nd hand 504 sef
which kind yeye prostitute be that
she fit better pass some of ya own open eye girls sha
yeye
Music/RadioRe: Nigerian Artistes And Poor Live Performances by JustGood(m): 12:45pm On Jan 20, 2007
oyinbo sef dey do like dat. dem dey mime well well for shows
Music/RadioRe: Genevieve Nnaji in the Music Profession? by JustGood(m): 12:42pm On Jan 20, 2007
she go sing well o. she too fine
Music/RadioRe: Orlandoh Owoh- The Kennery Master, Are You A Fan Like Me? by JustGood(m): 12:40pm On Jan 20, 2007
asaro elepo rederede
Music/RadioRe: Church Songs, Hymns by JustGood(m): 12:39pm On Jan 20, 2007
Chineke Idinma o
idinma e idinma o idinma idinma e
Music/RadioRe: King Wasiu Ayinde Marshal - K1 The Ultimate by JustGood(m): 12:35pm On Jan 20, 2007
Oluaye of fuji
Music/RadioRe: Future Of Rock Music In Nigeria by JustGood(m): 12:34pm On Jan 20, 2007
no be only rock music
na olumo music
Music/RadioRe: 'Never Far Away' By Lagbaja by JustGood(m): 12:32pm On Jan 20, 2007
lagbaja omo baba mukomuko
Music/RadioRe: Your Favorite Old School Songs by JustGood(m): 12:31pm On Jan 20, 2007
Fela - mr follow follow
Music/RadioRe: Illiterate Nigerian Hip Hop Artists by JustGood(m): 12:30pm On Jan 20, 2007
how many oyinbo artiste no be illiterate
abi you think say to speak oyinbo mean say dem no be illiterate?
dem sef no fit speak Ibo, or Yoruba or Hausa sef
Music/RadioRe: Who Is The Best Entertainer In Africa? by JustGood(m): 12:28pm On Jan 20, 2007
na Fela get the best entertainment
no rival
Music/RadioRe: Kolomental : Faze by JustGood(m): 12:26pm On Jan 20, 2007
the song good
many pipul for here sef get kolomentality
Music/RadioRe: Iya Basira by JustGood(m): 12:25pm On Jan 20, 2007
iya basira must full for shitta
Music/RadioRe: Why So Much Hate on Genevieve Nnaji? by JustGood(m): 12:23pm On Jan 20, 2007
Genevieve is beautiful
Omotola is beautiful
Music/RadioRe: What Are You Listening To Right Now? by JustGood(m): 12:21pm On Jan 20, 2007
small small dem dey colonise una mind in various ways
yeye
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 12:18pm On Jan 20, 2007
why una no go talk am for dollarland.com
yeye colo mentality pipul
yeye
FamilyRe: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 12:14pm On Jan 20, 2007
the past no pass go anywhere
the past go return when she meet her former customers and dem dey laugh the man
why I go be the mumu wey go marry the broken chasis
which person go chose 2nd hand car when brand new dey available?
RomanceRe: Can You Date Someone You Can't Marry? by JustGood(m): 12:07pm On Jan 20, 2007
Yes, you can date someone you can't marry. How would you even know offhand that you can marry him if you don't date him and find out what kind of person he is, how he copes with a partner, how he responds and acts towards his partner?
this woman just like to yansh around
RomanceRe: Can You Date Someone You Can't Marry? by JustGood(m): 12:04pm On Jan 20, 2007
rhodalyn dey date to see species.
when person dey do ashawo work dey call am anotha name, yeye don start be dat
when she reach 29 she go post advert dey look for husband and she no go remember say her husband don yansh her go away
yeye
RomanceRe: Can You Date Someone You Can't Marry? by JustGood(m): 12:02pm On Jan 20, 2007
i fit date all de 'wise' girls only for yanshing
dem own too much and if person marry dem na yawa for house and 2 captains for ship
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 11:56am On Jan 20, 2007
my grandfather sef dey find person like you to take warm body and make bone strong
i go give you my grandfather phone numba if you beg me
yeye girl
RomanceRe: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 11:55am On Jan 20, 2007
next year she go write another one for another naija website say she dey find man and all men wey she meet no pay am
she just dey yansh around and she no get betta behaviour. dats why all men dey yansh am dey go.
yeye
Music/RadioRe: American Idol 07' by JustGood(m): 6:08pm On Jan 19, 2007
goat don shit for una head.
una dey watch naija programme?
yeye

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 (of 87 pages)