Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 92 pages)
That ebuka sef, im own aproko sef too much. |
![]() |
Point deduction straight up... |
Most nominated housemate for eviction... Still, her fans no dey relent to do weekly contribution wey no dey refundable, sometimes i jux dey wonder maybe her fans na arsenal supporters |
dROC1:Lolz.. . |
As i predicted... From a mathematical point of view and looking at the vote, cee c will work home with 45m next week.. Miracle got this high vote because a certain nina, tobi wasnt nominated for eviction... I think cee c came with a game plan, and it's working for her.. Congrats in advance madam lashes |
![]() |
Grand entry |
RIP bro |
PAGAN9JA:U mean dose pple dey follow dere gods drag meat.. I think you know the wasted souls now.. |
PAGAN9JA:Consumed by who? |
Wasted meat |
Wedding years: under 2.5 Both team to have black eye: No Wife to have black eye first: yes Help a brother with punters, am staking big this tym around |
This guyz should stop diz.. Tomorrow now, another lady will come and say this innocent lady stole her clothe from her tailor. It is unfair.. The real thief will claim moral twitter put the clothe on her.. . What is this world turning to sef? |
West brom wey dere relegation is signed, sealed and delivered... Wetin dem wan benefit from this winning for crying out loud.. which kind yeye league be dis sef |
Pesin wey dey go home town wey carry five loaf of bread, u dey form jesus abi.... Distribution of bread get to a point and u tok say e don finish, some underground mumsy siddon for one corner dey observe, dere hope bi sey u go run go inside go pack the rest kum give dem dere own share but the following day, you are on your way back to lagos.... Dem no dey quick vex o, if you know you cant carry bakery put inside car boot, dont ever think of buying a single loaf of bread.. Thank God no life was lost |
This guyz will tag it racism now knowing fully well dere boy threw the first punch.. |
With just one yeye audio recording, what do you expect? Unfortunately, the girl cannot finish what she started.. Now, the lecturer will go scot free while the empty headed girl go retake the course.. Shebi na 33 she get before, let see how she go get 20 now.... Old man no wan rush things with you, he split session to five times, just five o, but yeye girl refuse... Dis tym around, na she go beg am with ten session but i trust the old man, im go be like "i have decided to stick with my wife, if it's about the course, just study hard and make sure you have 65% attendance " Gbam! |
Stubborn athletico that can be frustrating when you are playing them, u wan carry this shambolic performance go play them.. Hoping my guy is gon fit before the match, i know the last person wenger want to see on the pitch of play is diego costa, he sure knows how to give him heart attack.. |
skarlett:Tell us nah, so dat we go know the prayer point wey we go help you table before God.. |
And some people will be thinking of baby daddy to kum and help them now.. . Baby daddy ko, sugar daddy ni. |
People jux dey do wedding upandan..... HML even though i no see invitation to kum chop rice.. |
![]() |
Welcome to naija.. Some people will be like "he is just hustling" |
Looking like evangelist wey wan turn pastor wey kum dey expect anointing oil on ordination day.... That trouser alone dey follow my bedspread drag yard.. |
Are you sure they are not on a codeine diet? If they are, you cant stop them from being online o, let dem see a therapist straight up |
Watching porn and masturbation, stubborn scenario u can find yourself.. If you are getting rid of them, definitely, the vaccum is still gon be there and you nid to fill the space up, if not they occupy dere space back.. Solution to masturbation.. As a guy, u nid to Get ursef a girlfriend...shyness should have no room coz na bad market im be. As a girl, swallow ur pride and consider this brother wey dey disturb you.. . Solution to watching porn.. Block any porn site u can think off on your phone, to avoid unblocking it, download any presidential speech by buhari.. Anytime u feel lyk watching a porn, jux play that buhari speech.. Dont thank me, what are friends for |
Album of the year - simisola.. . No doubt, she deserved it.. . I go fight anybody if dem no give am |
Roma vs R. madrid If there is 3rd place, they can slug it out coz bayern vs Liverpool is the final match to watch in kiev. |
Bad market for some people, the guy no dey show full length. Come back tomorrow |
Upcoming slay..... Age with grace |
All for the mulla But naija jazz men no dey try o, dem too get plenty version of money ritual.... How dem come abt all diz stuffz sef, only God knows. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 92 pages)

