Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 92 pages)
Good-in-bed is indefinable |
Ki olorun gba wa lowo ogun atunida (amin) |
How about having a swim inside volcano?? |
After seeing aki and pawpaw.. .. I r'mba red headwarmer tinz.. |
After dem don collect Ransom... |
Abi whale have swallowed it?? |
Dere was a tym i sat down and asked myself why some people In wealth always behave irrational at times.. . I found out that, this stupidly rich people needs a whole lot of help, the stupidity in dere paper notes radiate and affect them big time.. ...the more the money, the more the radiation But how are they going to be free from dis radiation?? I neva know |
Wot a pity.. .. Typical Nigeria scenerio.. .. U go hear dem saying "i gave birth to him/her, i can do whatever i like" . Nobody is disputing that fact, all we are saying is dont pass this stupid mentality to the innocent gift God has given you and let the curse that has been placed on ur forefathers stop once and for all .... Lucky you if you have great parent.. . |
Hehehe U guyz no go kill pesin.. . Una dey tok cooperate wears diz dayz wey heat dey boil pesin blood.. .. Yes, man can neva be hot � but she is a woman nah.. . And if u tink A.C fit handle the heat wey dey wire pesin diz dayz, na lie o.. . |
MOG no want make dis guy rest o ![]() |
That is the beauty of having.. |
Na only woman know wetin woman want.. .. |
How time flies... HBD TEMI |
The one wey dey vex me pas is "na god o" Urggghh.. . Na thieve mentality be dat.. |
Welcome to the real prison |
As i no drive kid's car, baba God, my children must drive one o.. .. I no wan know how u wan take do am, it's just a must for them, even if na danfo.. . |
Those motherfvckers shot the car.. .. Una no dey watch American film?? |
Na wah o It's not safe to mind ur business again.. .. Wetin man go kum do nw?? Pause business for a while and mind it later or carry it ontop head and mind it somewhere else.. . God have mercy on us all |
Some people are jux wicked How can u call pesin wey get the same flesh as you "LEGENDARY ASHEWO" it's too much nah.. . |
Toughest draw for man city |
No b today wey e dey apun.. ... Good to know dis is leaked Now...... Hopefully others go turn a new leaf when dem realize sey cctv dey insyd where dem dey |
No shout job no dey naija again o.. . See plenty slot for borno nw oo.. |
![]() |
Underground mumsy target the car not the guy.... If they want him, the tanker go climb from the front.. . |
He win or e no win.. . 50banks on the default for am.. . |
Don't disturb pls, am calculating.. .. 10-12yards |
One man mopol.. .. |
OMO, Ghanaian girls dey carry anything o.. .buh dem worwor no b for hear.. . |
This is tough.. . See as my blood level drop for d guy DJ cuppy, for saying such thing to d guy, Nepa will visit u in ur house, dey will cut all ur wire including ur generator wire, dey will remove all the pole wey dey ur area, dey will sell the wires to dry cleaners and dose one go dey use am dry clothe... It is because you have full battery, na im dey make u do shakara to an innocent guy.. . See, if you plan to go and charge in dat davido's manager house, u will have flat tyre on the way.. .. If you decide to trek, one of ur heel go break into two.. . U remove both heel and decide to walk barefooted, thug go break bottle on all the roads.... Shakara girl.. . |
By fire by force, I must be rich.. ... Another arangee marriage... |
I used to think say im be one kynd iron niggarr wey no send anybody not knowing dat fish bone sef strong pas am.. .. Oga's at d top don threat am to change the theme of the song in the video.. . |
We are in a world where people get banned if we say the truth.... Not bad for an upcoming.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 92 pages)