Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 92 pages)
Hmmm |
End tym shildren... |
Why dem no born me 4 france?....dem born me 4 9ja finish,e kum b lyk say i enta 1 chance.. |
kolatidoma: قد.بسباطذبفسبطسبشبقطسبقبسبسبسبسبشتافسجدNo more Ignorance...Nija i dey hail o! All the same dear...we no dey carry last...we are one!dem don come o.... *jumps out of d window* |
Give me d number make i try am and let'z see maybe she no go pick d call.... |
It depends on hw any of diz part be o.... Bobby wey b lyk tangerine abi d 1 wey b lyk chinese watermelon....do u xpect dat 2 interest me? Yansh wey big pass abuja national stadium....do u xpect dat 2 interest me? Punni wey b say if dem carry nepa pole put am dere,e go swallow am......do u xpect dat 2 interest me? Face wey get lyk 6 tribal mark 4 left cheek,9 tribal mark 4 right cheek,.....infact,na 2 tear race b d nxt tin |
bigtt76: Foolish boy going down the drain since parting ways with Banky W. So so rubbish songs and lyrics #azonto #$exymama better go learn more!sis,d guy offend u? ![]() |
Hehehe.... Man u don port 4rm 8th position go 12th position o anywayz...ur sufferings still continues o cuz una go face sunderland at d.stadium of light nxt week... I jux dey imagine hw my babe go feel right nw...... Make i ring am jawe. |
An unexpected error has occurred. Sorry about this. mod..,abeg,make una find solution 2 diz error o cuz d tin dey disturb me |
Let's see hw arsenal go survive at d liberty stadium.... I pity una o |
ThankGod Edeh: The same West Brom that Arsenal young guns white washed. Hahahahahahahahaha1-1 nd 3-4 on pk na white wash?.... |
[quote author=Misunderstood_G]Tottenham or Arsenal will win this league.[/quote]4 ur church mynd abi.... |
[quote author=Misunderstood_G]Sessegnon is terrorising united wallahi[/quote]dat guy na thorn in d flesh 4 man utd o |
I hope u guyz know that 2day,28th of september,2013 is another ASK-A-STÜPID-QUESTION DAY.. This holiday was created by teachers in the 1980s to encourage students to ask more questions in the classroom. If u dont know..now u know.. how to play d game a n'lander ask a question he or she found so stüpid and anoda n'lander gives it a stüpid answer. Dat'z all i guess i shld start wif mah own stûpid question... *clears throat* why is it dat pple walk with dere legs? Waiting for a stûpid answer |
Notin do u jawe,2baba... As bottle water dey quench thirst,na so sachet water no dey carry last... U spend less nd save more....na so lyf be o.... D tin wey kum fear me na d way u handle d sachet water o...u sure say no b d wey u dey handle all doze babes bobby b diz |
Make chelsea no underrate diz guyz o..... |
Why nah....buh diz pple don dey reside dere even b4 NAF get dere.....one gud day,una kum tok say make dem vacate... Haba....it'z unfair o... Even if dem kum leave dere sef,na whr u wan make dem go with dere little children..... NAF,baba God dey watch u in 3D dimension on plasma tv o |
princemolak: if not for the expansion of the rivers by AJIMOBI,there would av bin anoda flood disaster,only 7 people were reported to b missing shachai......c hw rain dey kidnap pple |
Nawa o |
Na 2day? |
wonders no go end 4 diz world o. I jux dey imagine hw e go be,make i kum dey wash pant nd bra..all bcuz say i wan spark up 1 kynd relationship.....if eventually i kum do am sef and d relationship kum spark up,u sure say my life no go blow?.. |
Black catz,abeg no fall my hand o... |
Hmmm..... |
Lol,.....gunner fanz,hw market nah... Se aje n bugbaje? |
I aint knw why i lyk KANG-CHI |
Gosh! Why black? She dey morn her concubine? |
levando el ataúd mientras protestaban. Final tiempo cosas! |
haibe: 180 minutes for what again? Haven't we qualified?it remains d final round |
Kaxmytex: signing in......68min of actiom central african republic 1-0 ethiopia south africa 2-0 botswana i underated d C.A.rep team...i think say ethiopia fit handle dem wella buh reverse iz d case... If d match ended diz way.....bafana bafana are through 2 d final round of d wc caf qualificat'n..... Ethiopia need 2 beat C.A.R by all means,nt even a draw fit save dem diz tym around |
signing in...... 1hr 1min 2 da deal tym No doubt abt it,d flames iz goin 2 b quenched diz even'ng...,..m 100% sure...i jux pray make dat malawi coach no get stroke 2day verily verily i say unto u,dese are d teams wey go qualify in dere various groups.... Group A ---- ETHIOPIA Group B ---- TUNISIA Group C ---- IVORY COAST Group D ---- GHANA Group E ---- BURKINA FASO Group F ---- NIGERIA Group G ---- EGYPT Group H ---- ALGERIA Group I ---- CAMEROON Group J ---- SENEGAL |
Nice one person wey wan catch monkey.,atleast,im go hold banana... All diz O'programme na bcuz of 2nd term tingy... U've done O'reap,O'yes,O'meal,etc.... Ogbeni rauf aregbesola,u sure say if dem elect u 4 2nd term,ur pple no go shout O'GOD |
My cartegory no even dey dere..... I fit use 22hrs slip 4 a day nd sumtymz,i fit open mah eyez 4 24hrs without dozing,.... Which cartegory i kum belong nw,i guess say na humminglarkowl |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 92 pages)
