Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,557 members, 7,837,144 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 05:43 PM |
Nairaland Forum / Kfree's Profile / Kfree's Posts
(1) (of 1 pages)
Nairaland / General / Between Network And Nepa,who's Ur Worst Enemy? by kfree: 9:25pm On Sep 22, 2013 |
Between network,ASUUand NEPA,who's ur worst enemy? |
Education / Re: ASUU Begins Nationwide Strike by kfree: 11:55am On Jul 02, 2013 |
Waspy: Where is the sense in this post of yours? Who cares to knw where u @. For all NL cares, u might be an immature dude livin in a slum in Somalia.Hahahahahahahahahahahha Abel I just chop finish I no want abeg ..dat 'na clear 3points ooo(Ubok abasi) |
Celebrities / Re: Charly Boy Releases New Pictures by kfree: 11:59am On Jun 10, 2013 |
Abet mk una free dat man mak em du wet in em enjoy...dnt judge em or anybody...plenty of una de fine d way una go du mak de whole world notice una.... |
NYSC / Re: Service Year Of 158 Corpers Extended by kfree: 12:18pm On Jun 07, 2013 |
Som pepl feel say NYSC na flexing...ok naa, dem de dia de follow girls..OBOY anytin were person need du,mak em du am well..coz reward de OO |
Nairaland / General / I Can't Migrate From Mtn Smooth Talk To Family And Friends by kfree: 9:32am On May 23, 2013 |
Am having difficulty migrating from mtn smooth talk to family and friends..keep on telling me "Dear Customer, migration from MTN Smooth Talk to MTN Family & Friends is not allowed. Thank you...please what should I do..tnkz |
Nairaland / General / Re: Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's by kfree: 7:01pm On Feb 24, 2013 |
[color=#006600][/color] ;DHmmmmm ah really mis crush drink ooo way bk in scuul wit pancake...den de drink was sold@30box an pancake 5box..twas fun.. |
Romance / Re: 50 Things To Do On This valentine's Day!!! by kfree: 3:01pm On Feb 06, 2013 |
See wetin de hungry u |
Romance / Re: Guys: 45 Things A Girl Want, But Won’t Ask For It From You by kfree: 4:27pm On Feb 04, 2013 |
Afta all dis,I wnt av love 4 ma self again naa...evry tin don finish naa...ubok abasi |
Romance / Re: Letter To Single Men From Single Ladies by kfree: 6:42am On Jan 26, 2013 |
I av church program on the 14feb..so it can neva wok out...lol |
Romance / Re: Tips For Talking To Women And Getting Their Attention! by kfree: 9:25am On Jan 23, 2013 |
Wen I mak my moni e go b opposite..blee me |
Fashion / Re: Do Guys Really Need Six Pack Belle? by kfree: 9:16am On Jan 23, 2013 |
Dangote,obj..Godswill akpabio dem get six packs...? |
Romance / Re: What You Wish You Could Tell Your Ex- One Sentence by kfree: 8:09pm On Nov 13, 2012 |
Bleep her I dnt care |
Romance / Re: Guys Will You Take Back Your Gift After A Break-up by kfree: 7:12am On Nov 09, 2012 |
Dunno wat 2 say in diz matta coz I dnt buy gift 4 women,they buy gifts 4 me.. |
Romance / Re: Why Most Guys Avoid Marriage by kfree: 7:07am On Nov 09, 2012 |
Abeg shun marriage tinz ooo,dem chick seff no evn 1 get married..4 me flexing begins @ 30yrs |
Politics / Re: Mansion Built For Minister Of Niger-Delta In Abuja (Pictures) - SaharaReporters by kfree: 8:12am On Nov 04, 2012 |
De house no evn 2much seff, com ma town (uyo) u go see crib |
Romance / Re: Difference Between A Boy, A Player And A Man In A Relationship. by kfree: 5:42pm On Oct 23, 2012 |
Hmmmmm now I knw dat am a player |
Romance / Re: Sex Is More Spiritual Than Physical by kfree: 3:51pm On Oct 20, 2012 |
Pleee s der any spirit bhind pre-intimacy coz datz de onytin I du.. |
Romance / Re: Can Love Exist Without Jealousy? by kfree: 8:40pm On Oct 17, 2012 |
I DONT LOVE,I DONT JEALOUS |
Celebrities / Re: A Picture Of Ice-prince With Gun by kfree: 12:07pm On Oct 17, 2012 |
Na our ting |
Celebrities / Re: D'banj- 'If You Call Me Illuminati, God Might Strike You Down' by kfree: 2:37am On Oct 13, 2012 |
Dbanj du ya thing and f**k wat der r lookin @ the tin fit u die broo...#singing# de say am getting moni mos be illuminati talking 2 d holy ghost in ma bugadi ..HUH |
Crime / Re: Villagers Flee Aluu For Fear Of Arrests by kfree: 7:18am On Oct 10, 2012 |
I broke up wit ma girl friend cos she's from aluu community. |
Crime / Re: One Of The ALUU 4 Killers Caught. by kfree: 7:39pm On Oct 09, 2012 |
Oooooooohhh all diz were dem de du no follow,mak dem jst handova de guy giv medical students mak dem dissect de guy alive carry teach. |
Phones / Re: How To Identify Refurbished blackberry by kfree: 3:34pm On Sep 18, 2012 |
Guy u don 4uk up plenty ooo wen u on da fone e suppose show u obasenjo face 4 de screen oo. |
Romance / Re: Handsome Vs Confident Guys: Who Attracts The Ladies More? by kfree: 10:46am On Sep 10, 2012 |
[/color]Nofin attract ladys pass moni oo and if she no say ya future de bright...mak una shwn dat nice looking and confident stuff ooo[color=]Nofin attract ladys pass moni oo and if she no say ya future de bright...mak una shwn dat nice looking and confident stuff oooNofin attract ladys pass moni oo and if she no say ya future de bright...mak una shwn dat nice looking and confident stuff ooo |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |