Romance › Re: by kinglekan: 1:01am On Sep 25, 2015 |
profojah: Na person pikin you wan oil?.. She be rusty generator?
Prof u don come ooo, nor spoil market for me o  |
Romance › Re: by kinglekan: 12:57am On Sep 25, 2015 |
iAmCharis: Mechie onu gi there See your mouth like in charge. You wey dey calculate how to successfully play your way into her heart. You think say _Sleekyshuga never code? 

|
Romance › Re: by kinglekan: 12:51am On Sep 25, 2015 |
cocoberry: U and who? Oh oook U and Sleekys.huga enjoy ur night dear! Cocoberry I go catch u later 
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:46am On Sep 25, 2015 |
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:43am On Sep 25, 2015 |
cocoberry: Go n sleep.......I'm off! STFUareyouGod, Good night Let's go to bed 
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:39am On Sep 25, 2015 |
Sleekyshuga: Leave that old man, Charis.. I have daddy-zoned him  Iamcharis don't take it personal oo.
Plus sleeky is soft hearted and I could still move u from Daddyzone to UncleZone. 
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:36am On Sep 25, 2015 |
cocoberry: Oil Oshi! Or u need more than just oiling? Well as part of my cooperate social responsibility, am also offering a free massage for them BIG, BIG sumtn. 
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:23am On Sep 25, 2015 |
iAmCharis: Lol you sure say inside your mind you no dey pray make shuga no free for the guy?  Hahahah, see u. Shuga nor dey fall easily na 
And like u said na me dey in charge. R u intetested in Sleeky? I could put a word out for u o. 
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:19am On Sep 25, 2015 |
cocoberry: Mumu like u 
U nor go beg mk I con oil u now ooo  |
Romance › Re: by kinglekan: 12:18am On Sep 25, 2015 |
Sleekyshuga: Night never reach ? Sallah don give you break na, if not Oga Chukwudi for cut your salary tomorrow for coming to warehouse late .. Sleeky darling why u wan con fall my hand. Now u don expose my work. 
I still dey go warehouse very early, oga chukwudi nor be beta person I swear 
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:13am On Sep 25, 2015 |
cocoberry: Maybe I should change it to " I love dem Fleshy and soft " Then you would be referring to moi 
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:10am On Sep 25, 2015 |
STFUareyouGod: Thank God I'm BIG BIG  Now you are talking 
Cocoberry go hear am. 
|
Romance › Re: by kinglekan: 12:07am On Sep 25, 2015 |
iAmCharis: Kinglekan person don fast forward go ahead of you oo. 
Buhahahaha, Bros dis wan wey u just come out of hiding so. Nwaz sleeky na my padi na. Na me go collect her bride price sef.  |
Romance › Re: by kinglekan: 12:03am On Sep 25, 2015 |
STFUareyouGod: who she be sef?
All I know is that she loves them BIG, BIG, and she has got it BIG, BIG too. Abi nor be so Miss Cocoberry?  |
Romance › Re: by kinglekan: 11:48pm On Sep 24, 2015 |
cocoberry: Cry nah..... if dat helps in making u climax quite   |
Romance › Re: by kinglekan: 11:32pm On Sep 24, 2015 |
STFUareyouGod: chukwudi container don land. He wan flex money small Him wan spend am on top sleekyshuga. 
U sure sey na chukwudi get container abi him oga wey him dey serve? 
|
Romance › Re: by kinglekan: 11:13pm On Sep 24, 2015 |
Sleekyshuga con ansa oga Chukwudi oooo  |
Romance › Re: Nigerian Guy Who Tried To Shame UNILAG Girl On Twitter Gets Epic Response by kinglekan: 9:44pm On Sep 24, 2015 |
Twaci: I am totally covered with the Blood of Jesus, get behind me.....not literally  I so wanna be behind u ryt now. Literally. 
|
Romance › Re: Nigerian Guy Who Tried To Shame UNILAG Girl On Twitter Gets Epic Response by kinglekan: 8:31pm On Sep 24, 2015 |
Twaci: AL How market?  I dey window shop hun. Or u get any wey I fit lick?

|
Celebrities › Re: Top Five Producers/artistes Collaborations We Miss - Iamsynord by kinglekan: 8:28pm On Sep 24, 2015 |
subbieD: Subbied and Kinglekan 

When next we go enta studio na? |
Romance › Re: Nigerian Guy Who Tried To Shame UNILAG Girl On Twitter Gets Epic Response by kinglekan: 8:22pm On Sep 24, 2015 |
KingTom: Gonorrhea is no joke o. But the guy Na dewe sha  Guy wan straf anything strafable 
|
Romance › Re: Nigerian Guy Who Tried To Shame UNILAG Girl On Twitter Gets Epic Response by kinglekan: 8:19pm On Sep 24, 2015 |
prettythicksme:
which knd play is dis?
U still dey ask question?
Anamu!! 
|
Romance › Re: Nigerian Guy Who Tried To Shame UNILAG Girl On Twitter Gets Epic Response by kinglekan: 7:16pm On Sep 24, 2015 |
prettythicksme: This ur babe neck tho,na die she dey btw y u uploaded her pics? I just looked for your cutest picture and converted it to a meme. Hope u like it? 
Ode!!! 
|
Romance › Re: Nigerian Guy Who Tried To Shame UNILAG Girl On Twitter Gets Epic Response by kinglekan: 7:06pm On Sep 24, 2015 |
|
Romance › Re: Nigerian Guy Who Tried To Shame UNILAG Girl On Twitter Gets Epic Response by kinglekan: 6:19pm On Sep 24, 2015 |
Buahahahahahahq!!! 
Cc: KingTOM, StfuareyouGod, Eniqurl, Prettythicksme |
|
Romance › Re: Guys What Will Be Your Reaction If Your Babe Sends This To You?? (with Photos) by kinglekan: 3:53pm On Sep 24, 2015 |
MrsChima: False bish ho. U want some sizzling afternoon delight biatch? 
|
Romance › Re: Can Swallowed Semen Leads To Pregnancy? by kinglekan: 3:15pm On Sep 24, 2015 |
Ggrin u sure say u go skul so? Or u just wan daft dis afternoon?  |
Romance › Re: Guys What Will Be Your Reaction If Your Babe Sends This To You?? (with Photos) by kinglekan: 2:02pm On Sep 24, 2015 |
MrsChima: bish ho no. I know u did biatch 
|
Romance › Re: Guys What Will Be Your Reaction If Your Babe Sends This To You?? (with Photos) by kinglekan: 1:53pm On Sep 24, 2015 |
|
Romance › Re: Lady With The Massive Cur’ves Would Leave You Wanna Go Down Low -see Photos by kinglekan: 1:46pm On Sep 24, 2015 |
dammyluv911: we way God give wetin we go do God give u try tru 
|
Romance › Re: Guys What Will Be Your Reaction If Your Babe Sends This To You?? (with Photos) by kinglekan: 1:39pm On Sep 24, 2015 |
MrsChima: Good revenge!  We did that to uncle Chima. Now him don comport. 
|