Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 376 pages)
Make he no worry,na talk he just dey talk.. When love hook am for neck,na him go begin tell im lover wey her pusssy wide pass abuja national stadium to marry him!! |
@op,from your write-up,i can see that you got slapped and it was your fault.. Wetin you do the girl nah? You touch her breast abi you mistake her red light for green!! |
I no know wetin to call this im shirt.. Weda na long sleeve abi na short sleeve.. The hand long pass im elbow and at the same time,e no reach im wrist!!! Make i just call am 'three quater longy short sleeve'!! |
safarigirl: This Dillish can lie ni!Dillish didnt argue and neither did she say namibia doesnt have its own share of media wahala.!! She said the media in Namibia also know how to pass across the wrong info.. She said the media said steve beats her up which isnt true.. She said steve was depressed cos he couldnt believe that people can carry such false news that he beats up his princess!!! She said the media have also given her problems with their false info.. In her words 'in namibia,its big'!!! Shalom!!!! |
Hon patrick tried but i just have to admit SEUN wore it better!!! |
Whaaaat? Dis one don comot for english enter CODE... I try to quote the grammar but nairaland dey tell me say 'Sever is in Shock'.. Seun abeg do something!!! |
When i first saw 100,i was like 'no be me and una' but when i began reading,i didnt even know when i finished!!! I guess time moves faster when someone is doing something interesting.. Mods,oya make una send am to frontage!!! |
The shark didnt bite him,it just frenchkissed him!! See as the man mouth con sharp pass the shark own sef... |
Dillish to cleo and feza::::: If i go tonight,i will give melvin my flag!!!!! |
What are you guys doing sef? This thread shouldnt have made frontage cos people are exposing techniques on how to resist the devil and the devil is jotting them down!! Op,better dont use any of the methods mentioned here ooh cos i'm sure the devil is currently having a system upgrade.. |
Na today youths don dey hear this advice.. The youths head don block,dem no go gree hear!!! I no go shock if many people wey dey shout YES for this thread go still begin hussle for visa!! |
Good night/mornign ya'll.. I can now sleepp in peace.. See ya tomorrow!! |
Omolola1: LMAOOOOO! You are on 1235 sweetheartHuh? I made all the pages ooh.. 1000 1111 1212 1234.. Warri no dey carry last... |
Hahahaah!!! I just saw @iyawo TM viewing this thread some seconds ago and i cant find her again.... Lmfao!!! |
drulbaba: Wow I made it to 1234.... Yay! abikyshow: I made it drulbaba: Wow I made it to 1234.... Yay!Hahaahahaaahahaaahaahahaaahahaahaaahahaahahahahaahaahaa!!!!!!!!! Chai,i don die!!! |
again.... |
@Iyawo TM, was shey i tell you? Lmfao!!!! |
I made 1000 1111 1212 1234 in frank edward's voice*** Baba ,na so you love me so..**** This is a symbol of many good things to come in my life.. .. Yes,ooooh!!! |
... |
cleo dey drunk ni? |
na wa oh |
NkemOkpara: lo. Guys u dey hear oooooo.I no understand!!! |
melvin still dey laugh!!! |
Agbgift: Na wa o, can't betray my sleep for 1234, am off to bed. Abeg my gud people, make una add my name.Me sef!!! Good night!!! |
picks race to facebook |
Adverts in progress!! |
C'est moi:Not just a lady but a fine one.. Hear the sweet name sef c'''eeeeeesssssst moooooooi... |
melvin dey tell feza and cleo about football.. |
ella.b:9t jare indeed!!! |
Dem dey argue football!! |
Ayab1203: Una gist dey addictive!As how? |
ella.b:Lol.. You dey shine teeth shey? I go laugh you if you no make am... Lol I no go allow you rest if you miss am walahi!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 376 pages)
