Lalami3232's Posts
Nairaland Forum › Lalami3232's Profile › Lalami3232's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 61 pages)
Abeg if una date these women for 10yrs, make una dey marry dem oooooooo. After una scatter kpekus finish, una go want make we wey get average preeq to inherit una damages, it's not fair na. Anyways dear, I wish you the best in future and I hope you meet a new man who will dry your tears and give you reasons to smile again. But for now, welcome back to the street!!! Hopefully you don't stay in the street for long because if you do, we ******************* ![]() What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Na wa oooooooo 😁 |
Is it that the government dey fear these people or what? E come be like say the ZOO name wey Nnamdi Kanu call us na true oooooooo. Honestly, it's now obvious say we no fit ever be one Nigeria because some regions are favoured while others are neglected. A government go dey fear to do the needful because of vote. I spit for una faces!!! Make I face my DNA test campaign and leave these animals in power to do what they want. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Are you sure you really need my answer? ![]() |
This our government na wa ooooooo. Dem go don allocate money for all these projects but dem no go do am. If you're born in Nigeria, life don give you 1:0 handicap. If you're from an average or poor home, it's now 2:0 handicap. If you marry a non-virgin, it's now 3:0 handicap. This na why 99.8% of these politicians children can't go to the public schools. See eeh, the hell of our politicians suppose to dey different from the regular hell because these people are heartless and wicked. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Newly wedded couple!!! ![]() Dem go just dey advise you upandan, funny enough dem never do DNA test on the pikin wey their non-virgin wife give dem. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
![]() Should we tell those who married non-virgins? |
Na wa oooooooo, chaiiii ![]() |
Age sabi humble people sha . If you hear the kind of men wey these non-virgins dey request for when dem dey early 20's, you will be shocked. Dem go say " a rich man who loves me, tall, handsome, romantic, chisel abs aka six packs, sweet, treat me like a queen etc ". You go see dem online saying, I can't cook for a man, I can't wash for a man bla bla bla. When 30+ comes knocking, standard go don low. You see them saying "I can do anything for a man I love" . Do you mean that you didn't love any man in your early 20's? You no find any man worthy to marry in your 20's but your kpekus find alot of preeq worthy to collect digging from . You wey no meet your wife as a virgin and you think she was different, I greet you sir . What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Sir Alex Ferguson was asked a question Interviewer: Good day sir Alex, who's the best player in the world? Sir Alex: Ronaldo Interviewer: Smiling... Who's the next after Ronaldo? Sir Alex: I would go for Neymar Interviewer: How about Lionel Messi? Sir Alex: Messi is not from this world Interviewer: ![]() Aside DNA test, I know that Messi is the greatest of all time |
![]() Aside tech and oil, the next big thing that would make people so rich in the coming years na vagina tightening cream. These non-virgins go patronize you tire . Do you know why? If you don't know, then forget about it 😁. Almost every man wants a bigger cucumber because our non-virgin women are now super wide. A guy said something and I quote, he say "if you mistakenly meet girl with 5 body counts, then know she's a virgin". I just shake head because the bar don decrease so much. Anyways, may our children not ever become non-virgins(fairly used) before marriage. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA |
![]() Nigeria non-virgins and gaslighting na 5&6. This is still the same thing they do when their husbands want to go for DNA test. Dem go say 'if you go for DNA test, that means you don't trust me and this marriage won't be the same because I can't share my heart with someone who doesn't trust me " . Funny gender!!!Auntie, the virginity wey God entrust for your hand, where's it? Joke apart sha, this gaslighting get degree from Harvard ![]() What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
For the sake of your children, pls try to make money. I often ask myself this question "how does it feel like to be a billionaire? ". Dear God, abeg give us the money needed to have the best life and give a better life to our DNA test confirmed children. Money is good!!!! |
This gender sef just dey amuse me . Una go fear men who can cook, una go fear mother in-laws, una go fear DNA test, una go fear to work and be able to provide for unaselves etc. The only thing wey these non-virgins no dey fear na to sleep around, lost virginity because of indomie and egg or Netflix, ask for gender equality whenever it favours them, paternity fraud, take all sizes of preeq during their olosho phase, ask for assistance over and over again etc. Nigeria non-virgins, I greet una.What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA testa |
And my country Nigeria wey get over 200M population couldn't qualify. Anyways, we can't be good in everything sha. Since we're good in corruption, banditry, bigotry, tribalism, f00lish, kidnapping etc, then we're satisfied. Make dem host competition on the aforementioned above and watch us qualify with flying colors. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
This fight no make sense atall. I love VDM so much and I'm a Ratel fan but he for no condescend this low to fight. Anyways, it's good for publicity sha. Number one rule to maintain relevance is "always give people give people what to talk about, be it good or bad". What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Na mumu dey kneel down for girlfriend just to propose. This kneeling down of a thing and white wedding no be our culture na. What do you even stand to gain by kneeling down? Our forefathers never did, even when their wives were virgins and not these loosed boreholes. But you wey be say you wan marry a babe wey numerous men don chop the nutrient finish from her kpekus na dey kneel down. Ask yourself this question, the guy wey she open legs to give her virginity to, how many kneeling down na the guy kneel? You're going to inherit what numerous people have eaten for free before and you're kneeling down. I'm not against marriage because it's a beautiful thing but abeg, oga carry your non-virgin (fairly used) partner enter house in peace. Everything negative na we must adopt for this part of the world. When it comes to the positive ones, we go reject am. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
God abeg oooooooo, what's this na? Like play like play, this thing is getting out of hand oooooooo. And you go see some of these foolish people for here dey say "Nigeria is a sovereign nation, so America shouldn't come". Anyways, I don't blame y'all. The only person I blame was my father who couldn't masturbate that very night. Else I for dey Canada now dey complain of cold. Una go attack America for wanting to help, una go attack me for wanting to enlighten una about DNA test when una marry non-virgins. It's obvious that this country is gone to the dogs!!! What do I even know sef aside getting angry say my mama no close legs that very night. |
You're right in some points!!! Not every unmarried lady in their 30s were bad. |
Is not easy to let a mother go!!! The only person wey go take a physical/spiritual bullet for you without even thinking twice na your mama. So why should you let such a person go? Wife/friends/siblings can't play the role of a mother in anyone's life. Your non-virgin wife will gladly leave when things go bad for you but your mother is going to be there forever,no matter the situation. So I understand what is happening to that guy. God abeg, may our parents live long!!! |
People are now so smart, so searching of phone isn't 100% effective because dem fit delete chat immediately. So as a man wey marry a non-virgin, searching of phone isn't what you need atall, what you need is a DNA test and you're alright. I remember a friend of mine who said " guy, I no believe say this my babe dey cheat on me, I was always searching her phone whenever she dey around and I no see anything" . Funny thing be say, she go even tell you about the numerous guys wey dey disturb her, so as to win your trust, some will even show you chats as evidence. But wetin she no go tell you na the guys wey dey cable her pipeline . I'm not saying you shouldn't trust your non-virgin partner oooooooo but abeg, go for DNA test. God wey entrust her with virginity, she disappointed God by sharing it to street boys, how much more you 😁. Before you spend those millions in buying Pampers and baby food for another man pikin, use from inside take run DNA test. But until you do DNA test, make the pikin dey call you UNCLE SAM. You have nothing to lost if you do DNA and discover say na your child, but you stand to lost if you no do DNA and dem no be your children. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Na wa oooooooo!!! This is sad indeed. |
You no marry her as a virgin and you dey surprised say she dey collect preeq from her ex wey give her orgasm sometime ago 😆, no be juju be that? You wey dey expect a non-virgin woman to be 100% faithful to you, are you not surprised at your f00lishmess? He who brings an ant infested firewood home shouldn't be surprised when agama lizards pay him a courtesy visit ![]() Oga let me ask you this simple question. Why do you think your preeq is the sweetest in the long list of preeq dictionary that your wife has collected previously? Una sabi take risk lol 😆 What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
This is sad indeed!!! You no go understand how painful it sounds until na your sister dey in such a situation. But once again, most of these women sabi use "sexual harassment" take lie against men. So there's always two sides to a story. |
Until this banditry or kidnapping reach your family, you no go see reasons why external forces should assist. Just imagine what this woman is going through. Hopefully, they don't touch her because most of these kidnappers and bandits are abnormal and always high on drugs. I wish you a safe arrival ma. Oga Trump, pls we the association of sensible Nigerians need you. Let the politicians and f00lish Nigerians blab for all I care. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Arrrrrrggghhhhh!!! ![]() When people dey talk say majority of the female gender gt fish brain, dem go say we dey talk down or insult dem. Just see the reason wey dem take dey knack most of these non-virgins 😁. Make I quote her in her words, she say “There is a wrong belief out there that when a girl experiences painful menstruation, she needs to sleep with a man to stop the pain. That is false, dangerous, and misleading,” “Menstrual pain is natural, and no one should be deceived into making decisions that could destroy her future.” she said. A babe was telling me a story of how she visited a guy in another state and the guy was asking her of sex at night when they were sleeping. You travel leave your state to another guy's house, slept on the same bed and you dey ask am say "what are you trying to do" 😁. Guess what, the guy tell her say if she no wan knack, make she dey go outside, this was about 1AM. Laslas, she agreed and they guy had his way. If you hear very flimsy excuses wey dem don take knack most of these non-virgins, you go just shake head. One of them told me that " he said he will only rob the cap on it and not put it inside, before I knew it, he inserted everything and broke my virginity". When you hear some mumu stories of how dem take dey knack most of these babes, you go shake head. Mrs Soludo, God bless you for the enlightenment jare, we both are doing a good work in ensuring that virginity becomes a pride once again. Lest I forget, one babe tell me say she lost her virginity because dem tell her say if she gets older, the pain will be worse. Arrrrrrggghhhhh, non-virgins will never cease to amaze me. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Oga if you've been following my writeups, you would have gotten some hints. Now some very good business wey go make you money na: 1. Vagina tightening cream: these non-virgins can do anything go get back their teenage body once again. They need these medicine so as to deceive innocent men that they're still tight and not boreholes. 2. Penis enlargement cream: you can't be in a country like Nigeria where the average penis size is too small for the average vagina size and not want to enlarge. 3. Manpower: if big business men like cubana fit go into odogwu bitters, why shouldn't you? E go hard to fit use normal strength to satisfy our non-virgins because majority are already used to thorough drilling. Hence the men need these drugs. One more thing, pls make sure say the products dey work and you go thank me later. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
So you wan marry a rich young man . Now let me ask you a question, don't you think a rich young man deserves something fresh(virgin) and not a leftover (non-virgin)? Since we all deserve the best na ![]() What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
E shock you? Na mumu dey invest in a woman for this life. Aside your mother, you owe nobody anything. Dem don run Ned street . Believe a non-virgin woman, at your own peril. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news |
Few months ago, I had the mindset that Nigeria will be great again until last month wey Donald Trump open mouth to talk. No be Donald Trump's speech na make me lost hope in Nigeria, wetin make me lost hope na some of the citizens. You see a broke citizen wey the country dey show shege dey talk say "Donald Trump is after our resources, we don't need him". Som even went as far as protesting in the street..... Na shock catch me!!! Nigerians don't care about suffering, majority of us only care about "the president is from my state/religion/party". God wetin I do that angel wey make am send me to this part of the world. How I wish my dad masturbated that night sef. So many regrets just full my head when I see some comments of people taking sides with these bandits. Laslas we go dey alright!!! What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
![]() When I read some comments, I go just know say some of una no suck breast reach 3 months. Anyways, since you've been enduring, I will advise you to keep on enduring and change your middle name to endurance. No be me na una go take settle laslas. From your write-up, it's obvious say if dem advise person like you, you go tell your wife after una don settle. So I refuse to be the scape goat when you and your wife go use sex take settle, hence I'm advising you to endure with your "darling, sweet and virtuous wife" who God has given you. No be from my mouth you go hear say yansh get center parting. The only advice I have for you and all men is that if you know say you no meet the food completely sealed from the factory, then know say it must have been tampered by someone else. And if you must claim complete ownership of a tampered food, apply preventive measures, else running stomach go show you shege laslas. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |


