Lalami3232's Posts
Nairaland Forum › Lalami3232's Profile › Lalami3232's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 61 pages)
If you like no do DNA test on your non-virgin partner |
Na for Nigeria na death dey look like child's play. You go hear say 10 people die and you go say "dem no plenty this time". What a country!!! God bless Donald Trump for helping out |
![]() What these non-virgins do in relationship are outrageous. Only una go tighten vagina make dem think say una tight, only una go act like broke feminist, only una go lie about body count, only una go cheat and sleep around just to live a fake lifestyle, only una go demand wetin una parents no fit give una from a man. Now this one don take am to another level by trying to fake her own death. Some of una go dey say "I can't date/marry a woman like this" bla bla bla. I just dey look you dey laugh. If only you know wetin your non-virgin partner do when she needed attention from one of her ex, you go know say your non-virgin partner isn't special. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
My story long abeg!!! When it gets to FP, I will share my story |
God abeg ooooooo ooooooo 😁 |
Should we really really tell them? ![]() The fact say men don dey wise up gradually just dey give me series of orgasm 😁. Only men na dey love unconditionally, women don't. The only woman who loves you unconditionally is your mother!!! Make I ask you this question, if you were to be in the position of your GF/wife and she were to be in yours, do you think she would have dated or married you? That single mother wey want make you marry or date hee today, she won't have given you a chance when she was a virgin. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
![]() Non-virgins won't like this atall atall. Without sentiment, answer this simple question: without toto, how majority of Nigerian girls for take feed? You think say dem born dem as non-virgins? They were once virgins but majority had to survive and still surviving with their mobile office. Remove sex from your partner as you go see say majority of you no dey gain anything. Funny enough, the kpekus no tight again due to constant work. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
And you beat her? Anyways, I no really get much to say than to encourage una to marry all these girls wey una don damage emotionally, financially, physically and sexually. I refuse to inherit another man's leftover. Some of una wey go like this comment married non-virgins, others dey date non-virgins and una dey like the comment. Isn't that hypocrisy? If majority of una know the number of preeq wey don enter una partners because una inherit am, una for decide to buy LUX soap and do the needful. Anyways, I no get much to say than to advise men wey marry non-virgins aka leftovers to go for DNA test. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Madrid no get patience atall |
While others like us prefer virgins and not leftovers. |
The story go really long ooooooo |
Anyways, this one no be big issue to resolve. Wetin you go do na to support your brother in getting a divorce and cutting off the woman completely. Na who wear shoe na know where E dey pinch am. But advice your brother not to abandon his child, especially when DNA test don prove say he's the father. Wetin me go suggest be say make he take her to court make dem grant am access to the child once in a while. When I dey read about marriages online, I no go wan just marry again. But that aside sha, once again, try to support your brother because most men dey silently die for marriage and the society dey expect dem not to complain all because they're "the stronger vessel" according to gaslighting chapter 2. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Na wa ooooooo, social media no dey make us know wetin be content or real life. But if na real, oga try run DNA test immediately after birth because non-virgins can't be trusted atall. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
USA no get joy ooooooo 😁. No time for rubbish from any president or prime minister in this 2026. How I wish I can be this decisive in fighting against paternity fraud by non-virgins. Anyways, I'm still trying my best Sha What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
God bless VDM and others who have integrity and can be accountable. Same way I'm holding non-virgins accountable for DNA test results. This lawlessness and paternity fraud has to stop What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
One of the easiest ways to deceive and manipulate a Black man is religion. This religion of a thing has done us more harm than good in this part of the world. I overheard a guy saying "I can't marry a Muslim", I just shake head. Same way a Muslim family go refuse their child to marry Christian. Who do us this one We see Muslim as people who will go to hell while Muslims also see us as people who will go to hell. Honestly, I'm tired of all these. I just wish we can be free from this shakle called religion. That been said say, my question now be say "If dem erect the fence later, does it mean that the wall of Jericho has risen back against their lives? " One day, we go dey alright sha but before we dey alright, I just wan use this medium to advise una wey marry non-virgins to go for DNA test in 2026 because fairly used partners can't be trusted. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
What have you been doing before you raised 2M? But anyways, I will give her hint and it's left for you to accept or decline 1. Food business: either cooked or raw food because people eat everyday 2. POS business: though it's saturated but it would give you income if you dey stay for place wey people dey patronize you 3. Pure water business: people dey drink water daily, so dem must buy 4. Okrika: if person wey sabi buy okrika show you the way, you go make money 5. Penis enlargement cream and vagina tightening cream: if your products are working, bros you go make millions of naira because we're in an era wey men need to enlarge before they can satisfy these wide non-virgins. Or women need to tighten up before they can satisfy the non-virgin men. Laslas, it's a win or win for you. Like I earlier said, it's just a suggestion and you're free to do your own research before embarking on either of them What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
fake statistics |
Make I advise you as a fellow man, try pick whatever you think is sensible. 1. Don't be pressured to marry or produce grandchildren because of anybody, not even your parents. At this phase of your life, you need to rebuild and not the other way around. 2. Don't be pressured by your age. I saw you making a state of "I'm 30yrs" bla bla bla. Bros, 30yrs old na still a young man for this Nigeria. You're doing well already for a 30yrs old if we're to go by 9ja standard. 3. If you must go abroad, get a skill. Any good skill you can think of but I will suggest tech for you because I'm a techie and I know what I'm saying. Go for cyber security or data science and try to get a certification, thank me later. 4. Stop carrying entire family's problem on your head at this stage because it will wear you down completely. You're a growing young man who needs time to find his root 5. Don't ever feel pressured because it's obvious from your writeup that you're pressured. Life happens but the fact say we fit dust ourselves and start over again na make us winners. 6. Sell that your landed property and invest it into a good and profitable business you know very well. Bros if you no know well about the business, don't invest in it. 7. Avoid women for now, majority of them won't help you. You already dey carry big load like this, no need adding a non-virgin to your burden. I wish you nothing but the best bro, it's going to be well. I know say you dey fear to start all over from the ground. It's going to be well someday and you will smile. But if for whatever reason you choose not to adhere to my advice and you go marry a non-virgin (fairly used), then make sure say you save money for DNA test because non-virgins can't be trusted atall What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Nigeria government don make me lost my trust and respect for them. Many years ago, if to say I hear say president say dem wan catch kidnapers and bandits, I go dey hopeful say dem go achieve am. But over the years, the promises were always the same and no positive result, hence I just wash hand comot from anything wey resemble "have faith in the government" because nothing go come outside laslas. At the end, dem go pay ransom to these guys and the circle continues. I rather use my time in educating men who married non-virgins about paternity fraud than to use it in believing this our government. Weather we like am or not, all Nigerian politicians an almost the same people. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
This is nothing but the bitter truth |
I understand how sad and hurt you may feel but the truth be say, you go spend more time and money if you wan use police or other things take track am. So I go suggest say make you ignore am because the man na thief and most thieves are smart. E go fit shock you sef say he don sell the power bank. Just overlook am bros but if you mistakenly meet am anywhere someday, don't disappoint me and the entire nairaland crew members. Scam dey pain ooooooo, I'm talking from experience |
Some of una get family problem!!! USA wey millions of people dey try to go, una get opportunity to go there and una go dey cause nuisance for there. Oya welcome back home na, I believe we still have a space left for you to continue your agbero work. |
2025 na eventful year for, I got quiet alot of tech gigs. But wetin sweet me pass this 2025 na the DNA campaign wey I get against non-virgins aka leftovers wey dey do paternity fraud. Next year, I go try release my app on play store wey una go take fit do DNA test for free. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
What a family!!!! The thing wey dey make this family think say dem dey united before was money. Now wey the bank (Ned) don close, you go see their true nature. I won't be surprised if the mama disown dem 😁. That been said, let me leave y'all with a proverb from the great philosopher call Aristotle in the year 1901. Aristotle said and I quote "ASHAWO WEY RUSH GO MARRY, NA HOLIDAY SHE GO". What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
You wey no marry your woman as a virgin, for your own mind be say "thank God say my woman no be like this ooooooo" . Bros I just dey look you dey shake head 😁. Your non-virgin partner isn't different from this girl ooooooo. The only difference between both of dem be say this one talk her sin for outside while your non-virgin partner no wan talk hers. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
If to say Nigeria na county wey get head, this na very good time to take the bandits unaware and get them at their vulnerable moments. But you won't see that happen, rather we go dey completely depend on USA to always come to our aid. Next year, you go see these bunch of incompetent leaders dey allocate billions of naira for weapons and whereas nothing positive go come out. Oga your parents don already make the mistake of borning you for this country without any alternative, don't make that same mistake by giving birth to your child without an alternative passport of a sane country. Laslas, Nigeria would be fine again but the question is WHEN WOULD THAT BE? What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Signs and wonders no dey ever tire these non-virgins |
Should we tell him? Anyways, the only thing I have to tell you is go to loan app and borrow or sell some of your properties or sell family land. If none of these are available which I understand, I would advice you to sell one of your kidney, atleast you no go complain say you no get kidney to sell. Good and virtuous women like your GF are rare, so you need to do anything to keep her. Other women are demanding $1M for Christmas and their boyfriends are paying, so yours is small sef. Your girlfriend is so considerate ooooooo. Bro if you wan sell kidney, I can prescribe some good hospital for you. I sincerely envy your relationship, bro. What God has joined together, I dare not put asunder. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |


We see Muslim as people who will go to hell while Muslims also see us as people who will go to hell. Honestly, I'm tired of all these. I just wish we can be free from this shakle called religion.