Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,860 members, 7,810,287 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 05:43 AM

Lalami3232's Posts

Nairaland Forum / Lalami3232's Profile / Lalami3232's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 30 pages)

Family / Re: Crippled Man In His Flooded Hut With His Children (video & Pictures) by Lalami3232(m): 8:48am On Oct 29, 2022
Wetin dey pain me pass be say all these people wey dey suffer no go still get sense to vote who fit help the economy and lives of the masses. You go still hear dem dey clamor and campaign for incompetent candidates all because of religion or tribe. Una mumu no too much for this 9ja?? Suffering and smiling lipsrsealed


I don talk am before and I go talk am again, "If you vote wrongly in 2023, make you know say na 2031 na your suffering go end because na 8yrs dem dey stay power nowadays. So Oga/madam, vote wisely for the sake of your kids and family members"

13 Likes 3 Shares

Romance / Re: Lady In Tears After Her Son Used Her $2000USD To Shop Online For His Girlfriend by Lalami3232(m): 5:11am On Oct 29, 2022
Proverb 22:6 comes to mind..... Train up a child in the right way and when the child dey grow, he/she no go depart from am.
One thing I don discover be say, before something go start big eeh, E go don dey start small small before. This woman go don dey see signs say the boy dey steal small small money but she go dey overlook am.
This is the effect of over pampering. Dem go say "don't beat a child" blablabla. My dear, if a child does wrong, he/she should be corrected with the best way ever. Do you know what's $2000 That na almost #1.5M in naira oooooo grin cheesy. This na the definition of "a caring and loving guy" for 9ja girls.


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin get your shape of head or eye no mean say na your pikin"

1 Like

Crime / Re: Man Kills & Cooks His Girlfriend In Lagos, Removes Her Private Parts by Lalami3232(m): 2:20pm On Oct 28, 2022
Most people wey dey live with us for this con3 dey mental. You no fit know because dem dey dress well and dem dey speak English. But their brain and mad people brain na the same. How you go kill person finish and cook am? No be juju be that? Na wa ooooooo!!!
Even with all these people plenty rituals, dem no dey ever get money reach Dangote or Elon Musk. This con3 is pathetic ooooo


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo because boreholes (non-virgins) can't be trusted"

13 Likes 1 Share

Romance / Re: Major Reasons Why Married Men And Women Cheat by Lalami3232(m): 1:26pm On Oct 28, 2022
Lol grin
Health / Re: My Right Eye Is Going Blur, Please Help by Lalami3232(m): 10:57am On Oct 28, 2022
E be like say you no like your eye again. Nairaland na place wey dem dey come for reasonable advise? People wey don carry relationship matter come here dey regret am because nothing positive go come out of here, not to talk of you wey dey come here for advice base on health(your eyes)
Oga, go see a doctor and save your eyes. No take advise for here ooooo.


I don talk am before and I go talk am again, "If no be you disvirgin your wife, oga go for DNA test oooooo because boreholes(non-virgins) can't be trusted"

6 Likes 1 Share

Romance / Re: "I'm Sorry" – Nigerian Lady Begs A Man She Rejected 3 Years Ago by Lalami3232(m): 4:21am On Oct 28, 2022
grin grin
Politics / Re: Sack Emefiele Now - Sowore Reacts To Redesigning Of Naira Notes by Lalami3232(m): 6:27pm On Oct 26, 2022
The nation is dying and dem wan still embezzle funds in the guise of rebranding the naira note. No be juju be that?
We all made the mistake in 2015 and 2019, pls let's not make it again in 2023.


Abeg make we all vote wisely for the sake of our children and descendants


I don talk am before and I go talk am again, "Abeg vote wisely for the sake of your pikin"

5 Likes 1 Share

Foreign Affairs / Re: Possible Terrorist Attack: US Warns Citizens In South Africa by Lalami3232(m): 6:13pm On Oct 26, 2022
See as a con3 dey care for the wellbeing of it's citizens wey dey inside or outside of the con3.
But in our own case, our government go even shoot us because we dey protest. Our government no care if a bag of rice dey bigger than minimum wage. Our government no care if flood or natural disaster happen to us, provided say dem fit embezzle successfully.
And one person go say "pray for your con3". Give me one reason to continue praying for this con3?
The biggest mistake wey my parents make na to born me for this place. But I won't make such mistake with my future children.


I don talk am before and I go talk am again, "Instead of you to go do yahoo, Oga/madam go learn programming and thank me later"

6 Likes

Politics / Re: Floods: Tips On How To Prepare And Survive by Lalami3232(m): 2:42pm On Oct 26, 2022
cool cool cool cool shocked sad

1 Like

Romance / Re: Mixed Reactions Trail Video Of Bbnaija’s Beauty Picking Dollars At Her 25th Birt by Lalami3232(m): 6:42pm On Oct 24, 2022
None of them dey ever reach 30yrs
Romance / Re: What Did You Learn From Your Father? by Lalami3232(m): 6:38pm On Oct 24, 2022
So many irresponsible fathers everywhere. Now I see why this forum dey very toxic.

5 Likes

Romance / Re: How Do I Control My Sexual Urge As A Young Man by Lalami3232(m): 5:56pm On Oct 21, 2022
Have you tried programming grin
I no even know when last I get sexual urge because the bugs wey full my codes for sometime no dey even make me remember say anything like sex dey exist.
Joke aside eeh, OP try and get your mind busy. An idle man's heart na the devil working place
Romance / Re: Lady Goes "Crazy" As Her Husband Surprises Her With A New House (pics/vid) by Lalami3232(m): 5:09pm On Oct 21, 2022
Alot of ladies would be saying "I tap into your success story" bla bla bla grin. Auntie, nothing like tapping here oooo, you have to invest for this kind blessing to fit reach you.
Na woman wey give the husband peace of mind and good advice na dey get such. Invest in your family and thank me later. But mind you, s3x no be investment sha
Romance / Re: Lady's Reaction After Catching Cheating Husband With Her Bestfriend (Vid) by Lalami3232(m): 4:51pm On Oct 21, 2022
Any friend wey fit toast/woo/chyck/gist/date/have affair with your partner, that person fit keeeee you. Some guys dey do this nonsense but na babes dey do am pass. Na make most of them no dey ever tell their friends how good their boyfriends dey for bed or how he dey spoil them with money, because if they do, the friend go snatch am take. Even some guys dey do am but not as rampant as babes. Nothing pain person pass say your friend dey get affair with your partner. The heart of WOMAN is wicked grin grin



I don talk am before and I go talk am again, "A friend wey fit get affair with your partner or ex, that friend fit keeeee you"

1 Like

Romance / Re: What Is Advisable In A Situation Like This??? by Lalami3232(m): 6:51am On Oct 21, 2022
The kind questions wey una dey ask for this forum dey make me reason say make dem rename this section from ROMANCE SECTION to KINDERGARTEN SECTION.
Since you dey ask for advice for this kind case, make I advise you:
1. Follow her go meet the pastor and buy yams and goat while going
2. Buy 7 local wrapper for the mother and good lace material
3. Buy anointing oil while going to meet your own pastor because you need the anointing oil more than anyone for deliverance of MUMUNESS
4. Always buy vagina tightening cream for the girl so that those her side urchins wey dey drill her fit enjoy the tightness
5. You fit try to buy the girl more sexy jeans and spaghetti blouse so that her market go sell more more for the area. You know say runs girls need good clothes.
Do you still need more advise? Whoever is the CEO of nairaland, abeg add "baby's section" to your forum. Some people need to be there


I don talk am before and I go talk am again, "E go better make person born a thief than you born a MUMU"

2 Likes

Romance / Re: Is It That Ladies Of Nowadays Cannot Marry A Born Again Christian? by Lalami3232(m): 5:13am On Oct 21, 2022
People no dey marry because of religion again. They marry because them see say you get sense, you get what it takes to be a befitting life partner, dem see say both of una dey compatible. That's what we call maturity!!!

3 Likes

Sports / Re: Ronaldo Reacts To Being Dropped From First Team by Lalami3232(m): 9:38pm On Oct 20, 2022
I feel for Ronaldo oooo.... But such is life atimes. Like it or hate it, Ronaldo is one of the greatest footballer ever. But MESSI still remains the G.O.A.T

286 Likes 19 Shares

Crime / Re: 13-Year-Old Boy, Solomon UK, Missing In Bayelsa (Photos) by Lalami3232(m): 9:17pm On Oct 20, 2022
May he be found safe and sound!!!
In the alternative, check the nearest bet9ja, nairabet, sportybet and any store wey dem dey play virtual game. I know say as that boy use #800 to win millions some days ago, other people go wan emulate am too
Hopefully he's found in good health with the money intact


I don talk am before and I go talk am again, "instead of you to truncate your life with yahoo, oga/madam go learn programming and thank me later"

6 Likes 1 Share

Travel / Re: Nigerian Student Killed By Propeller Of Private Plane He Rented For Dinner Date by Lalami3232(m): 8:00pm On Oct 20, 2022
Village people still get transport fare to follow person go abroad?? Na wa ooooooo!!!
May we not use our hard earned money to purchase death, pains, sorrow, tears and loss in Jesus name.


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin resemble you no mean say na your own"

72 Likes 2 Shares

Romance / Re: My Experience Going For Endsars Memorial Today(pics). by Lalami3232(m): 7:47pm On Oct 20, 2022
Lol
Romance / Re: "Why Is It That Woman Fall In Love After Sex But Men Fall Out After" by Lalami3232(m): 6:01am On Oct 20, 2022
Let me learn from the pussy profs because a programmer is born to learn till death


I don talk am before and I go talk am again, "Oga go and learn programming instead of yahoo, then come back to thank me later"

5 Likes

Romance / Re: Sabinus Buys Another Benz A Month After Surviving Auto Crash(video) by Lalami3232(m): 3:04pm On Oct 19, 2022
Congratulations boss!!!
But come to think of it eeh, na so money dey for this comedy of a thing? You go see both female and male comedians dey buy houses and cars like water. If to say na only the female, we for say na "mobile office" dem dey use. But this one na both male and female na dey cash out on a steady basis. Na wa ooooooo!!! A lady dey tell me say make I build one mobile app for her for 90K yesterday evening, the way I take vex eeh. The reason for my anger be say comedians go just post 3 skits and Dem go buy houses but we (programers) go write hundred/thousand lines of code with sleepless night and dem go dey price us with peanut. Na wa ooooooo!!! Oluwa no go shame us sha. I don discover say na showbiz, politics and oil business na money dey for this 9ja


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo because boreholes (non virgins) shouldn't be trusted"

Romance / Re: How To Attract A Woman Without Money Or Looks by Lalami3232(m): 2:24pm On Oct 19, 2022
grin
Romance / Re: Man Abandon Wife To Be On Wedding Day After He Discover That She Has Four Kids by Lalami3232(m): 2:16pm On Oct 19, 2022
grin grin grin grin cheesy
If na the time of old, the man for don know say the woman don born before because her kpekus no go tight. But nowadays, even single girls wey never born before go still get wide kpekus, so how you want make person take detect who don born or not? grin
The average 9ja girl wants a rich man who go treat her like a queen but dem forget say such rich men also deserve a girl wey dey untouched by street urchins, not boreholes (non virgins).
That aside sha, Oga I support you for calling it quit with her. A woman wey fit hide her children because of marriage won't make a good wife/mother. Make she go back to the street. After you marry dem finish, na then you go see their real nature.


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin get my face or forehead no mean say na your pikin"

1 Like

Romance / Re: Why Do Most Married Women Deny Their Husbands Sex? by Lalami3232(m): 9:54am On Oct 19, 2022
Lol

1 Like

Romance / Re: Wife Loses Husband Of 5 Years To Lady She Hired To Test Him by Lalami3232(m): 8:24pm On Oct 18, 2022
Lol
Politics / Re: Fani Kayode: Atiku Collapsed In Abuja, Flown To Paris For Treatment by Lalami3232(m): 8:15pm On Oct 18, 2022
Why won't these old and frail men leave this position for the younger generation? Na wa ooooooo!!! If to say na a Nigerian man na do wetin Mandela do, he for never accept to leave power for another person.
I know say Africans are power crazy but 9ja own too worse. Tueh


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin resemble you no mean say na your own"

2 Likes

Nairaland / General / Re: What Thing Makes You Feel Ashamed Any Time You Remember It? by Lalami3232(m): 7:55am On Oct 18, 2022
Lol
Romance / Re: Some Women Cannot Properly Take Care Of Their Homes by Lalami3232(m): 8:59pm On Oct 17, 2022
Women matter no dey tire una for this forum
Na wa ooooooo..... Tueh

1 Like

Family / Re: My Mother-in-law Told Me Not To Touch My Wife by Lalami3232(m): 5:20pm On Oct 17, 2022
grin grin grin grin
Oga I'm not here to advise you or tell you what to do. All I want to say is, my fellow nairalanders, say these words after me: I REFUSE TO BE POOR IN LIFE
Na poverty dey make people dey hear when your wife dey moan or cry for inside room. Una wey dey stay "face me I face you house" too dey like fvck and una preeq go big like Mallam kettle



I don talk am before and I go talk am again, "if you dey poor for life nowadays, na your own doing. Oga/madam, go and learn programming and thank me later"

120 Likes 10 Shares

Romance / Re: Las Las All Nigeria Grls Are Not Useless by Lalami3232(m): 10:21pm On Oct 16, 2022
grin cheesy grin cheesy
Bros, no dey take wetin people dey write for social media so serious oooooo. Even those of us wey dey endorse the word eeh, we get sisters, mothers, female friends, children etc
Same way the ladies go say "men are scum" but dem go dey pray and even go their BF house to help am with chores. All na "social media hypocrisy". Believe what you see on social media at your own peril
Once again, congratulations for been amongst the 1% of guys wey a 9ja babe don ever give money


I don talk am before and I go talk am again, "If no be you disvirgin your wife, oga go for DNA test oooooo because boreholes can't be trusted"

4 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 30 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.