Lalami3232's Posts
Nairaland Forum › Lalami3232's Profile › Lalami3232's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 65 pages)
Na only evil and bad news na I dey hear of this particular bridge. It's either tanker dey fall or container dey fall. What do I even know sef? |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() If only all men can be as brutal as women when chosing a future partner, I'm 100% sure that the moral decadance might have reduced significantly. Women won't marry you if you can't foot teir bills or protect them but my fellow men will kneel down to propose and even pay brideprice on a nonvirgin. If male virginity really mattered to women in choosing a husband, they won't lower their standards. But my dear men will marry a girl wey numerous men don chop tire for street and say "my woman comes first before everyone". What do I even know sef? |
Na wa ooooooooooooooooo!! Anyways I have nothing to say than " ISRAEL OVER TO YOU" What do I even know sef |
It's so disgusting and irritating to see men and women making fun of this beautiful and faithful lady. Una dey talk like say some nonvirgins no dey stay 35yrs+ without husbands. Weather una like am or not, we men go cherish and respect a virgin more than a nonvirgin. Now make I ask you one simple question, a virgin lady who's your spec and a nonvirgin who's still also your spec, who will you go for? Na from the answer to this question na we go know the number of insane people wey dey this forum. No matter what they say about virginity, we all know say a virgin get higher market value than a nonvirgin. Now make I list some advantages of virginity for you: 1. You get 99% assurance say the first child na your own. Your money for DNA is safe 2. You no get any competitor e.g, you no go hear say my ex or Chukwudi and Tobi sabi knack pass my husband 3. They're so pure and clean 4. Their womb get higher chances of conceiving than most nonvirgins wey don take more postinor 2 than paracetamol 5. No fear of ex getting into her pants once again 6. Dem no dey take manpower for virgin. But you know how many manpower you don take for your nonvirgin abi? 7. Their nude get 0.1 chances of leaking unlike nonvirgins 8. Super tight and warm 😋. 9. You no go ever think of penis enlargement with a virgin. But with a nonvirgin, bros you go fit think am ooooo 10. It shows she's disciplined and respects her body unlike nonvirgins. The list is endless but make I end am here for today. Once again I ask you this question, would you want a wife who would tell your children that "dear kids, pls close your legs until wedding night like I did" or you want the one wey go say "close your legs ooooo, no talk say I no warn you". What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Na man wey never mature and get experience na go think say women no like sex more than men. Wetin dey underage wey dey sweet una? Anyways she's a nonvirgin and they're the same worldwide. It's either a politician or a force man is dying ontop of them in a hotel or dem dey open leg for something cheap or dem dey use toys/cucumber or dem dey take advantage of minors. Unforgiving and bandit preeq dey here for free but they won't want to come and get it, rather they go for the yeye ones. Tufiakwa!!! If you were lucky to meet your wife as a virgin, oga take her out tonight and give her a treat because she's special. But if the door was wide open by unforgiving carpenters like us before you took full ownership, oga DNA should be your first location next week. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
You see as indians and other people dey vex so, you no go ever see such in Nigeria. If this similar thing happens for Nigeria eeh, wetin you go hear dem talk be say "dem dey complain because na our tribe na be president. If na their tribe, dem no go talk". Others go say " 4+4" while the last group go say "as E dey pain dem, E dey sweet us. Social media propaganda no dey work for us, we must complete our tenure". If you're born in Nigeria, life don already dey lead you by 1:0 and if you come marry a nonvirgin and no go for DNA test, bros na 3:0 What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
E go hard oooooooooooooo |
Nowadays wey everything don turn content on social media, I rather believe APC to make a positive change or a nonvirgin not to do paternity fraud than to believe most things I see online. Hence, 95% of things you see on social media today are white LIES. But if y'all could believe your nonvirgin partners and not go for DNA test, I see no reason why y'all shouldn't belive all these. What do i even know sef? |
![]() Have I ever deceived any woman because of sex? I no sure ooooo because I'm too real. For goodness say, we're talking of a nonvirgin here na. When your house is presentable and cool, na you go see nonvirgins dey run. If you come mistakenly get car join, na God go hell you not to catch STD. The easiest thing to see in Nigeria aside corruption is sex. Just get small money and thank me later What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
![]() From my experience with desperate women/some single mothers eeh, they're so so vulnerable and easy to chop. And the moment we sense you're desperate, you get our curvy and brutal gbola rather than our hearts. I have a big issue with this video. My issue is, if all these nonvirgins get married and stay off the street, who we go us dey hold body and cure conji? Make una dey careful about getting married na, nonvirgins. That been said, let's get to the video. Now you say your sister na wife material, we the "elite but not ready bachelors" have some questions to ask her: 1. What would be our benefit if we marry her? 2. What's she giving us that we can't get ourselves? 3. Is she a virgin? We can't eat leftovers na. Kings are meant to eat like lions not vultures 4. How industrious ans productive is she? This number 4 question should be answered with proof and not mere words. That been said, it's time I advise the "Mr save a desperate woman", oga if you marry one of these kinds of women, go for DNA test and thank me later. What do I even know sef!!!! |
In a sane society, most Nigerian can't cope. They take their agbero live style abroad and expect to get away with it. But unfortunately, most countries abroad no get time for "agberoism". While some are seriously praying for a miracle so that they can relocate, others are taking actions to get them deported back home. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
If you fit mistakenly marry a virgin, you no know wetin God do for you. 99% of the demonic and shameful news we read online are from these nonvirgins. It's either they disgrace themselves online or a man die on top dem for hotel room. That been said, let's go to the man. Oga, how old are you? If you're more than 18yrs, then you're a future f00l at 40 because your action shows it. You wey carry who you no know and allow her to sleep on your bed till day break, na you mumu pass. Why even recording her? Sometimes, people can get drunk and pee on themselves, others dey bedwet naturally and it's not a taboo from what I remember. You see me eeh, I will be the last to make a video of anybody's predicament and post it online. I can laugh at you but never will I come online to use it to mock you. Most of una no know why I carry this DNA test campaign for head like gala but never for once will I come here to write about someone else. Wetin you gain now by humiliating her? She's a nonvirgin, we all know but this is a step taken too far. What do I really know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Na tech oooooooooooooo. The year is almost gone and if you don't do something different, your story no go change. Go and learn cyber security or data science and thank me later. For those who may later be quoting me for reference, go to YouTube and watch videos or go to NIIT, Ridzinmarkstech, Flamytech or any IT institution and thank me later. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
As the year goes by, politics gets dirtier and dirtier. Now dem don get mind to block a presidential aspirant from coming into a state for campaign. See eeh, Nigeria politics na very dirty game. Dear sir/ma, na this nonsense place na you wan born and raise your child/children? Your children deserves to be raised in a saner society. Even if you can't do anything for your children, try give them citizenship for another country aswell. Don't say I didn't warn or advise you. Try to double your hustle for the sake of your children, do legit jobs, go into tech and thank me later. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
But I thought women said "marriage no be achievement" for them na Aunty why you dey wan stingy with the kpekus na? Abeg give am to the next guy on the queue, make E quick reach us wey dey back. If na man na dey do this to a lady, dem go say he's controlling and toxic. Anyways, I' not here to say who's toxic or good, my own na to welcome her back to the street. My people, una don ever think say "what if all women decided to respect their bodies and be decent, which nonvirgin na we for take dey cure konji before meeting our pure virgin wives"? God bless all nonvirgins wey dey open legs or wey don open legs at one point or the other for my fellow street boys before marriage, y'all are the real VIPs. I appreciate y'all!!! And for the virgins out there or those who married as virgins, y'all are rare and special. We pray for our daughters to emulate you and may your husbands value and cherish you. For the nonvirgins, remeber say harmattarn will soon be here, we need una services as ususal. What do I really know sef? |
Congratulations to you dear!!! But abeg, make you make sure say you no carry the spirit of Nigeria nonvirgins go there ooooo, ensure say DNA test comes out positive. Now let's look at it this way around!!! If we reverse the situation, would the woman marry her gateman/househelp? I would say this over and over again, only men na dey marry for love, women don't. The only person wey women love genuinely na their children. Hence you see every child saying "my mom is the best" but their husbands can't say "my wife is the best". Anyways, do what rock your boat oga. But when I go vex for you na when you spend millions to pay brideprice for a girl wey numerous men don chop for free. Once again, may we not go with rings and flowers to places where others are going with condoms and lubricant... AMEN!!! What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Young lady pls don't ever feel bad, atleast you open leg because of say you think say na "precious stone". How about the nonvirgins over here wey dey open legs because of noodles, shawarma and Netflix. Some even open legs because of BlackBerry years ago and still dey open am because of iPhone. So my dear sister, don't feel bad. Laslas, one innocent man from nairaland go marry you and rate you above his mother. What you have to do na just to tell the man say your body count is 2 and he's just the second person, same as your other colleagues dey talk am. If he too insist on the story, tell am say the first guy deceived and raped you. No be everything na Nigerian girls go dey teach una na, make una try dey creative like 9jq girls. But then again, I wish you and the man wey go pay millions as brideprice for your head the very best. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
No he doesn't!!! If you don't like his lifestyle, give him quit notice. I would prefer my tenant brings numerous nonvirgin women to my compound rather than bringing male scammers or thieves. This is my own opinion sha. Atleast I get to see the faces of the women wey he don sleep with, so none of my family members go make the mistake of marrying any of the nonvirgins (leftovers). What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
I really don't know about other men but I know what I'm afraid of in marriage. I no dey fear brideprice atall, I only dey vex say I will have to pay millions for something that her ex was collecting for free, since she's a nonvirgin. So why is mine different? I no dey fear wedding expenses, I dey only fear say what if after spending those millions to feed her friends, family members, ex and all the invitees, she give me another person pikin? Remember she's a nonvirgin, she couldn't close her legs. I no dey fear of ever going broke because even if I go broke, I'm a tech person and money go show one way or the other. But my main issue now be say, what is she offering me or bringing to the table so as to compliment my effort? Well, I don't know for other men but for myself, I no dey fear any of those things you listed up there. I only feel cheated when I'm asked to pay millions on a fairly used good or work twice as hard in order to get a fairly used good What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Even till this moment, I'm still a super shy guy but tech has really helped to kick a large portion of that shyness away from me because I tend to meet clients and do lots of presentations. Another thing wey dey give confidence again na money. Money dey take away shyness, your skills/job go still help in taking away shyness too. But wetin really help my shyness na my DNA test campaign. If I dey shy and I no spread the enlightenment gospel to you and that other man, these nonvirgins go give una children wey no be una own. So the 3 things wey help me drive away shyness na tech skill, my quest for making money and DNA test enlightenment for my fellow men. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Na only for Peter Obi body na these youths dey get power. They no fit mobilize and fight back but dem fit mobilize to drive away a presidential aspirant. Dem leave the main culprit and begin to chase shadows What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Forgive me but I have to say the truth, the next generation is almost doomed. We've lost good morals bro. Nowadays, parents see disciplining a child as suffering. If you dare flog a child for school now, the parents go come school to give you the beating and embarrassment of your life. I remembered sometime ago wey a popular actress arrested a teacher because she claim say "the teacher no like her daughter". Na this generation wey no sabi close legs na go be mothers of children tomorrow. Na this generation wey prefer to date a yahoo boy rather than working class na go be elders tomorrow ooo. This generation wey almost everybody nude videos dey online na wan counsel people tomorrow? This generation wey prefer Internet fraud over legit hustle na go be grandfathers tomorrow? I pity the next generation!!! Oga, how your wife wan even take advice your daughter to abstain from premarital sex when you met her as a nonvirgin (fairly used)? Honestly eeh, the next generation wey this GenZ go be their parents go just dey cry 😁. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
The kind questions wey some of una dey ask dey amaze me. How can you say "if you were to be in his shoes, what would you have done? ". Oga I can never be in that guy's shoes. The guy na mumu man. How can you be working so hard for 3yrs so as to save money for you and your GF to relocate. Oga, we're talking about GF here ooooo, not wife or child. And from the story, it's obvious say the girl no contribute any money aside toto. Honestly eeh, from the recent posts I dey read online nowadays, it's obvious say majority of una no suck breast reach 4days. Anyways, let me tell you what I would have done. If my GF insulted me for not buying first class ticket, I would have knelt down and beg her, then run home to sell my family's land. If the money still isn't complete, then sell one or two of my kidneys so she can be happy. Remember say who make GF happy go make heaven oooooooooooooo. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
God is not partial, He did everything just to balance the system. Imagine everyone is rich, who will be your driver or cook? Who will want to be your security man or gardner? Most of us weren't born into riches but we're trying to carve out a name for ourselves so our children won't come out like you someday and make this kind of post. That rich family you are referring to, someone paid the price for that generational wealth. Now my question to you is, what are you doing for the sake of your generation? What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
I have nothing to say than to define the most potent law of congodynamics by Okafor in 1509 B.C Okafor's law of congodynamics say " any tree you can successfully climb just once can always be reclimbed over and over again, provided that physical and secluded environment remains constant ". I rather believe Okafor's law than to believe Ohm's law, Faraday's law or Newton's law because it's so potent and doesn't fail. What do I know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
I support this one with full chest |
Na wa ooooo ooooo oooooooooo |
I think your caption is wrong!!! Why say "HELP ME"? Dem don already render you help and you dey complain. All I see here is 3 people who has helped or will help each other. |
This is sad indeed!!! Before most of these houses dey collapse, there's always a warning sign they give but people dey neglect dem. Government should put a task force to checkmate these poorly built houses na. But i don forget say this na Nigeria wey we can een bribe the officials to overlook things. RIP to the dead and speedy recovery to the affected. What do I even know sef!!! |
I may not be able to speak for others but you see that number one (tech), that one na tried and trusted. Oga/Madam, instead of your children to dey play and whileaway their time, introduce them to tech early enough and thank me later. For adult, I will suggest the best 2 courses which are DATA SCIENCE and CYBER SECURITY. I didn't say data analysis or data anaytics ooooooo, i said DATA SCIENCE and CYBER SECURITY. For chldren, make them start with game development or web using CMS like wordpress before finally pushing them to real programming. For those of you who may be asking where to learn, go on youtube and download free videos, udemy or go to tech institutions like NIIT, New Horizon, Flamytech, Aptech, Ridzin Marks tech or HIIT. I don drop update oooooo!!! What do I even know sef? |
This game resemble draw for my eye!!! I foresee a 1:1 draw or 1:0 |

