Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,503 members, 7,830,516 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 12:49 AM |
Nairaland Forum / Lalax's Profile / Lalax's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
Politics / Re: NRC Suspends Train Operations Along Abuja-Kaduna Route Indefinitely by lalax(m): 1:35pm On Mar 29, 2022 |
When u have illiterates in govt... Na so d country go dey go front and back... Onyibo pple go dey laugh us now... Person wey talk say naija na joke no just lie ... |
Politics / Re: Troops Kill ISWAP/Bokoharam Terrorists, Recover Large Cache Of Weapons by lalax(m): 1:32pm On Mar 29, 2022 |
We never serious one day 4 dis country... Govt just dey play us like table tennis ball... yeaterday bandits attack train today military kill terrorist... Military always killing terrorists a day after dem don attack... |
Celebrities / Re: Davido's Mother Bought Mr Macaroni His First Phone (Video) by lalax(m): 2:03pm On Mar 23, 2022 |
U wey 'phock 2 sweet' dey beg for money to buy food eat... Oga go find toto phock make e sweet u den make u drink like 3 sachets of pure water u go belleful.. Phock2sweet: 4 Likes |
Autos / Re: Toks Standard 2008 Lexus ES 350 Full Option Going For 3.150m by lalax(m): 1:44pm On Mar 23, 2022 |
Good one |
Politics / Re: Innoson Customized Anambra Deputy Governor Official Car by lalax(m): 1:43pm On Mar 23, 2022 |
Great 59 Likes 4 Shares |
Travel / Re: Apongbon Underbridge Lagos On Fire, Please Be Careful As you Plan Your Day by lalax(m): 1:25pm On Mar 23, 2022 |
Buhari meet Antony Joshua... Joshua collect badly... Buhari call Super Eagles... dem collect for Tunisia hand.... Buhari visit Lagos...Lagos bridge don dey burn..wicked of d "wickedest" go-slow loading in Lagos |
Celebrities / Re: Davido Acquires 4 Television Sets For ₦68 Million (Photo) by lalax(m): 9:44pm On Mar 22, 2022 |
My guy don dey yellow... na so Micheal Jackson take start.... |
Sports / Re: Who Replaces Ndidi For Black Stars Clash? by lalax(m): 4:01pm On Mar 20, 2022 |
Mikel... |
Family / Re: My Husband Has 2 Children With His Spiritual Mother's Daughter by lalax(m): 3:44pm On Mar 19, 2022 |
OP want to confuse us spiritually with dis write-up ... but spiritually me i no gree get confused. 2 Likes |
Foreign Affairs / Re: Putin Says 'Russia Has No Ill Intentions' by lalax(m): 3:59pm On Mar 04, 2022 |
E don dey clear... 1 Like 1 Share |
Travel / Re: Fidet Okhiria: Train Services In Nigeria Cheap, Heavily Subsidised by lalax(m): 1:38pm On Feb 26, 2022 |
When dem want to steal na him u go dey hear subsidized.... una go soon subsidize our life one day... useless pple 2 Likes |
Politics / Re: Obasanjo At 85: Oba Of Benin Pays Congratulatory Visit To Ex President In Abeoku by lalax(m): 6:13pm On Feb 25, 2022 |
Ok |
Politics / Re: NDLEA Bust: Police Faces Scrutiny Over Abba Kyari's Defiance Of PSC Suspension by lalax(m): 4:57pm On Feb 15, 2022 |
When i talk am say all dis set of muslim wey dey get black dot for forehead no b true muslim... Imagine u wey pray to d point of having black spot on your forehead same u still dey run drugs and scam at d same time.... Truely no b to call God be say u b religious... |
Science/Technology / Re: Elon Musk's Plans To Take Futuristic Noah's Ark To Mars ( Pics) by lalax(m): 12:38pm On Dec 15, 2021 |
Ok |
Politics / Re: #NorthIsBleeding Protest Erupts In Abuja by lalax(m): 12:23pm On Dec 15, 2021 |
Fake news... it is peaceful here in the north.... Sai baba Buhari till eternity. 1 Like |
Politics / Re: Bafarawa: Buhari Didn’t Visit Sokoto After Attacks As Our Lives Mean Nothing by lalax(m): 8:13am On Dec 12, 2021 |
Bafarawa is a lier... nothing happened in sokoto. Sai baba till 2023. 1 Like |
Sports / Re: Oshoala Listed In The UK Guardian’s List Of 100 Best Female Footballers Of 2021 by lalax(m): 11:09am On Dec 11, 2021 |
Number 67 on d list is a Zambian. Ryda: 1 Like |
Politics / Re: Senate Condemns UK Travel Ban On Nigerians Over Omicron by lalax(m): 11:39am On Dec 08, 2021 |
No mind dem... na president dem dey fight for ..incase him health go fail am dis period wey d ban dey in place... Xscape1993: |
Family / Re: I Think My Marriage Is In Trouble Please Help! by lalax(m): 9:57am On Dec 08, 2021 |
She will sign d document immediately.... she is bin waiting for d divorce just dat she want it to come from her husband...hence all d silly game she's bin playing with d man's heart..... Bonesbreaker: 1 Like |
Sports / Re: Guardiola Blasts Critics Who Claim It’s Unfair To Award Messi The Ballon D’or by lalax(m): 11:58am On Dec 02, 2021 |
U even get time dey answer dem... pple wey start to watch ball yesterday. paulolee: |
Jobs/Vacancies / Re: Federal Government Survival Fund Congratulation Message by lalax(m): 10:56pm On Nov 29, 2021 |
Na u get time dey answer dis olodo.person wey yahoo boys go use him "Funds survive".. Iceman2017: |
Sports / Re: Messi Wins Ballon D'or 2021 Award by lalax(m): 10:30pm On Nov 29, 2021 |
Someone even say messi na Ayé... Dagger111: |
Celebrities / Re: Davido Celebrates His 29th Birthday Today In Dubai by lalax(m): 8:27am On Nov 21, 2021 |
Ok |
Politics / Re: Cameroonian Separatists, Ambazonia, Invade Taraba, Kill Monarch, Burn Houses by lalax(m): 10:22pm On Nov 17, 2021 |
Many pple on nairaland no know say d country "nigeria" don die since.... na him wife just dey now and she no well like dis... |
Events / Re: Woman Who Had 10 Kids With 10 Different Men Buried In Penis-Like Casket (Video) by lalax(m): 9:49pm On Nov 14, 2021 |
Person mama die...him bury am wit 'gbola'...una carry d mata for head. |
Family / Re: Do Wives Owe Their Husband Sex ? by lalax(m): 4:35pm On Nov 14, 2021 |
Foreign Affairs / Re: Slaves Room In Ancient Roman City Unearthed By Archaeologists (Photos) by lalax(m): 3:46pm On Nov 09, 2021 |
All dis na why d black man get strong mind... "everything no mean anything" to us again after all dis experiences. |
Sports / Re: Kamaru Usman Beats Colby Covington To Retain Welterweight Title (Video) by lalax(m): 10:06am On Nov 07, 2021 |
Great 1 Like |
Religion / Re: Wearing Rings On The Toes To Church by lalax(m): 8:52am On Nov 07, 2021 |
Travel / Re: A Tourism Visit To The Unilorin Dam - Ilorin, Kwara State (Pictures) by lalax(m): 2:03pm On Nov 05, 2021 |
Politics / Re: 2022 Budget Loaded With Frivolities Worth N227.1bn’ by lalax(m): 2:03pm On Nov 05, 2021 |
No wahala |
Politics / Re: Tordue Salem: Gbajabiamila Asks Security Agencies To Find Missing Reporter by lalax(m): 2:13pm On Nov 02, 2021 |
Na people wey carry am dey find am.... Dis is naija. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |