Celebrities › Re: Davido Celebrates His 29th Birthday Today In Dubai by lalax(m): 8:27am On Nov 21, 2021 |
Ok |
Politics › Re: Cameroonian Separatists, Ambazonia, Invade Taraba, Kill Monarch, Burn Houses by lalax(m): 10:22pm On Nov 17, 2021 |
Many pple on nairaland no know say d country "nigeria" don die since.... na him wife just dey now and she no well like dis... |
Events › Re: Woman Who Had 10 Kids With 10 Different Men Buried In Penis-Like Casket (Video) by lalax(m): 9:49pm On Nov 14, 2021 |
Person mama die...him bury am wit 'gbola'...una carry d mata for head. |
Family › Re: Do Wives Owe Their Husband Sex ? by lalax(m): 4:35pm On Nov 14, 2021 |
|
Foreign Affairs › Re: Slaves Room In Ancient Roman City Unearthed By Archaeologists (Photos) by lalax(m): 3:46pm On Nov 09, 2021 |
All dis na why d black man get strong mind... "everything no mean anything" to us again after all dis experiences. |
Sports › Re: Kamaru Usman Beats Colby Covington To Retain Welterweight Title (Video) by lalax(m): 10:06am On Nov 07, 2021 |
Great |
Christianity Etc › Re: Wearing Rings On The Toes To Church by lalax(m): 8:52am On Nov 07, 2021 |
And me too..... Rydermaverick: With me abeg..I support that gal comment.. |
Travel › Re: A Tourism Visit To The Unilorin Dam - Ilorin, Kwara State (Pictures) by lalax(m): 2:03pm On Nov 05, 2021 |
|
Politics › Re: 2022 Budget Loaded With Frivolities Worth N227.1bn’ by lalax(m): 2:03pm On Nov 05, 2021 |
No wahala |
Politics › Re: Tordue Salem: Gbajabiamila Asks Security Agencies To Find Missing Reporter by lalax(m): 2:13pm On Nov 02, 2021 |
Na people wey carry am dey find am.... Dis is naija. |
Properties › Re: Femi Osibona: Face Behind Collapsed 21-storey Building In Ikoyi by lalax(m): 10:08am On Nov 02, 2021 |
|
Crime › Re: EFCC Arrests Obi Cubana Over Alleged Money Laundering by lalax(m): 10:06am On Nov 02, 2021 |
If i tell u say VP na him get d 21 storey building wey collapse for lagos ...u go gree?? Officialgarri: He will sleep in his bedroom tonight, I am sure of that. But I trust this thread to be filled with tribal bashing. Don't say that my friend. Just pray that God should open miracle doors for you. E go just be like ritual money. |
Politics › Re: Osinbajo Tell Nigerian Youth To Quit Complaining, Move On In Spite Of Challenges by lalax(m): 10:02am On Nov 02, 2021 |
VP don vex oooo.. Him 21 storey don fall for lagos. |
Celebrities › Re: Why Is Tiwa Savage Yet To Arrest Or Sue Her Blackmailer? by lalax(m): 2:45pm On Oct 31, 2021 |
Na she sabi |
Celebrities › Re: Video Of Chiwetalu Agu After His Release From Army Detention by lalax(m): 2:44pm On Oct 08, 2021 |
Ok |
Celebrities › Re: Zendaya Folakemi Adenibuyan Signs Endorsement Deal With Ruff ‘n’ Tumble (Photos) by lalax(m): 2:18pm On Oct 08, 2021 |
|
Politics › Re: We Were Never One Country - Bukola Saraki by lalax(m): 10:39am On Oct 04, 2021 |
I just tire... mrvitalis: But u just did ... lmao |
Politics › Re: We Were Never One Country - Bukola Saraki by lalax(m): 10:38am On Oct 04, 2021 |
After u don reply am finish... i just tire... |
TV/Movies › Re: How BBNaija Viewers Voted For Whitemoney, Liquorose, Pere, Cross, Angel, Emmanue by lalax(m): 9:16pm On Oct 03, 2021 |
Ok |
Politics › Re: NIMET Predicts 3 Days Of Cloudy Skies, Sunshine In Nigerian Cities by lalax(m): 4:48am On Sep 13, 2021 |
Ok |
Car Talk › Re: Suggest An SUV Of 2m To Buy For My Wife by lalax(m): 1:36pm On Sep 12, 2021 |
Go for 1999 Honda CRV.... u can get fresh toks for less than 2m... |
Art, Graphics & Video › Re: Precious Eboigbodin Creates Lion Sculpture From Spoons, Knives And Forks by lalax(m): 10:42am On Sep 10, 2021 |
Edo and art is like 5 and 6... Nice work. |
Business › Re: Naira Falls To ₦540 Per Dollar by lalax(m): 4:19pm On Sep 09, 2021 |
E b like dem don use Naira pant abi destiny.. becos dis kind fall no come funny again... Make money just dey fall everyday..na wa ooo |
NYSC › Re: Shuaibu Ibrahim Charges Corps Members To Work For National Integration by lalax(m): 3:46pm On Sep 09, 2021 |
Like say him dey work for national integration ... After DCP Kyari case i no trust any of dis uniform men again... Na money all of dem dey work for.... |
Romance › Re: Man Collapses And Dies After Seeing Sex Tape Of His Wife With Another Man by lalax(m): 3:34pm On Sep 09, 2021 |
Make i bend if i collapse... Me wey go baff nice up come find better joint go chop fish and drink cold beer first before i go come reason wetin i see... Na man wey no fit control him emotion dey die becos of woman. Now wey him don die shaybi d woman don get chance to bang as many men as she want... Stupid man.... |
Sports › Re: Real Reason Cristiano Ronaldo Left Juventus Revealed by lalax(m): 4:15pm On Sep 07, 2021 |
Ok |
Health › Re: Help: Chronic Diarrhea For More Than A Month by lalax(m): 7:38pm On Sep 01, 2021 |
He just gave u solution to ur problem... It occurs wen u eat contaminated food or drink. Follow d above advice and u are good. |
Sports › Re: Air Peace Becomes Official Sponsor Of Nigerian National Teams by lalax(m): 7:30pm On Sep 01, 2021 |
Local content in play... Nice one |
Politics › Re: Buhari Receives Governor Inuwa Yahaya by lalax(m): 7:27pm On Sep 01, 2021 |
Dis our president b like many people dey act him part for dis movie titled 'Nigeria'.. Different scene different person.. |
TV/Movies › Re: Gulder Ultimate Search (GUS) Is Back In 2021 (Everything You Should Know) by lalax(m): 7:16pm On Sep 01, 2021 |
Make fulani herdsmen catch una inside bush wey una dey find wetin no lost... Forest wey fulani wit AK47 full na him una want to go dey do GUS... na sidon look me i dey.. |
Family › Re: She Is Pushing Me , My Wife Called Me A Vegetable - Read My Story by lalax(m): 7:12pm On Sep 01, 2021 |
Oga na ur fault... nite wey u suppose satisfy madam u dey there dey sleep come use snore dey diaturb her... y she no go slap u?? Bros lash her in every corner of ur house make we see weda na b kiss u go dey get wen u dey sleep. Abegi do ur work like a man. Yeye. |
Celebrities › Re: Cubana Chief Priest And Wife, Angel Gold Okechukwu's Vacation Pictures by lalax(m): 5:48pm On Aug 10, 2021 |
Ok |