Laurelita's Posts
Nairaland Forum › Laurelita's Profile › Laurelita's Posts
Ok ma, I hear. Meanwhile, as we are waiting for the price of gas to come down, come and patronize your hustling sister. Please check my siggy. Thank you. |
So this is a problem okwaya? U never hear say gas na 6hun per kg? U don buy ur firewood? Abeg dash person the phone if you really feel u have problem with being on social media. I carry market o. Check my sig biko. |
Na pass I dey pass o. Come and buy market. Check my siggy. Una Weldon. |
Ewoooo! Na wetin this sweet baby do you oooo this evil woman? Girl wey you born no be pikin again? You go answer God one day! |
It's called FFF. Friend For Food. Please patronize your hustling sister. Check my siggy. Need any poultry machineries from China? Please call or whatsapp me on 081.2500.49.43 |
Angel baby, you are blessed. |
Oh God, please save your people. |
What?! He dosent pick ur calls? Hope Network di nma? |
If u live in lagos look for the shepherd flock international or browse about , healthy living by tony akinyemi and u will learn how to fight diseases by changing ur diet and ur life style. And becoming friends with Jesus. Get God's attention |
Look you've got nothing to fear. Look for this book, The Halleluya Diet. By george malcmus. Read it. Taking 5- 8 glasses of carrot juice and diet of fruit and vegies will clear it. And now you should fully embrace Jesus Christ. This is a journey that will cause u to testify |
larryking540:Nna u b correct person. Thanks for still believing. |
Ok |
Op o, abeg we fit use am do garri? ![]() |
I didnt even know much of what others did during my service year. As we dey finish all those SAED toks omo na to go line up for food carry food enter hostel. Girls of like minds, we go just dey gist and dey go NCCF meetings also locate ur church members that were posted to d same state. So i go NCCF and my church meetings. There were homely girls and there were the crase ones. I didnt even know say people dey go here and there inside camp to work their ppa. I heard at the end of camp and na still osogbo i go. Na wetin u want you go get. |
Omo eh! The hole no be hia! This one na really oxygen consumer. I no go sit or stand near dis one o. Make she no inhale all the air in the room leaving me fighting for some. Mba, no way. U no like the fine nose God give u, u say na 'well' u want. Oya carry go na. But coronavirus is real o. How u wan cover that thing? |
God no y He create Adam first. Women understanding get as e b. But me i no follow o. I thank God for Jesus and His work in my life. Women make una repent o |
Eh? U sey? Wait make i read am backwards for more understanding. |
If u are weighing this type of idea in ur heart, na so ur enemies go dey weigh this idea for their mind. If u move person husband, ur enemies will use spiritual sieve and sieve better better tins commot for ur life. Go find ur own 'husbaind' abi na 'hospant' abi na 'housebaind'. Allow married pple settle dia case. Na u better? |
Op u don do like Nigerian government. them go start something dem no go finish am. tomorrow now u go join those criticizing the government. |
Bros, wait o! U discovered she is lazy and lacks ambition, u still continued and want to quit becos she is pregnant abi? Ok o. Abeg what kind of business did u say u taught her to do with phone or laptop, i need extra legitimate hustle. Please put me through. Plz if u will just reply this message i will send u my whatsapp number. |
Op u get mind o! So we follow ur tory reach page 19 yet u still put us for hanger? Now this thread do becom like idumota market, som dey fight, som dey quarrel, som dey settle case, som dey tok politics, som don wait sotey dem don dey type dia own version of the tory. Abeg find food chop make u com finish d tory and disperse efrybody go house jor |
No be smalltin dat year wen mama A... Say "mama X... Na ur pikin shit no flush". Mama x say "How u take know?" mama A answer "i know the colour of ur pikin shit" |
Madam Oby u dey try o, but u go first do MFM deliverance for dia head o. Like 7 days dry fasting.Na one spirit wey get many names dey worry politicians and e strong o: Greed, olojukokoro, my own my own, selfishness. E hard to commot o. |
Abeg, where is my brother righteousness89? Please no commot from this forum o! Dis one wey i no dey see u again. |
Slay lion ![]() |
Waka wey im for waka for 10year he did in 3 days. Over friction and excessive wear and tear don catch up with im legs. Oga, u still wan trek for 2023? Humans dey disappoint o, but Jesus neva fails. You wont need to trek to Jesus. All you should do is call on Him. You are loved. |
slawormiir:To what end? To go to hell forever? When u can go to heaven? Encourage good and celebrate it. Love God, choose good, heaven and hell is real. |
1. In the hollow of His hand
2. He brought me out from the miry clay
3. Immortal invisible God only wise
4. Praise be to God the self existing one etc |
Please go and look for the ower of that bone. The Lord Jesus never broke a bone. John 19:36, For these things came to pass to fulfil the scripture, "NOT A BONE OF HIM SHALL BE BROKEN". |
#notobadgovernance. ANYONE INCITING TRIBAL WAR WILL SURELY DRINK FROM THE CUP OF THE WRATH OF GOD! |
Its not evil to pursuit a just cause. If God wills, let this protest bring in the judgment of God on every wicked leader. Its unfortunate that for so long Nigerian leaders have seen and taken the people for fools. I pray this protest yeild results because of the poor in the land. In that good course you are pursuing please remember God. In letting your voice be heard add prayer. Jesus loves you, and I do too. Jesus is coming again! Prepare to meet your God. |
In light of series of events its looking like the year of the Biblical 10 pleagues. Jesus is coming People, prepare to meet your God! |

