Lilbazy's Posts
Nairaland Forum › Lilbazy's Profile › Lilbazy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
Ebubeslym: sommyblaze: onihaxy: ALKARULEZ615:Hmmm tebirim:Nairaland members...meeting is 4.00pm ooo: venue:joke section...our able leaders andyblaze,tallesty1 and icebrylin 'll be there to give some speech about the incest "I schooled in france ish"...pls don't be late |
. boombay:.this I schooled in france stuff is no longer funny na...imagine,am sure your grandfathers are pele's fan and now look at you saying you don't know pele...smh |
Wizkid is not the owner of "no long thing" Dbanj is the owner...."story for the gods";olamide...."kerewa;"zulezoo.... |
. |
Kayharry:dat one na market? |
pappy2000:ode ni e |
Kayharry:ur character no fit make person buy that ur scrap ± |
Kayharry:Godforbid bad thing...wetin I wan take that 4wheel drive do? Guy no reply me again abeg...END OF DISCUSSION. |
Kayharry:na price I dey price na...lol |
40k...email me |
chamboy:oboi,make the matter end like dis o |
chamboy:am sure that nigga(buhari) ruled ur dad,and u are still clamouring for his return to rule you....literally speaking you are a morron. |
Another lost sheep is found!!! Glory be to jehovah in the highest. |
I wanted to vote for APC o,but with this there new style of campaign which is destroyin/abusing the presidents image,am no longer interested...this is is too much,instead telling nigerians how you 'll help in transformin the nation you keep abusing mr president on a daiily basis...very childish. |
Chaii,I just check the list finish and nigeria no dey o,them don come calabar come see girls wey gather nyansh like nicki minaj? Dem don come unilorin come see girls wey fine pass dem ashanti? Dem don come fulani land come see girls wey fine pass those sudanese/djibouti ladies? Why dem too dey do naija ojoro na? Ivorycoast win nations cup bcum 1st in africa,even zambia,but naija win nations cup bcum 4th. We no get ebola again dem still dey count us join ebola affected nations...@op no post dis kind stuff here again if naija name no dey o. |
Story for the gods |
But why APC dey fuckup like this na? If dem continue like this,there lose no go get part2 for 2015 oo |
Bamz:and who is joking ? |
As a full blooded idoma boy,I 'll vote for jonathan come 2015.although my dad is a millitary captain,I don't want a soldier to rule dis country..."once a soldier always a soldier" dis is democracy not a millitary/democratic regime. APC should do better than bringing buhari,don't be decieve...elections are not won on the internet,60% of nigerias elegible voters don't have access to the internet. My thought tho. |
Oritse_femi u dey...dey there dey impregnate girls when I dey hustle for my education,from lasu to lautech...kokan aye. |
How about iraq,syria,thailand? @op |
Empty barrels make the loudest noise... |
Hmmm,APC are trully working....mr lie mohammed dis is ur state oooo |
Hmmm,APC are trully working.... |
That's what you get when you sell ur soul to the devil...but all of it is VaniTy upon VaniTy. |
Good development. |
Op...if this silly behaviour of you deflowering young girls is true!!! I swear you are gonna get real f.ucked up in life...karma is a b!tcH |
We all know the north_eastern citizens are doing this to themselves just to discredit jonathan...though am not from the south_eastern part of the country but I can't imagine the igbos bombings/killing themselves just to discredit buhari or any muslim president. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)

