Jokes Etc › Re: Men Strike Back by Lolabbey: 11:19am On Feb 08, 2008 |
@ tj complt am now no alow fear catch u joo  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 11:17am On Feb 08, 2008 |
hmm reme i no b dog now i go prefer meat and not bone |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by Lolabbey: 11:15am On Feb 08, 2008 |
ok now |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by Lolabbey: 11:13am On Feb 08, 2008 |
hmmmmmmmmmmm |
Jokes Etc › Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lolabbey: 11:13am On Feb 08, 2008 |
she want form abi u want form? |
Jokes Etc › Re: Clinton's Solution To Plane Hijacking by Lolabbey: 11:11am On Feb 08, 2008 |
sure dat was typographcal eror? isnt it?  |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by Lolabbey: 11:06am On Feb 08, 2008 |
i tot as much |
Jokes Etc › Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lolabbey: 11:04am On Feb 08, 2008 |
she u want form? |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by Lolabbey: 11:03am On Feb 08, 2008 |
hmmm,then-----------------  |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by Lolabbey: 11:02am On Feb 08, 2008 |
who confirm am for you? dat na good one ooo i beta call web 2 come 4 u abi wetin u feel?  |
Jokes Etc › Re: Clinton's Solution To Plane Hijacking by Lolabbey: 11:02am On Feb 08, 2008 |
hmmm we are waitin 4 d guy 2 answer |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by Lolabbey: 11:00am On Feb 08, 2008 |
who confirm am for you |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 10:58am On Feb 08, 2008 |
ok no wahala then |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by Lolabbey: 10:56am On Feb 08, 2008 |
hmmm web u sure sey na smartnes abi na mony no dey  |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by Lolabbey: 10:52am On Feb 08, 2008 |
realy? am getin more intrstd  |
Jokes Etc › Re: Aids Is Real by Lolabbey(op): 10:51am On Feb 08, 2008 |
tufe wetin do u now u no trust me  |
Jokes Etc › Re: *a Job Application* by Lolabbey: 10:48am On Feb 08, 2008 |
hmm,how u knw u don try me too  |
Jokes Etc › Re: If Condoms Had Sponsors by Lolabbey: 10:47am On Feb 08, 2008 |
i guess yes |
Jokes Etc › Re: Obj, Atiku And El-rufai by Lolabbey: 10:46am On Feb 08, 2008 |
na real wah ooooooooo  |
Jokes Etc › Re: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 10:45am On Feb 08, 2008 |
y not double am to infinity gues that will b much nicer  |
Jokes Etc › Re: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 10:44am On Feb 08, 2008 |
hahaa tj u dey fear to mention deir names abi na me u wan implicate abi? olorun oni fun e se  |
Jokes Etc › Re: Pain Transfer by Lolabbey: 10:41am On Feb 08, 2008 |
hmmm,na wah ooooo
so pikin dey nrlnd |
Jokes Etc › Re: Things You Will Not Be Caught 'dead' With by Lolabbey: 10:38am On Feb 08, 2008 |
ok at web i dey folow u watch |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 10:36am On Feb 08, 2008 |
she no dey online now  |
Jokes Etc › Re: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 10:35am On Feb 08, 2008 |
anoda gbeborun  |
Jokes Etc › Re: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 10:34am On Feb 08, 2008 |
since u don agree sey na u be d zoo keeper that means u go knw d lion and gorilla abeg tel us now or will u tel me in private  |
Jokes Etc › Re: *a Job Application* by Lolabbey: 10:32am On Feb 08, 2008 |
hahahaaaaaaaaaaa dat one serious oooo no wonder-----------------------------  |
Jokes Etc › Re: Obj, Atiku And El-rufai by Lolabbey: 10:30am On Feb 08, 2008 |
@tj
bt u fit shout sha |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 10:30am On Feb 08, 2008 |
tj, i stil dey wait u ooo |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by Lolabbey: 10:25am On Feb 08, 2008 |
@ ayusman i no sey wth all of urs na only cowries u go produce no let me and u start oooo i no knw who put yaa mouth, gbeborun,ameebo,mind urself oooo  |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by Lolabbey: 10:22am On Feb 08, 2008 |
heheehe tel me somethng  |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by Lolabbey: 10:16am On Feb 08, 2008 |
@ ayusman u no well make we no start our own gbeborun,ameebo,who call u?  |