₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,535 members, 8,436,200 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 09:57 PM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 328 329 330 331 332 333 334 335 336 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 12:59pm On Feb 07, 2008
understnd?hmmm na wah oooo
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 12:55pm On Feb 07, 2008
we ar all waitin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 12:39pm On Feb 07, 2008
i no see u online now
Jokes EtcRe: Naija Fire Service by Lolabbey: 12:38pm On Feb 07, 2008
sauce, u dey here too?all round netwok grin
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 12:36pm On Feb 07, 2008
ok then
ur yim adres
Jokes EtcRe: Wat Re U? by Lolabbey: 12:34pm On Feb 07, 2008
afribabe na hre u dey?sauce dey find u 4 d thred wey u sey diff no dey btw man and dog
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 12:32pm On Feb 07, 2008
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm

personal;?

no wahala now grin
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 12:30pm On Feb 07, 2008
sure now
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 12:29pm On Feb 07, 2008
i be wan knw now angry
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 12:27pm On Feb 07, 2008
E tire me now,so i begin dey wonder shocked shocked
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 12:26pm On Feb 07, 2008
saucekid wetin dey apen now?U AND DIS UR UMH I NO WAN UNDERSTND OOO shocked shocked
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 12:24pm On Feb 07, 2008
sauce um, h?
wetin u mean now
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 12:21pm On Feb 07, 2008
i sure sey she don hear.abi american babe sory afribabe grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 12:11pm On Feb 07, 2008
hmm afribabe becareful,ur senior saucekid dey warn u ooo grin grin
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 11:55am On Feb 07, 2008
observing?hmmmmmmmmm
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 11:53am On Feb 07, 2008
beebsyn i dey feel u,hw u dey? cheesy
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 11:51am On Feb 07, 2008
so afribaby ,are u a man,woman or dog? no beef.just confused if trulyy dere is no diff truly grin grin grin
RomanceRe: Which Kind Of Guy You Can Accept To Be Your Lover? by Lolabbey: 11:46am On Feb 07, 2008
efuah na hre u dey?
Forum GamesRe: Pairing by Lolabbey: 11:45am On Feb 07, 2008
ok let me make it simple pair kaka wth yah girl, u get it now? grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 11:39am On Feb 07, 2008
@saucekid na wah oooo,dis one wey ur inteligence pass 100% so.u don ja scale ooo grin grin
Jokes EtcRe: Mind How You Explain Things To Kids. by Lolabbey: 11:37am On Feb 07, 2008
cool not seen it b4
Jokes EtcRe: Funny Divorce Letter by Lolabbey: 11:35am On Feb 07, 2008
hmm mewa n sele, thngs are hapenin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 11:33am On Feb 07, 2008
sauce are u sure of what u just posted.hmmmmmmmm wonder shall neva end grin grin
Jokes EtcRe: Bonanza Bonanza Bonanza,,,,,,,,,,,,,,,offer Valids Till Feb 14, 2008 by Lolabbey: 11:31am On Feb 07, 2008
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm,who has gotten a comment?
Jokes EtcRe: Wat Re U? by Lolabbey: 11:28am On Feb 07, 2008
funnnyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 11:26am On Feb 07, 2008
web dis guy handsome no b small oooo,hmmm sory abi na dog? grin grin
Forum GamesRe: Pairing by Lolabbey: 11:16am On Feb 07, 2008
@sinctity no tell kaka sey i hint u ooo

kaka be don dey tel me since sey him wan chop 4 d pot wey u self dey chop.

maeanin na ur girl him want and since u are intrstd in pairing him do not hesitate to, shocked shocked
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 11:08am On Feb 07, 2008
dis one wey we dey argue sey na dis one no b dis one,

abeeegi make d lion and gorilla show face by demselves b4 we hire police to fetch them out. grin grin
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 10:55am On Feb 07, 2008
@tj na ur head tufe wan hit abi fear dey catch u?

@ tufe,feel free to tell ify u LOVE her y tel dem 2 fill in d gap

grin grin
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 10:43am On Feb 07, 2008
@tj why not take d job as a full time job gues it will b very lucratv 4 u grin grin
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 10:42am On Feb 07, 2008
clemcykul how far,i just sey m,ak i greet u dis morn,hope u slept well. grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 328 329 330 331 332 333 334 335 336 (of 339 pages)