Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 332 333 334 335 336 337 338 339 (of 339 pages)
beebsyn dear thanks |
sammy na wah oooo. only u don work 4 all these places? abeg she make i forward my CV? Dnt say knw ooo |
pretty am all ears open.make sure no one hears u as u whisper |
nice one my nurse |
busta rhymes thank u ooo,abeg help me tel am |
then pretty lets ear whre u will like 2 have it. |
sister,wetin u stil dey wait 4? abeg fly ,no run ooooo |
mr kelly,wht do u call it wen ur lady put her mouth in ur abdomen. mr lecture!!!!!!!!!!!!!1 i kne sey na anoda thng u dey thnk b4,tel me d trurh,wht exactly were u thinking |
esha lo ba de, no b new thinh now u do good and u wan sit down un top. na u supos ask weda she don get d credit or not, we b ladies now try give ust that chance abi i don ask 4 too much? ladies answer them |
feelings could be deceptive. are u so sure of your love 4 d 2nd guy or just loving him cos he came wen u needed one shine ur eyes ooooooo |
wld u like to have ur kiss in the mouth abdomen ears nose any part of d body or whre wld u prefer to have it? |
hmmmmm, short of words. |
sure na like dis mariage be? lov it all |
she is only trying 2 b obedient 2 her hubby |
na wah oooo, clemcy i no understnd ooo. dj na woman abi na man,because dis pics wey i dey see ,man dey dere and woman dey, abeg which of dem b d orijo |
night nurse tnx, acis wetin u wan show me? abeg sure sey d tin no go blind me. anyway i dey wait |
A man with one watch knows what time it is. A man with two watches is never sure. - Albert Einstein do u beleive this?if yes why? and if no ur reasons pls. tnx as u contribute |
sure she meant dumb ,dat shld be typograplical eror. i did dat too i meant writing MEN instead i wrote ME |
am omolola both parents are frm ogun(abeokut) bt mum is late |
meeeeen,i laff so tey water dey commot 4 my eyes. its realy cool. cnt help laffing ![]() |
Choosing a Wife Ikenna wanted to get married. He was having trouble choosing among three likely candidates [Ifeoma, Nneka & Ngozi]. He gives each woman a present of N650,000 and watches to see what they do with the money. Ifeoma does a total make over. She goes to a fancy beauty salon gets her hair done, new make up and buys several new outfits and dresses up very nicely for the man. She tells him that she has done this to be more attractive for him because she loves him so much. Ikenna was impressed. Nneka goes shopping to buy the man gifts. She gets him a new set of golf clubs, some new gizmos for his computer, and some expensive clothes. As she presents these gifts, she tells him that she has spent all the money on him because she loves him so much. Again, the man is impressed. Ngozi invests the money in the stock market. She earns several times the N650,000. She gives him back his N650,000 and reinvests the remainder in a joint account. She tells him that she wants to save for their future because she loves him so much. Obviously, Ikenna was impressed. He thought for a long time about what each woman had done with the money he'd given her. Then, he married the one with the biggest boobs. Men are like that, you know. You can never tell what they base their judgement on. Quality or quantity. ![]() |
PANSOME KUTI MEMORIAL GRAMMER SCH The future is unknown our years past is scanty ransomekuti we come ,help make our dreams come true omo ,i don forget the rest oooo,well its been a long time. any feela student in da house to help me out? |
what do u feel about BSC-HND discrimination? is this how we will wait and fold our arms? nairalanders lets discuss,--reasons,wayforward,e.tc. |
dis is too much i advise u take to d guy's advice. go 2 anoda thread or learn to behave urslf |
sunny i love dis ki so ka,ki so ka ,i gwara gwara, i can play guara gwara and d golf he b like sey i wan begin go house. cheers |
i b tink sey u go stil dey use strng head. anyway sha, hmmmm,enjoy ![]() |
i dey go 4 my youth corp nxt year |
thuggy anyway i b ssmal girl ,i dey final year |
no tel me sey u no sabi yoruba ooooo? wooo,o ti roogo lowo mi. so gbo. enjoy |
abeg make we no start fite oooooooooooo because i no fit shout,i no fit shout,i no fit shout ooooo abeg sing am dey go ![]() |
wetin hapen ,y u dey ask? |
noyez abeg help me deal wth dat thuggy of a thng. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 332 333 334 335 336 337 338 339 (of 339 pages)
