Lolabbey's Posts
Nairaland Forum › Lolabbey's Profile › Lolabbey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 330 331 332 333 334 335 336 337 338 (of 339 pages)
i tink it shld be u. aint u cool? ![]() |
power bike ooooo she u wanna take a ride, ---------------------- dat bike na power bike? abi na whch one. so lovely dough ![]() |
hmmm fellow nrlndrs, do u knw dat if u--------- kiss a girl on d 4head it means respect kiss in her mouth means love kiss in d stomach is heroisn kissing down dere,bro and siss it takes lots of courage. take am easy my fellow nrlndr AIDS IS REAL and rmbr THE THNG NO DEY SHOW FOR FACE OOOOOOO |
@ennyluv u no pair yourself now tel nrlndrs now before we begin pair u wth who u no like abi na folly u prefer?aisha no go vex cos na muslim and she understnds polygamy more. ![]() |
i can even write nothng les than 1000 words bt on one condition how much will u pay me? |
tjtj anwser webzii now abi d experince bitter? |
funny even dough i haerd it long time ago |
na wah ooo,migines dey write waec. i wsh am suces oooo |
will do dat now |
@beebsyn u dey vex oooo,if u blind two eyes wetin go apen?na u go dey bary dem waka ,ba? @ituen na godfada i want and i don see,mak i shout d name loud? TUFEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEE |
@tufe this ur details baffle me oooo ] sex-undecided na wah ooo @nitenurse u no fit gbadun me reach as i gbadun u ![]() |
@tufe av bin on our thred-sure will make u laff. waitin 4 u |
i dey confused ooo,abeg who b my godfather na ituen abi na tufe.una i.d dey confus me oooo. wetin i go do now |
are wht? nlndrs are waitin 2 knw wht dey are, |
i try adin u on YIM bt kept bouncing back,check if corect-westlifeex@yahoo.com |
ituen:i think thats just de power of love. |
so na britain u stl dey? abi dem don depot u to kuvuki land. attack like a lion------------------ ![]() |
@nite nurse,u no go kill person ooo since u'r a nurse have u had a patient lik dat b4? it will be realy terible,cnt even imagine it. ![]() |
@saucekid ur english go worst ooo dis one wey ituen sey na 4 china u learn english sory 2 say ooo china dem english bad ooo ![]() |
habba i disagree wth dis guys.if not 4 women dis life wld hav bin beta not in existence.rmbr behind evry sucesful man dere is a woman |
@saucekid,u b lecturer?y u com begin dey corect english |
we are waitin |
i tink it will be beta dey stand and watch us do what we like instead of sitting it will be an insult 4 dem 2 sit and watch us ![]() |
benjy she no b sey e dey pain u sha? anyway forms are out for the next hottest guy on nairaland aplication is 5ooo naira only |
hmmm,now am flattrd ![]() |
ify is such an obedient nairalander, round of applause 4 her paa pa paaa paaa claaaaaaaaaaaaaaaaaps,hurraayy , |
no yahwah now |
teetee thnk u ojere--its a free world and sure shit apens |
@teetee and tufe thnks realy got me encoraged hmmm am blushinggggggggg ![]() |
alright then |
which kind biz b dat ooo |
tufe mak i send am mak dem no sey ur goddaughter na corect chick ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 330 331 332 333 334 335 336 337 338 (of 339 pages)
