₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,535 members, 8,436,200 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 09:59 PM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 329 330 331 332 333 334 335 336 337 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Temptation by Lolabbey: 10:37am On Feb 07, 2008
read it b4 bt stil nice to read
Jokes EtcRe: Smart Little Gal by Lolabbey: 10:35am On Feb 07, 2008
dnt realy understnd
Jokes EtcRe: Notice To Employees by Lolabbey: 10:30am On Feb 07, 2008
no b on;ly thunder,earthquakke self go join fire them shocked shocked
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 5:40pm On Feb 06, 2008
nite nurse dnt tel me u wnt 2 abandom me angry angry
Jokes EtcRe: Which Is Preferable by Lolabbey: 5:29pm On Feb 06, 2008
Hy all!

@ ayefele200,
I no even c the 1 wey dey PRESENTABLE!
If una won chop-off ur lip as u said, then go 4 no 1 !!!! undecided undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 5:17pm On Feb 06, 2008
tufe cnt wait 2 gv u d ful gist


hmmm,i knw som nrlnders are trying 2 pokenose and see wht hapens. shocked
Jokes EtcRe: Aids Is Real by Lolabbey(op): 4:58pm On Feb 06, 2008
abeh who help me see nite nurse


hmm,i don dey mis am dieeeeeeeeeeeeeeeeeee
Jokes EtcRe: Aids Is Real by Lolabbey(op): 4:32pm On Feb 06, 2008
ok oo,

mak we all tak rose advice then grin grin
Jokes EtcRe: Aids Is Real by Lolabbey(op): 3:54pm On Feb 06, 2008
u fit get am ooooo

person no dey dey too sure oooo
grin grin
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lolabbey: 3:52pm On Feb 06, 2008
begin do d craze alone.


oya omo na mental case strat to dey craze, grin
Jokes EtcRe: This Is Not Ify's House by Lolabbey: 3:38pm On Feb 06, 2008
no wahala now
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 3:36pm On Feb 06, 2008
tufe notin do u,be calm
Jokes EtcRe: This Is Not Ify's House by Lolabbey: 3:32pm On Feb 06, 2008
hmmmmmmmmmmm,no comment
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 3:28pm On Feb 06, 2008
ok then bt stl waitin
Jokes EtcRe: "aaaaaaaaaaaaagh! by Lolabbey: 3:20pm On Feb 06, 2008
i wonder y ify and folly wldnt wnt 2 mak peace wth each oda

abeg make una keep d fire burning
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 3:01pm On Feb 06, 2008
we are in LOOOOOOOOOOOOOOVEEEEEEEE grin
Jokes EtcRe: Top Reasons God Created Eve by Lolabbey: 2:52pm On Feb 06, 2008
tufe notin is amis,lets get chatin on IM ,u sined out alredy
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 2:45pm On Feb 06, 2008
hmmm wh tel u sey we dey lie 4 YIM abi na so u dey do? grin grin
Jokes EtcRe: Know Your Shit! by Lolabbey: 2:43pm On Feb 06, 2008
ayusman y not extnd it to a year and let nairaland see wht apens.

dis one wey u lost ur apetite i knw sey u neba se food 2 chop 4 that 2wks
grin grin
Jokes EtcRe: Know Your Shit! by Lolabbey: 1:25pm On Feb 06, 2008
whc of d shits blongs 2 u ?abi na all ? grin grin
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 1:20pm On Feb 06, 2008
nity abeg no inject tufe oooo

and tufe pls dnt tak my lov away frm nity

grin cheesy grin
Jokes EtcRe: Top Reasons God Created Eve by Lolabbey: 1:11pm On Feb 06, 2008
my nurse cnt wait too chat wth you too

omolola234@yahoo.com whts urs?

waitin
Jokes EtcRe: Top Reasons God Created Eve by Lolabbey: 12:56pm On Feb 06, 2008
my nurse,

she we no fit dey les----------- ourslf?

jst kidin we are good girls difff frm som ---------------


cnt wait 2 read ur reply
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 12:11pm On Feb 06, 2008
clemcy habba na so u hate me reach?

didnt mean any harm.

tufe sure clemcy wont giv me dat kind odd job grin grin grin
Jokes EtcRe: *a Job Application* by Lolabbey: 11:42am On Feb 06, 2008
cool,not seen it b4
Jokes EtcRe: Most Amazing Facts by Lolabbey: 11:37am On Feb 06, 2008
good one dere x-real.

will stl confrm som facts

good jab
Jokes EtcRe: Funny Statements by Lolabbey: 11:31am On Feb 06, 2008
hmmmm dey are so lovely.

do u knw dat ur

eyes are deaf

ears are blind

ur mouth is crippled


lol grin grin grin
Jokes EtcRe: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 11:24am On Feb 06, 2008
teetee i no blv u sha,lets hear frm d horse's mouth grin
Jokes EtcRe: Divorced Woman by Lolabbey: 11:21am On Feb 06, 2008
@ituen

centre patting-------------------cnt help laffing my ass off

u guys wont kill me wth too mch lafta
Jokes EtcRe: What Gets U Excited? by Lolabbey: 11:14am On Feb 06, 2008
hmmm ennylv i fear u and ur Mouth Action ooo

hmmmmmmmmmmmmmmmm,am short of words grin grin

cnt help but hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm shocked shocked
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 11:08am On Feb 06, 2008
tufe,u neva resume ?

i dey wait 4 u ooooo.

anyway i aprciat it more dat u are 3 in 1 grin cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 329 330 331 332 333 334 335 336 337 (of 339 pages)