Education › Re: 500-Level UNIBEN Student Shot Dead Inside School Premises by Maj196(m): 4:08am On Oct 29, 2023 |
Death to all cultist |
Politics › Re: Treat All Gunshot Victims Without Police Report – IGP Orders Health Workers by Maj196(m): 5:54am On Oct 28, 2023 |
Not just gun oo, might be knife as well |
Car Talk › Re: Are People Still Buying Cars In This Economy With The Current Fuel Price Hike? by Maj196(m): 5:52am On Oct 28, 2023 |
Why not? I go buy own soon  |
Business › Re: Is There Any Chance That Prices Of Goods And Services Will Come Down? by Maj196(m): 9:03pm On Oct 27, 2023 |
Nigeria defies the laws of physics |
Career › Re: A White Lady Captured Falling Asleep While Taking Customers’ Orders(pics,vid) by Maj196(m): 4:54pm On Oct 26, 2023 |
She's fxking human ffks. Anyone can doze of during work. I doze off as well |
Politics › Re: Buhari Congratulates Tinubu by Maj196(m): 3:59pm On Oct 26, 2023 |
Make una enjoy the renewed shege wey dey come. Nonsense |
Politics › Re: CJN Approves Live Transmission Of Supreme Court Judgment Presidential Election by Maj196(m): 9:38am On Oct 26, 2023 |
Nonsense, Tinubu victory would be upheld. This one na formality |
Family › Re: See What I observed After The Death Of My Father by Maj196(m): 8:36pm On Oct 25, 2023 |
All life matters |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 12:40pm On Oct 22, 2023 |
Think9ja: C1 sha
I no care whether them go pay una or not. No be my money..
But make una fear God. Una don collect this thing 15xs, some never get even once. Some na thrice them collect, but una eye still de that money.
Why not wait for others to collect 12xs before hoping for another round of disbursement?.
Whether C2 like it or not una cashout pass us. So why una still de drag this 9 months with us? Some of us never even sure of whether we go see am again.
This selfishness on your part is just on another level. You go explain taya... Npower is like a game of luck, some go see more, some no go see shishi. Don't blame it on C1, blame it on the people managing it, who have failed to handle the program properly and carry everybody along due to their own selfish reasons. If he reach you, chop your money lock up, if he no reach you, better luck next time |
Travel › Re: "I Feel So Lonely & Sad" Nigerian Lady Residing In Canada Weeps (pic/video) by Maj196(m): 12:32pm On Oct 22, 2023 |
She should pick her poison, you can't have it all. Stay home and be less lonely with Nigeria problems or stay Canada and be lonely with no Nigeria problems. |
Jobs/Vacancies › Re: Why I Don't Support 9-5 Jobs by Maj196(m): 8:06am On Oct 22, 2023 |
It's modern day slavery |
Politics › Re: Senate Plans Law Making Electronic Transmission Of Results Mandatory by Maj196(m): 7:02am On Oct 22, 2023 |
Nigeria is a shit show |
Travel › Re: Confidence Ogar Enya, Cross River University Graduate Dies In Auto Crash by Maj196(m): 8:08pm On Oct 20, 2023 |
Life...
One day congratulations, the next day R.I.P |
Jobs/Vacancies › Re: Do Recruiters Reject A Candidate Because Of Location? by Maj196(m): 12:41pm On Oct 20, 2023 |
Before, you no go like work from Abuja to Ilorin everyday  |
Phones › Re: Itel Releases New A70 In Nigeria by Maj196(m): 7:40am On Oct 20, 2023 |
otabuko: Itel helped me when I was broke. This is deep |
Jobs/Vacancies › Re: From USA, is It Real Or Fake (photos) by Maj196(m): 10:30am On Oct 17, 2023 |
Why must it be physical, can't they send it from the US. |
Crime › Re: One Chance Criminals In Benin Caught On Camera Operating Live (pics/video) by Maj196(m): 9:49pm On Oct 16, 2023 |
Somebody explain that video for me. E no clear |
Food › Re: How I Prepared The Alligator I Killed by Maj196(m): 5:38pm On Oct 15, 2023 |
You dey craze |
TV/Movies › Re: Fund It Forward: NAIRAXI, Sprut, 10 Others Compete For 30M In Channels TV Series by Maj196(m): 4:57pm On Oct 15, 2023 |
K |
Romance › Re: Video Of Single Ladies In Wedding Gowns Praying For A Life Partner (pics/video) by Maj196(m): 6:53am On Oct 15, 2023 |
I'm young, handsome and loaded. Every lady I meet wants me as a husband but I can't marry them all. I feel bad hurting their feelings  |
Foreign Affairs › Re: Next Stage Is Coming - Netanyahu Addresses Troops by Maj196(m): 4:59pm On Oct 14, 2023 |
Je deteste la guerre  |
Nairaland General › Re: What Is Worse Than Being Broke? by Maj196(m): 9:07pm On Oct 10, 2023 |
Sapa |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 1:19pm On Oct 10, 2023*. Modified: 2:58pm On Oct 10, 2023 |
|
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 9:37am On Oct 10, 2023 |
Ensa777: Pastorfire and the "software engineer" Maj196,if una papa born una well,pay me my arrears .It's shikini money.Just 9 mths then we enter renewed hope Npower  Send your aza  |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 6:57am On Oct 10, 2023 |
PastorFire: Thunder don destroy your generation already.. Custom fire.. Meet me for Area 1, u nor gree dey talk nonsense Wuse 1, Wuse 3 like Nyanya conductor..
Tell your oga say, thunder fire una lineage.. I dey wait for you.
If dem born your generation well, drop your service number u fool Bastard, I nor tell you say I be software engineer before. Na my connects for customs go deal with you no be me. If e sure for your papa just drop your contact fes. If you nor drop, thunder don already scatter your generation. I nor go reply again unless you drop your contact make boys locate you. Mehn mount for you. |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 10:49pm On Oct 09, 2023 |
PastorFire: Oga abi? God go punish u & dat oga tomorrow.. Drop your service number.. You go see my call tomorrow in front of whether Zone 1 or Zone 3 or any bastard office u dey.
Tomorrow na 4 men. No be mouth Nor dey make mouth. Make we start am dis night. No need for tomorrow. Drop your contact make boys start to dey locate you now. If e sure for your papa. If you no drop am. Ogun go kill you and your family wherever una dey. |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 10:46pm On Oct 09, 2023 |
PastorFire: Nice, we are getting somewhere.. Drop your name and service number.
Infact i don't need your name.. Drop your service number.. Chey, i will finish u.. Drop am
Wuse Zone 1, Wuse Zone 3..Drop your service number.. I will call you, call your full names when i park there. Dem no born your papa well if u no drop am Bastard drop fire, if dem born you well drop your original contact gimme make we yarn for phone. Comot nairaland fes |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 10:06pm On Oct 09, 2023 |
PastorFire: Arrest who? 4 dis country? If i no lock u up for 3months call me bastard.
I still dey Abuja. I will give u another chance tomorrow for Area 1.. Corrolla dark red 2010..back of shopping center. Go stand near my car i go see u.
If dem born u well, meet me there 7pm. I dey chop kilishi there 4 evening.. Front of Lapai Street
I will remind you here by 6:30pm 2moro..if u know say u get people or u get mouth, come with dem. This bastard no even get work, just dey waka upanda. From AYA to Banex to Area 1 to Lapai street. No direction for life. Just go customs tomorrow. Mehn don call station dem dey wait you for there. Oloshi |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 10:01pm On Oct 09, 2023 |
PastorFire: Try me and call the full name of that office and address..
Just try me Mtcheew, fool. If them born your papa well come to customs office tomorrow. Wuse Zone 3. Men mount for you there. I don already inform my oga of an online miscreant, wey form say he go show. Coward, na for night wey I don reach out you dey reply. Bastard. Come customs if dem no carry you go station tomorrow. |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 2:02pm On Oct 09, 2023*. Modified: 3:45pm On Oct 09, 2023 |
PastorFire: I still dey around Banex u fool Wia you dey make dem arrest you for cyber bullying. If my oga hear, your own don finish patapata. Sebi you like to dey run your mouth abi. No worry na police cell you go sleep today. Men mount for you. |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 1:25pm On Oct 09, 2023*. Modified: 1:59pm On Oct 09, 2023 |
PastorFire: Where for Abuja is if dem born ya papa well.. I dey AYA now make i drive come see ya poverty life... I nor dey make mouth Bastard, I dey my office for Wuse Zone 1 fool. Dirty pigs like you no fit near my office security go chase you away. |
Jobs/Vacancies › Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Maj196(m): 12:26pm On Oct 09, 2023 |
PastorFire: Work kee ya generation Poor man.. I don prove myself over and over again say i pass ya papa for life Mumu make you dey zuzu. I dey Abuja dey ball, dey cash out steady. Fool |