Marooh's Posts
Nairaland Forum › Marooh's Profile › Marooh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 70 pages)
[url]ashawo.com.wizkid[/url]Ashawo na work? Ikanka iwota ije! Lol[img][/img][font=Lucida Sans Unicode][/font] |
OP are you sure? The makeup reach her neck so? Haba! Abi she dey soak with this makeup!. |
Chai.... Some read with nose and listen with mouth..... Dick Dick why only Dick una see for the post Mtchew |
Haba!this Evan story is now boring to hear just Big Brother Africa. Evans news and Nairaland will soon wed Mtchew! Abeg nwamAikpa wetin you see for this story?
|
Nairaland and Evan will soon wed. We Will soon hear that Evan kidnap lala.. NwamAkpa abeg remember the day Evans pursue you enter church! Mtchew hyping blogger Lieblog.com What did NPF give this evans wey make him dey talk like say the wan reward am for the crime? Are u sure Evans says all this? |
Npower........abeg try power 500,000 applicant as u said |
Are you sure computer no help you draw this.... I know why am saying this! Nigeria graduate can't spell their names oooooo heheheheh |
Why is he telling us this story? Hmmm. Before you know now the commandant will give order to leave him under his command. Nigeria and hyping be like gworo and hausa. ![]() |
Have you ask Edo or river people.... I dey fear this guy's. Just ask the first! ![]() |
NwaAmaikpe:you talk with ur hair today praiz alod |
As u watch this pics finish u still u get mind say u no go leave that cult abi? Ok ooooo.......oone thing must kill a man....(mumu proverb) |
Edo will soon get professorship in killing Njakiri afor |
Which day the season 2 will come out.... And one useless nigeria police will this as case file... Ok ![]() |
This Evan matter is topping in google search rank ooooo.... Mtchew...... Still looking lala name in list |
Who ask you!? Aproko ngige abi ngaga ![]() |
This yamaha belo |
So this word "meme" na real. I done fine am tire ![]() |
This Evan matter is now hyper... Mtcheww this Evan self u be brother of anini? |
So MMM done get inlaw abi? |
ONDO ndo.... |
Are you sure no be Arewa youth be that? Chai.....community of robbers |
U see that GALA own na that one I no believe u....haba |
NPF no permanent friends Abeg give one day collection for the woman in all state via road block way na N50. Haba ![]() |
Because you kill snake that's why somebody is making his cool cash by getting huge traffic! But wait am thinking of something did you know it almost 5 days that I did not go toilet..... Wow! SHOULD I upload my 5day shit pic after non toileting ......... MTCHEW........ ![]() |
Gbenga of all people why na? Is that what I teach u? Kai oloshi and oridanfue? Olobruku u just fall our hand. You put poti for my face for nairaland. How can face omo ibo and ipop them? U are disgrace for seun and lala. I know NwamAkpa will loose his mouth. But wait ooo did you see our presido over their? Abeg tell am the latest incase you see him for that life jail! Afonja is the numerous word I can see tody on this thread. Osibajooo EeeEe!!!! Gbenga eeeeee ***cryin** in ofenmanu way ![]() |
Abeg leave this man to go jaree!, by the way nigeria is even fake. so? |
Rape And killing is the only news that come from Hausa.... Abeg try reduce this nunu intake that increase the spirit of Conji at North. |
Edo and killing be like 5and6.... Let me come and be going Afonja |
NwaAmaikpe:Am suspecting u are co robot |
The Hyper nko...? Them know say this thing na scam and lie and they keep hyping it as if na true without knowing that na Them them! Abeg see ur latest awufu for my signature |
Off your Facebook app.... Imaging girls upload 500 photos on facebook just because Mtn dash her 5Gigs... As my guy wan see those pic with glo 500mb Latest nigeria promo check my signature |
NwaAmaikpe:This boy eeeh.....nawaooo Help me tell OP that the seller forget to tell the buyer that puna is carried out inside the car ![]() |



