Martin0's Posts
Nairaland Forum › Martin0's Profile › Martin0's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 572 pages)
this guy dey finish work when it comes to this Jersey matter Na me dey tell una! make we go patronize am ooooo!oya all this my babes wey I don loyal to,make we go contact Richie ![]() Diidi shaybebaby Wuraola01 , Ardar MrBati, Missyford31 funmisticqueen Mizk ladygudhead nwanneni Jacqueline22 , oya go buy ur own oooo any type wey you want e dey oooo![]() kayceerilyn vanvicker12345 Rayma Kenfil , joyberry sisisioge , elitebliss, deepwater Touchme222 zeb04 Kelvinbabyface1 , bigfrancis21 , pocohantas , chineloSA Iyajelili CassieV , Viicfuntop TheUpsetGirl , Angelparadise, JudeJulie0812 , sexybaby234 doubletroublmum bride of Dracula merxi55 Maxwave , sinaj revontuli , GossipGirl1 wurabecca, UyaiIncomparabl Dumdumfashion , yomibelle Sarahwilliams19 Mzansian desiree , elantraceey XhosaNostra donnaD , Maryam1234 trustyshoess Twoclans Oyindidi(roarik Missnande Preshy561 NwanyiAwkaetiti selflover ShowRia , Dammylois , Ehih mhisbliss Stegomiah aureen, Dimples0303 , MissWrite Thegeneralqueen biacan2 Daeylar MrBrownJay1 , prettyzee11 khiaa I know say you nor be Nigerian,go and buy a Jersey from him,I don't care if it sold there in America ![]() Laveda , biacan amiibaby Loyalblak007 Ladyhippolyta88 , izaray , oyinda1599 phatasschick OboOlora EdoNation Shygirl1989 Rutirexa adontcare Explorers , lolawilliams Mzperry MhizzAJ, kennygee kerr9 Augustap AmandaLuv QueenSekxy ReneeNuttall egopersonified 2buffagain glosplendid TreasuredLeidy Harmony92 dareerah Evablizin Lewaluv rebirthforgoody Burna88 MissRaine69 watchindelta lovelygurl Khallyella ahhdah Dyt Manchester city fan oya go collect ur own ooo ![]() Galen234 NadiaSouthy cococandy oya make we all go buy oooo!Lefulefu were you dey ooooo ![]() |
Laveda:eheh! go buy from sidneyshocker Na! or you fit go buy from isokoboy too! |
OboOlora:go patronize my friend ooo him dey sell very nice Jersey, from obodo ndi UK oya oya buy my own too ooo ,Na Manchester united fan I be oooo![]() |
Laveda:go patronize my friend ooo him dey sell Jersey! nor be fake ooo better one from ala ndi UK go customize ur name put sef![]() |
oya make we go patronize this our lovely brother @ Richie This guy dey deliver anywhere for Naija! contact him on WhatsApp/direct line(08035951759) oya benin,asaba,ekpoma,auchi,akwa-ibom,Lagos ,zamfara,kano,Onitsha,bayelsa, where you dey for Naija ( Richie's View) go deliver for you ooooo Na me talk ooo![]()
|
Jacqueline22:forget that thin ee |
Jacqueline22:hahahahah ![]() wait abeg! who you dey crush on sef? eheh babe I remember something oo!person dey knock for door ooo |
lefulefu:hahahahahahahahahaha ![]() ![]() ![]() |
gypsey:that one nor concern me ooo my own Na just to look and like finish![]() |
gypsey:Na which kin woman you go marry |
khiaa:Na so Na! |
khiaa:hypocrisy Na very bad thin,some Nigerian's majority are hypocrite, I said so! |
khiaa:hypocrisy Na very bad thin,some Nigerian's majority are hypocrite, I said so! |
QueenSuccubus:fine woman weitin make you dey silent since |
khiaa:eh Na wa oooo![]() |
hold on @ Kwinesther please excuse me! |
izaray:see them tafia people ![]() |
Toseenlove:hahahahahahahah nor go get hot temper like this ooo,Na man u be wait ooo see as u just dey finish me,weitin I do brother? |
ubunja:Hia wait wait ooo! abeg nor vex which harm ooo? Oga see as u just dey finish me like say I nor be guy![]() |
gypsey:she just surprise person oooo ![]() |
biacan:. oh oh OK no wahala |
ubunja:I don't understand why you have to mention my name here eh come nor go dey form say u nor dey idolize women oooo![]() |
biacan:I nor know ooo u nor tell me ooo! u still dey Lagos abi? |
biacan:omo everywhere tight! I dey go east if possible this week! I wan go buy red oil wey I go store against June ,July !huge profit involve ! how ur side Na,which project you dey handle again eee ![]() |
biacan:omo my hand full now ooo I dey hustle like mad now my dear!how ur side Na! |
ladygudhead:lady Lady! ![]() |
gypsey:omo make them do this road Na! Na so one of my friend go dey repair his trailer every month! |
Fimly:Oga our friendship or whatever is just here! I nor get her contact ooo![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 572 pages)
Na me dey tell una! make we go patronize am ooooo!
( Richie's View) go deliver for you ooooo


