Michealade's Posts
Nairaland Forum › Michealade's Profile › Michealade's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 (of 32 pages)
I get am?coz i was tinkin it was d last vowel!AEIOU |
Hausa: John's father has 5 sonsJUCK |
Hausa: hmmmmm,GUY,wat courz wia u given? |
Tonisious504: go 2 church? So u r a xtian. Bt wait o,wotz ur real name gansefo baby,i taya o.how pesin go de bear hausa kum de go church |
Hopey09: Abeg which hostel beta pass @OAUetf sure pass o...buh as per freshmen na angola dem go tro U |
~Bluetooth:u notice wetin i notice for dis photo.........face black hands fair.............. |
Julieccentric:yeah,sure..... |
Julieccentric: Before you think of sending any personal message, kindly reduce your short-hand and use the full words. Too many short-handsROGER that maam...so how does it work?..I tried sending you a text,but it was saying too much anonymous messages |
Eze Promoe: [color=crimson]GEJ, na you say you wan become president. You don see wetin follow am na. You've become an object of blame that even people whom their wife/husband cheated on them also blame it on you. My car just broke down on my way, just get ready to carry the blamei wish President jonathan was on NL............u brk up wid ur gal,u blame im,car hit u,u blame im,aeroplane crash,u blame im,im wife tia english,u blame im,house catch faya,u blame im,ur landlord posho u,u blame im..ashewo price list go up,u blame im,ur single,u blame im......una wan kil am? |
Julieccentric: lol..bad man..wetin you sef dey think?lol.d two of us badt niyen....i dnt knw aw nairaland email stuf wrks.i wana snd personal chats to U@atlst to find ma own val%-)?i hope u dnt mind putin me tru? |
hehehedotcom: i blame GEJ cos his part of the problem our single ladies are having right now.ogbeni,wat has jonathan got to do wit single ladies!r u olso high? |
Julieccentric: I no do collabo..carry your collabo go front.badt gal,no be dat kind colabo nau..... |
Becacia_Barbie: *Faints*m very sure d guy was high b4 typin dat pakage.... |
mysticgal: abeg na CALABAR we dey talk about here.do u mean what im actuali tinking.. |
Artistree: U harsh gan!o baby,ur profile pix harsh pass wetin dat guy yarn o |
Julieccentric: Why do guys make it seem like marriage is everything to a lady. Its good to get married quite alright but c'mon marriage is just a little percentage of my destiny and with God it is settled.julie abeg,lets collabo!4get dis val tin jare.i lyk ur Godown perspectif...abi valentine dey bible? |
olaniyi .o:wetin u dey talk so,na incantation? |
jayjam: With these ur MASTERY OF ENGLISH,oau will find it hard to curtail ur academic TERRORISM(excesses)i fear una o.@hausa,i understand ur stance,i respect ur recalcitrance;dats a true showing of the GREAT IFE student;d blood is running in ur veins.Nevertheless,i think u ar bin excessively paranoid.@all,hoping 4 the best in this academic Adventurism,its nt ova until u win.dnt 4get to cheer on the eagles t9t.STAY BLESSED.who send u grama wey u dey blow so |
Ollyfad: lawi dnt mind knowing u o...great ife |
Mynd_44: I had a Deputy Principal we called Papa Ajasco. His head has the same physical characteristics. Baldness.are u a wesliyan...? |
uplawal: Why polute the land by selling the prohibitted meat for muslims,this is outright disobedient to Allah and it falls under corruption.u are dumb!!!go have more lectures on democracy!TERRORIST |
barackosama: Must you Mension ISLAM ?see dis boy o.are dey reading the bible b4 any kill.iz it not quran dey r reading.....stop defending dis killers guy... |
Ghettoguru: Wow that's great! I'd like to date an army lady somedayur mates dey warfront.na to date real babes de ur head |
TERRY G,BRUNO MARS AND GEJ singing national anthem in an akpakoric way |
jpcomrade: Kiniun Alhaji,Lagata,Obama of fuji,Ijaya 1,popsi Aliya,mr computer,Arabambi all the wayi can see ur an ibadan man,so lousi and thugish |
Its nice being a member ere,u r uthmostly welcome.........e pain me say i nova meet any nairachik sha...i love Nairaland |
Na arsenal get dat match o.. |
lucenzo: JAMB QUESTIONogbeni na colour jamb dey use dis days o.dem don upgrade |
MAULAG(mama awon university lagos)..OAU(Oba awon university).well every oba needs an olori.ride on jonawere |
Na 4 me to posho munich comot 4 champe.....up gunaz |
Up gunners....chelsea daran |
;DAre you serious?
[/color]
I admire their bravery....