Mikuz's Posts
Nairaland Forum › Mikuz's Profile › Mikuz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 276 277 278 279 280 281 282 283 284 (of 372 pages)
make seun or mukina2 see this thread. You go know wetin you do yaself. If death comes indeed!! |
@methodman, is this supposed to be a joke or what? |
@pharoah, na jack you dey talk to like that? See where ya mind don dey go sef. We dey here dey discuss serious matter you just barge in dey talk crap! He-goat!! You want plant yam this sunday morning. *pushes pharoah outside and slams the door against his fingers* make i see ya legs here again. Nonsense. |
^^ now i know better. Studio no wonder the guy dey feel you since. Make em no tear ya bend down select boxers o! |
jack can you imagine. |
who move this thread come here? |
and sake say you no get bobbi, mtchewww. |
Miss you too love |
hehe |
@booqee choi! My love, been looking for you since yesternight. My , Was restless all through o! Where have you been? I missed you o! There's something i want to tell you. Oya send me ya yim make we talk. |
^^ when did this one start ?eh? Pharoah,So nl don resemble egypt abi? Wetin you dey find for this bar? Bar joints don finish for cairo shey? You better comot ya eye for that babe nyansh before they declare you wanted. |
@dani If i tell you that im not surprised at the awkward way you have handled this whole process so far,then brand me the biggest liar you ve ever met! You are just a typical example of an Inec official who brings up baseless points to back his argument. Haba! How can you nullify saddlers' nomination. Where did he go wrong? with respect to the rules you itemized? How did he violate Nairaland electoral act of 2009? Am astonishingly astonished with how you've treated jackpot's nominations. I dont just get it. This was the same credible individual who in conjunction with id and i nominated you for the best mod award (even though you no go smell am sha). Dude deserves some preferential treatment from you jor!! Or did you see studio's vote?? Some times i wonder if Inspired_m and Jarus are not moderators like you,or seun give dem special admin tools? You think this is how clumsy they handle issues in their zones abi? Dani you fall my hand, Big time. @Jackpot as ya champaigne manager, i implore you not to worry ya head over anything. I gat the situation on Lock down! Na when the real voting process start,na when we go know who get mind to face the gbege wey go ensrue. Leave opc and election petitions matter,you know wetin rebels/protesters been do for Libya,Egypt and currently for Syria? Ehem! Na for nairaland we go do the west african version. cos This one go pass Tribunal matter,we are heading to ICC straight!! Hehe and i look at studio and i laugh in benghazi em no know why i dey laugh am. Shey em wan win best joker for year,na for here em go fear em head ,so make person go tell am say this poll na do or die affair! Make em go fortify em weaponry o! Shey na jokes section we dey. Best joker for year indeed!! |
ok agybabe, got you now,lets go there! |
once again,this match has hugely shown beyond doubt that messi is far more ahead of ronaldo. The dude is just too over-hyped jare. And before i forget, So where did mourinho's ten commandment and media shunning bla bla bla land him? I rest my case. |
^^ waoh!! Speechless, What can i say?? Thanks bro!!! |
he he |
rm 1 - 3 barca Jesus christ!! |
^^ exactly,esp. With the contributions silva has made in the national team(euro 2008). There shouldn't be any base for this argument at all. Mata is just coming up in comparison and yeah he's a good player but . . . |
choi! na wa o, the match never even finish. |
he he he no lele. |
^^ shuo, wetin i go use add you na?? |
can you imagine. And a topic like this made it to the front page? |
^^ are you lost or what? |
keep quoting me. Nairaland bester quoter for year!! |
^choi!! Thank God o!! |
mr. chief you better stop day dreaming and start facing reality. Na only una qualify for the round of 16? Wey person no go hear word again. Wetin chelsea dey play self? I pity una for that knockout stage sha. No be nairaland we dey!? |
@high chief woe? Which woe? So you call man city being asked to play in the europa league a woe? See who is talking about woe! You guys are out of the carling cup,ya ouster in the f.a cup is an impending doom. So na una go come carry champions league abi? Una don lose hope for premier league,so what are we talking about. I laugh you in benghazi!! |
*thread deleted* |
jack!! You hear wetin the guy talk, You no go hold me? |
^^ nice but remixed joke! |
kelly know am, ya male and you wear bra?? Now i know the brain behind ya jokes. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 276 277 278 279 280 281 282 283 284 (of 372 pages)