MrCartha's Posts
Nairaland Forum › MrCartha's Profile › MrCartha's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
As we reject ADIDAS na DAKOVA or who so sew for us ?! Maybe dis time na abgbada, buba, sokoto or even wrapper we go tie play for SA 2010 Time to enter guiness book of records ![]() |
As mass sacking looms, so shall mass increase in kidnappings, robbery and im brodas too go dey loom around the corner. LORD HAVE MERCY AND GUIDE US ALL, AMEEEEEEEEN!!! |
Moyola:Ol' boy e be like say u faill well, well for school ![]() |
Another big round of applause for Fashola ![]() |
I think this will become another big shot in the arm for armed robbers ![]() |
If really this is Calabar, what da f**k am I still F*****g doing in Europe?! ![]() |
montelik:God will continue to bless pple like u!!! |
E suppose make dem arrest d person wey do dis rating How e go carry 2nd place give Yahoo Republic!!! EFCC and INTERPOL make una take note and arrest d pple wey dey encourage Yahooing!!!!!! Puskin me and u na 1 ![]() |
Na tall or no tall man go chop?! What if she come take d one wey she for take get sense take tall and sense, ba'kudi?!!!!! Na sense be woman and no be height. Abeg make una bring topic make we yab ![]() |
mr.official:E be like say u no be d type of considerate 9jerians ![]() |
mr.official:Na how many families for 9ja fit afford that pleasure called milk?! ![]() |
But the rich also cry ![]() |
I don't fucking know this sucker of a Chris Uba!!! ![]() |
freshmoney:Freshmoney, me I think say 9ja man. Why d tribalism? Be ur bros keeper ![]() |
freshmoney:Freshmoney, for dis thing wey u talk me I don vote u in for vice-presido. ALL nairaland PPLE, MAKE UNA FRESHMONEY FOR VICE!!! ![]() |
Mr. Cartha:I don't respond to thrash talks Read in btw to understand me ![]() |
Mr. Ranks, your problem is that u know very little about history. I am a Christian and would not share in ur view that Moslems are terrorist and all what u seem to have accredited to them. bin laden and his cohorts are half-minded, ruthless radicals like u.Ranks007: |
Wetin u mean? Dis Guy don dey for only 2yrs and things be like this, but Yar'dua too no bad as Presido. The only yawa wey the man get na health and the pple wey dey im body na corrupt pple.gidson12: |
Abeg make Pete Edochie go sit down! Na when run never start na im woman dey carry breast for hand. If not how kidnappers go carry u and u go say u dey wire beer for dem hand. Abeg EFCC, make una investigate dat to see if he no go hide for one joint come dey talk say dem kidnap am ![]() |
De guy try. If to say all d past govs dem dey add @ least one brick for a day for the time wey dem dey office, Lagos today for don fine pass New York. Rather dem dey beautify dem pockets with our naira. Sopona, where u dey?! Make u fire all those shenanigans wey don rule us b4babapupa: ![]() |
Babapupa, e be like say me and u go join hand give dis Fashola the sit of the presido! |
I for say so we get pple 4 9ja wey fit snap pix pass playboy magazine All the same, 4 we wey dey abroadna pride say we go dey come home to see our Eko like Ilu oyibo ![]() |
Dis Babapupa e be like say na photographer work u take buy dat ur keke!!! ![]() |
[img][/img] But y dis pple dey waka for road like say na inside jungle dem dey?! Abi dis one na pix of Yaba psychiatric home!!!
|
[img][/img] But y dis pple dey waka for road like say na inside jungle dem dey?! Abi dis one na pix of Yaba psychiatric home!!! ![]() |
A whole Ichie, Oloye, Seriki, Dr., Professor Emeritus devil na im e go throw stone! Dem no tell am say na who go forest pick firewood wey carry ants for body na im automatically give lizard invitation?! ![]() |
Chei, devil don wear white garment! ![]() |
Hiss! |
Why 12m?! This Nigeria is becoming a fool's basket!!! He earns 12m Naira while the graduates still find it so difficult fitting into any type of job. What da hell!!!!!!!! Kidnappers where una dey?! Make una go carry him family and get ur share!!!!! ![]() |
I will cease to be a Nigeria if by next election Fashola is elected as Mr. Presido ![]() |
Drogba is a yoruba boy, His real name is Aderogba while essien is a calabar boy!FEDERAL REBUBLIC OF RUMOUR MONGERS, UNA GO GO KILL ME O ![]() |
Maybe dis time na abgbada, buba, sokoto or even wrapper we go tie play for SA 2010
Time to enter guiness book of records 




Read in btw to understand me