Politics › Re: BBC Investigation Revealed How Foreign Based IPOB Incite Violence Via Social M by Nigerialabalaba: 8:30pm On May 12, 2022 |
Tranquillity360: Nonsense British media working to protect it company called Nigeria. una own don cast. D world don see una face and address, na ICC straight u dey go so. Nonsense cannibals and terrorists. shiorr |
Politics › Re: Jonathan: We Know Something They Don't Know - Bashir Ahmad by Nigerialabalaba: 8:20pm On May 12, 2022 |
Whazar: Hehe
When big men like former presidents and presidents play game ordinary self acclaimed national leaders should take a seat and learn Kutunban: Jonathan knew the game plan since 2015. That's why he never critize Buhari's government and none in Buhari government has called Jonathan out but rather PDP or his appointees. North know something you all don't know. Omo Igbo, d only race wey GEJ dey run na race to Senegal. By dis time Saturday, submission go don end and u go see. For party law sef, na members fit buy a party nomination form so if he join now days after e buy form, I guarantee u say other aspirants go use court go stop GEJ from participating for d APC primaries because he buy form before joining d party. Adamu don tell am say no automatic ticket. So if he join APC las las na to work for Jagaban especially for ur Iboland |
Politics › Re: Why The Only 3 APC Aspirants Who Have Submitted Forms So Far Are From SW by Nigerialabalaba(op): 8:00pm On May 12, 2022 |
Shey na only dis 3 people from SW out of 28 APC aspirants wey buy form go submit form ni. Yahaya Bello, wey ur form na? Tomorrow na last day o |
Sports › Re: FG Suspends Basketball In Nigeria For Two Years by Nigerialabalaba: 7:50pm On May 12, 2022 |
jmoore: Mumu unlimited!! If they have the power to withdraw from international competition, they can also stop the infighting and court cases. olodo. u be sumol boy. U tink say court cases na ur village meeting, abi? No wonder u dey type trash upandan. E don show say u no sabi anytin and dem suppose hand u to slave masters wey go give u training. shiorr. |
Sports › Re: FG Suspends Basketball In Nigeria For Two Years by Nigerialabalaba: 7:45pm On May 12, 2022 |
jmoore: Foolishness!!
Why not hand Nigeria back to the colonial masters too? olodo. na so so infighting and court cases cause am. If dem no fit work togeda in peace dem no fit build a team wey fit win competitions |
Sports › Re: FG Suspends Basketball In Nigeria For Two Years by Nigerialabalaba: 7:44pm On May 12, 2022 |
Urheadmaster: Super eagles deserve the same  plus crypto and football betting too  |
Politics › Re: 2023: I’m Most Experienced To Tackle Nation’s Myriad Problems — Osinbajo by Nigerialabalaba: 7:40pm On May 12, 2022 |
|
Politics › Re: 2023: I’m Fully With Tinubu - El-Rufai by Nigerialabalaba: 6:39pm On May 12, 2022 |
MikoB: El rufai don play wayo for Asiwaju ooo, as if the delegates will say no in front of Tinubu when he asked, because they know that Asiwaju will find them some money, at the end of the meeting so they have to say yes ,El rufai suppose to say it, with his own mouth that I am with you and I will deliver you the votes of kaduna, that is how endorsement works. na part of d twelve wey sign for Jagaban be dat o. How market?  It is game over for pyo. |
Politics › Re: Buhari Signs Three Bills In Renewed Fight Against Money Laundering, Terrorism by Nigerialabalaba: 6:33pm On May 12, 2022 |
Time up for all d yeye looters, terrorists and those wey dey fund terrorism thru our banks, bdc and crypto ponzi |
Politics › Re: 2023: Osibanjo Lands In Ekiti (Pictures) by Nigerialabalaba: 6:27pm On May 12, 2022 |
Na Fayemi territory be dat o. APC delegates go split 3 ways |
Politics › Re: 2023: I’m Fully With Tinubu - El-Rufai by Nigerialabalaba: 6:25pm On May 12, 2022 |
Buckeyemedia1: They are just laughing @ the idiot in the shadows, come & be President, Useless Greedy man. omo Igbo, u don lose again and u go wail until 2031. shiorr  |
Politics › Re: Police Arrest Two Suspects Over Killing Of Female Student In Sokoto by Nigerialabalaba: 6:24pm On May 12, 2022 |
Dis generation and social media sef. Gazette na fake news platform o. |
Politics › Re: 2023: I’m Fully With Tinubu - El-Rufai by Nigerialabalaba: 6:21pm On May 12, 2022 |
It is game over. Jagaban na d popular leading APC aspirant. Thank u El Rufai |
|
|
Politics › Re: Ipob: Biafra 'media Warriors' Call For Killings On Social Media - BBC Africa by Nigerialabalaba: 5:52pm On May 12, 2022 |
Balkan: Bbc is gone to the dust. The Nigerian government has gone to the dogs. BCC are number one elders of lies in the world. They will.never report the evil the army is committing in Biafra land.
This documentary is a brown envelope documentary una own don cast. Even nairaland go start supplying una location and info to security agencies by d time FG finish with una. From bbc una case dey go International Criminal Courts (icc) straight so . Dis BBC video don expose una faces, location and terrorism actions. D video go reach Nigerian court wey dey try dat una fraudster and blood sucking vampire wey found una terrorist group. una own don cast patapata. |
Travel › Re: Adzuayi Ewuga’s, 11 Others Die In Plane Crash In Cameroon (Photo) by Nigerialabalaba: 5:19pm On May 12, 2022 |
Probably terrorist attack by ipob-ambazonian terrorists. rip |
Politics › Re: El Rufai Backs Tinubu For President. by Nigerialabalaba: 5:18pm On May 12, 2022 |
Nice one by El Rufai. Jagaban 2023 na God's project for Nigeria |
Politics › Re: President Buhari Signs Anti-Money Laundering Bill Into Law (Photos) by Nigerialabalaba: 5:14pm On May 12, 2022 |
inoki247: wetin b the content abi we no go get content of wetin e dey sign...
Na only pishure we dey see... e suppose dey online. Try download am and study am. E be like those revolution law wey go deal with terrorists financiers, internet fraudsters and crypto ponzi scheme people |
Politics › Re: Ipob: Biafra 'media Warriors' Call For Killings On Social Media - BBC Africa by Nigerialabalaba: 4:03pm On May 12, 2022*. Modified: 5:49pm On May 12, 2022 |
e be like say dem just sabi say ipob na terrorist and cannibalistic group. shiorr.
Dat yeye boy Samuel Onwunjobi wey dey call himself Methuselah Melchzedek dey for US dey send misinformation too. BBC forget to include him face and broadcast among d other yeye terrorists.
BBC thank u joor. FG must suspend facebook so dat facebook go stop giving dia platform to ipob terrorists to fey use to kill innocent people.
Udele don dey shout all dis while about dis horrible people.
May d soul of dat young female igbo police officer ,Ogidi youth president and thousands killed by ipob rest in peace. |
Autos › Re: Ssangyoung Rexton 2007 RX270 Diesel Engine Buy And Drive, 1m Slight Negotiable by Nigerialabalaba: 1:52pm On May 12, 2022 |
e get spare parts for Nigeria so  |
Politics › Re: VP Osinbajo Unveils Nigeria’s First Coconut Oil Factory, Friday by Nigerialabalaba: 1:48pm On May 12, 2022 |
coconut oil factory wey full Badagry, Lagos since donkey years u dey hype like dis. Just say d first in Akwa ibom or SS. na wa for u dis omo calabar o  |
Career › Re: 4 Things You Should Never Include On Your Resumě by Nigerialabalaba: 1:35pm On May 12, 2022 |
Fabulouslouie: I agree with you. Often times when I'm writing CV for people, I've to convince them to remove certain things. e dey obvious say u neva hire or lead team wey don dey d oda side wey dey peruse cv. For cv, less is not always more o. In fact, less info na red flag! na theory una dey write. if all that info u and OP dey misadvice people not to include for dem cv no dey for dem cv, u no go get job. It is so obvious say una no sabi anything at all. shiorr. Who wan hire ghost and person wey I go see d cv con dey wrack my head to sabi weda hin fit my organizational spec. Una go get sense las las o. |
Politics › Re: JUST IN: Jonathan Not Yet Our Member, Says Bayelsa APC Chairman by Nigerialabalaba: 12:30pm On May 12, 2022 |
StrongandMighty: Lols ..this ones just wan gather traffic to their site na punch no be tribune or dat useless trashy fake news gazzete |
Politics › Re: Justice Mary Ukaego Peter-Odili Bows Out Of the Supreme Court by Nigerialabalaba: 12:28pm On May 12, 2022 |
hmmm. Happy retirement madam. Thank u for serving our fatherland.
now d serious rivers state looting corruption case of her husband , Peter Odili, fit resume for full gear. |
Politics › Re: Dennis Otiotio: Jonathan Not Yet An APC Member by Nigerialabalaba: 12:22pm On May 12, 2022 |
Tribune done start dem yeye lies and audio interview wey put dem inside trouble with Prof. Sagay dat time.
I don tell all dis my ibo friends say if GEJ dey in any race, na race to Senegal . shiorr
|
Politics › Re: Are Evils In South East Due To Karma? by Nigerialabalaba: 12:20pm On May 12, 2022 |
Datikwerreboi: I mean there was a time Easterners always talked bad about the north and laughing over the insecurities in the north, saying northerners don't value life and all that. But today things have changed, the killings and evils the Easterners wished the northerners are now more in full force in the south east to the extent many can't even go to their village. Thia will serve as a lesson to people to know that you are not immune to bad and evil doers. no be flesh and blood reveal dis kain strong truth to u. for iboland, dem don cast and scatter everywhere
|
Politics › Re: APC Confirms Jonathan’s Membership In Bayelsa, Awaits NWC Waiver To Contest by Nigerialabalaba: 12:05pm On May 12, 2022 |
PrinceOfLagos: "GEJ is coming" means game over for Tinubu
I love this
A Jonathan single term is better than Tinubu 2 terms
Yes yes yes Hahaha see omo Igbo o. u ibo boys funny gan.so now gej don join apc, u are now apc supporter  apc no be evil party again  Omo Igbo, GEJ don already dey disqualified. u no fit buy form of a party u neva join. He buy form on 9 May but join on 12 May. It is game over. |
Politics › Re: 2023: Buhari Didn’t Ask Emefiele To Resign — Presidency Source by Nigerialabalaba: 11:42am On May 12, 2022 |
PrinceOfLagos: Nice one
Why is Tinubu and his slaves scared of Emefiele and GEJ, I thought he called his thieving self Jagaban ?
Jagaban my foot Omo Igbo, jagaban no be d reason why ur owerri and iboland no progress na  |
Politics › Re: 2023: Buhari Didn’t Ask Emefiele To Resign — Presidency Source by Nigerialabalaba: 11:42am On May 12, 2022 |
E go shock una wen after May 16 e never resign and still dey campaign. na dat time e go d red eyes of buhari. source ko sauce ni. shiorr |
Politics › Re: Amaechi Has Not Resigned — Source by Nigerialabalaba: 11:35am On May 12, 2022 |
princdebola201: Truthisunique your annointing oil candidate is yet to resign o, it seems baba want to keep his job and donate 100m to Apc coffers dont mind dat Igbo boy o  |
Politics › Re: GEJ Receives His Membership Card From His APC Ward Chairman. by Nigerialabalaba: 11:24am On May 12, 2022 |
Truthisunique2: Na GEJ make your brain skip like this that you keep repeating stale line Omo Igbo, u no read say GEJ race out of Nigeria to Senegal  |