Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 74 pages)
Cajal:I know. Both of dem don dey use Buhari name upandan yet anything or contract dem sign after today fit put FG for bad position since dem don suppose resign before today wey be deadline to submit dem form. |
Nice one. I dey impressed say he meet up. So far, all d contestants wey don submit na from SW. |
Coinbase in its latest quarterly report to investors and SEC stated: "Still, investors appeared to be alarmed by new language in Coinbase's quarterly earnings filing with the Securities and Exchange Commission that warned about bankruptcy risks. The company( Coinbase) said that "in the event of a bankruptcy, the crypto assets we hold in custody on behalf of our customers could be subject to bankruptcy proceedings and such customers could be treated as our general unsecured creditors." That would imply that customers would not be able to access funds if Coinbase declared bankruptcy. https://www.cnn.com/2022/05/11/investing/coinbase-stock-bitcoin-cryptocurrencies/index.html Coinbase don throway u ponzi lovers under a moving bus o.
|
Baawaa:at least he submit hin form as originally stated in d rule book of APC wey say today na deadline. So far, na only 2 out of 28 don submit, d 26 remaining na people wey no dey follow rules niyen na |
Uwazuruike nko? shiorr. With dat crab mentality wey ibo politicians dey use for politics, Ibo people no sabi shishi for politics!
|
TheNiceGuy:48 hours to deadline for APC nomination form submission? Aswear2gud, Amaechi and other ministers wey dey resign tonight no serious |
Hahahaha...... So Amaechi fit resign? On d day wey Jagaban submit hin form with 570 delegates endorsement na hin Amaechi dey resign to now start chasing delegates for dem signature before friday deadline. Now I sabi why Amaechi dey run for d stadium; na to do catch up die minute ![]() It is game over joor
|
Hucalo:olodo, sale don close na submission dem extend o |
noted. vote for Tinubu |
God1000:omo Igbo, u say wetin? shiorr Tinubu na ur next President insha Allah. |
Hahaha....yeye. until won te before dem resign. shiorr |
MikoB:e beta make u leave NL abeg. U dey waste our time sef. Go look for 370 delegates for PYO first. |
MikoB:dat na APC Bauchi delegates and leaders wey visit Jagaban for house. Watch d video so ur eyes go clear wella https://www.youtube.com/watch?v=13G9m6J-qH8 It is game over! Jagaban don win.
|
Yeye. Until gbogbo won te before dem start to resign. shiorr |
Hoelujohn:See another learner o. Sumol boy for politics, most of d governors dey complete dem 2nd term so nothing to control. Even Oyetola of Osun state wey just wan go run for second term dey Jagaban camp. E good as u no comment abeg because u no sabi anything at all. It is game over!! Jagaban don win even before d election. A clear popular leading aspirant don emerge for APC unlike PDP. |
MikoB:OMG. Why u dey argue like dis. Dat man don sign for Jagaban, na courtesy and respect he dey give PYO. Forget Nasarawa. D kain bond dat man get with Jagaban dey too tight. That man Sule na one of d Governors wey dey enter Bourdillon with free pass and access to Jagaban. U see dat picture, na straight from bourdillon dem dey come and con stop by at the Ikoyi collapsed building. He comes on private visit to Jagaban yet Jagaban no be President or VP o. Forget Sule. Sule na confam Jagaban person. It is all over. Na only 3 APC governors remain and Sule no dey among. |
MikoB:d second picture too wey dem take together for Ikoyi na photoshopped too? make a break am down for u. APC get 22 state governors, 4 ( Umahi,Fayemi, Ayade, Yahaya) don buy form so dem no sign for Jagaban , 12 done sign for Jagaban so na only 6 remain for the remaining 27 aspirants to share. Osibanjo fit get Dapo Abiodun for Ogun remaining 5 while Badaru and Buni dey plan for GEJ , remaining 3 so technically na 3 governors remain. Mind u , states wey no get APC governors like Bauchi( Dogara) Adamawa(Ribadu), Benue( Sen George Akume), Oyo( Ladoja and co) etc dey kampe for Jagaban. Dat na how many? So conservatively, one candidate don lock down almost 20 state while 16 dey he go still share with the remaining 25 contestants. It is all over. Even PYO sef sabi am. |
Forzs: MikoB:hahaha.... u be learner. it is all over.
|
Buhari na real General |
olaboy33:dem still dey look for delegates to endorse dem forms while some like Ngige dey consult hin people whether to resign as minister to contest of kuku fashie his yeye idea of contesting for president ![]() |
He wasted all dis time to dey scheme for GEJ so tey he forgot to tell dem to resign before now. shiorr |
kalkah:Baba, dem yapa on nsempa sir. Respect!
|
PrinceOfLagos:Omo Igbo, u dey see as ur ibo boys don start to get dem level say Tinubu no be dem mate. Yoruba dey chop politics like amala and ewedu o. Dem born Yoruba with politics. If Ibo must get ticket, na PDP suppose give una , no be APC wey u and ur kain of 5%ter ibo people hate |
rofanx13:Omo Ibo, issa gameover for u o. Una politics of bigotry, evil and hatred don cost una again. Na wailing una don sign up for again for the next 8 years. O ma she o |
Same Saraki wey Tinubu boys defeat and sent out of Ilorin ![]() |
Jones na Lagos Egba family but dis boubini I no sure be Nigerian. |
Mfunkynation:Hahaha....Baba , dat C-word na curse word for now o . I go let am pass. I still remember dat African China song "if I say O you say P ........." ![]() igi pawpaw o ni wo pawa o. Okomu and O dey sweetie my belle no be sumol. NGx na place to be. Up nsempa.
|
PrinceOfLagos:Omo Igbo, calm down. How owerri and Iboland dis afternoon. Face ur ibo fulani Daddy Atiku make Yoruba people face dem Tinubu so u no go kill yaself with heart attack. Na Adamu go visit d co-founder of APC, Tinubu. I no say e pain u ibo boy no be sumol |
SW is always dey organized. For some states, dem go finish a whole village before dem go agree on d list. shiorr |
nsempa go soon start receiving prodigal sons wey don recieve beating from the c- side. Abeg for old time sake, check on any ex-nsempa wey don fiwa pa wella and mock us tire here before bidding us good bye to c-land were in one week dem Dis life no binance at all. Dem own don cast. I thank God for nsempa and for NGX wey dey fetch me fine steady clean roi and still no carry my children's inheritance comot. If u go dem thread, na so so so so wailing and gnashing of teeth full everywhere
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 74 pages)

